Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 511 512 513 514 515 516 517 518 519 (of 580 pages)
Everything for diz country people are always attributing it to Religion... Where were you Buhari First Year wey e no pay Salary during December at al dat e started paying from January 2nd or so did anybody Cry we moved on.. I guess u will look for anoda Excuse dat Npower hasn't been in existence den |
Table can Turn anyday... When SaRS dey harass the youth nd doin shooting spree around we too dey ask u questions nd Hashtag dey Trend #Endsars buh u are always justifying dem e don reach ur turn now u dey cry like baby wey dem hold him leg close him nose dey force give Pap to drink oga u fit start ur own Hashtag too #EndArmy daz wen I will know u mean business... |
Lol always looking for a way to Loot if u like go nd Revive Krest... |
joycejohn2223:Which Culture na Culture dem use win World Power abi na Culture go boost the Economy oga face reality. |
Sanromeo:U guys are still on this matter wetin concern humility with ur right. That's aw d old ones will come from no where when u are on d queue wey sun dey hit ur head like panel beater nd dey will chance u nd use d ATM like is in our constitution to be chanced by the elders.. Been humble is a choice is not something u force on others... Na only the Military nd the Police fit force u to b humble... |
You can also sue the Local chanting Allah Akhbar wen dey come raid ur house.. Oga we know say nothing go du u dem just wan test run u ni.. |
yy |
Shebi dey are shouting UK will recover it in the Next 24hrs las Las e don clear for dere eyes. |
How many Times e wan Warm this house sha no burn am abi na Blogger go dey carry old news ni 2018 News
|
Iamgrey5:u dey dere wen dem dey sign daz aw dey came to deliver a letter d oda day to report to the station nd dey were shouting intimidation around d corner doing press conference why dem no go Abuja dat Tuesday with dere Lawyers to stood dere ground nd insist on taking it to court. Dix people just want public sympathy.. |
Iamgrey5:so as dem don report the case to d Police won't police do there own thorough investigations before going to court... This same Police took Slapping senator to court so y are they scared dere Mata go soon reach the court of law if they stood dere ground dey should stop barking on social media.. Nigeria police wey I know even if na eye service or dem wan play sharp one dem no go play am like diz... |
Iamgrey5:when she said she ad reported a case na where she go report am the court of law or the police station |
Iamgrey5:lol na wu go du investigations abi wen dem wan cart Sowore away like package na Judge come cart him no b tru an institution dem go start first before taking the matter to court.. |
Refree Beaters League about to starts..Always playing under 2.5 to score 3 goals na war like say goals scarce for Nigeria |
Be looking for public Sympathy daz aw dey came to deliver a Letter the other day to report on Tuesday d 2nd day dem dey du press conference dem no go report for stations lying around sey dem hire Falana. Las las all d Social Media Chief justice wey dey support u go remain mute wen real Judgement hit una like Hiroshima Bombing.. |
Enjoy your Dollar jare oga Bureau D change. Yahoo boys suppose dey bomb Gandollar e go sabi dash Dollars.. |
Yea na true u mean by buying imported Rice for 13k 13500 nd buying our own grown Rice Lake Rice for 14k... |
you guys are always looking for attentions you no see dem snap diz time around.. E don dey clear for Social media Court of Justice say na Maye u dey find |
Lol afta d Dubai Trip I pray her life changes forever.. Come see alot of sponsored Pilgrimage wey dey du factory work u will see someone with Alhaji Teeth working at a factory u beta colet d money nd start some business u nid Joy wey go last forever no b joy wey go last for a week or 2... |
Enjoy Your Codeine Award 1 container of codeine fall on u from d custom... |
we no know wu to believe again... Sowore don replace him already wetin Federal Govt want again |
who get time to read all diz Textbooks |
Shebi dey av Replace him with Sowore what else do you want... |
while they are selling imported Rice for 13k 13500 aw come our own Rice cost pass imported ... Rice wey b 12k before dem don add 2k join... |
I guess na inside the Bailout funds dem dey use du wedding |
where Idris shebi e dey blab rubbish for mouth like person wey chop Okro.. Wen d Government test run u ones ur eyes go clear iffa lie Ask 2face |
See fools chanting Allah Akhbar dey av looted ur Future u trying to disturb investigations on earth when e waz looting the states e no chant Allah Akhbar #UnaMumuNoGoEverDo |
ehn ehn aw much b Waec Scratch Card |
we don enter 1 chance vehicle of Next Level |
I remember say na d same DSS scare 2face |
Ehn ehn Slapping senator is representing |
That's WhatsApp List nah or List from d Server |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 511 512 513 514 515 516 517 518 519 (of 580 pages)
