Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 513 514 515 516 517 518 519 520 521 (of 580 pages)
![]() |
At last e don score d goal e lose against Man City ![]() |
Let dem continue with dere Media Trial wen Judgement hit dem like Tsunami I no wan dey hear bias Judgement or Judgement as bin bought... Make dem sha make sure say na Lag dem du d case so dat dere beating go be like wen Barcelona beat Real Madrid for home... |
Lol so all of dem are Members of APC I just pray dere effectiveness is as strong as a Snipper soft drink.. |
42 I hope say Shekau name no dey d List as one oga don talk say a Repentant Boko Haram fit become President tomorrow... You no need any close session just Rubber Stamp doz names l ![]() |
I sha Pray this people dont start Throwing Bomb soon |
make dem go spend inside dere GoFundMe donation mak dem no go look for evidence mak dem dey shout foul play for social media.. D pastor dey du him homeWork silently now e no mak noise. When Judgement hit dem I know some people will still come nd say what d Pastor did waz bad dat y he no leave am for God hand.. |
You are on Meths wu shey na movie wey Alaba boys dey dub u want make dem Ban kuku say dey should Ban YouTube nd Internet |
Them no wan take dere Judgement to God maybe Tanko abi Tanke ni needs to help dem review d Judgement tru Technicalities so e go Suit dem... |
I like d guy e jejely go buy Low Budget Aba Givenchy nd save himself some moni not like dat Ihenahcho wey don use all him Talent buy designer wears... |
ednut1:What if the Accused was d first person to make a move |
Lol dey dere dey Yarn rubbish for mouth dem dey wait you for station with your Lawyer on Tuesday Please can u show us evidence u file a case first or report a criminal charges against Mr Biodun people wey dey shout say Timi nd wife don go file case y dem no snap and upload dere statement to Social Media i know say if dem go report d case dey would av snap dem self at the station. People wey place social media as dere No 1 hope go one give people update na. Na Public sympathy diz one dey look for dem no file any case... so we can confam Biodun don first hit dem now dem dey shout intimidation nd whereas na dem we first hear for rumor or a paid media outlet without any verifiable evidence except print media wey no add backup say dem first submit petition.. Just continue with your media Trial and no go face reality. |
Them don use dere own hand write dere own Sack Letter already.. |
keep blasting when Case starts I hope u won't start blasting the Judge... people wey dey shout say Timi nd wife don go file case y dem no snap and upload dere statement to Social Media i know say if dem go report d case dey would av snap dem self at the station. People wey place social media as dere No 1 hope go wan give people update na. Na Public sympathy diz one dey look for dem no file any case... so we can confam Biodun don first hit dem now dem dey shout intimidation nd whereas na dem we first hear for rumor or a paid media outlet without any verifiable evidence except print media wey no add backup say dem first submit petition.. Just continue with your media Trial and no go face reality. |
Lol the Clinic on is own is meant to be a Looting Machine... Buhari system is programmed to work with London Operating system |
Lol Las Las u go dey alright People wey no obey d law of dere Land go obey International Law |
Iamgrey5:Lol which force dere way y dem no snap dere Gate been broken or windows been shattered like you don't know if police wants to force dere way in dey would force it in like gentle man |
people wey dey shout say Timi nd wife don go file case y dem no snap and upload dere statement to Social Media i know say if dem go report d case dey would av snap dem self at the station. People wey place social media as dere No 1 hope go one give people update na. Na Public sympathy diz one dey look for dem no file any case... so we can confam Biodun don first hit dem now dem dey shout intimidation nd whereas na dem we first hear for rumor or a paid media outlet without any verifiable evidence except print media wey no add backup say dem first submit petition.. Just continue with your media Trial and no go face reality. |
people wey dey shout say Timi nd wife don go file case y dem no snap and upload dere statement to Social Media i know say if dem go report d case dey would av snap dem self at the station. People wey place social media as dere No 1 hope go one give people update na. Na Public sympathy diz one dey look for dem no file any case... so we can confam Biodun don first hit dem now dem dey shout intimidation nd whereas na dem we first hear for rumor or a paid media outlet without any verifiable evidence except print media wey no add backup say dem first submit petition.. Just continue with your media Trial and not go and face reality. |
people wey dey shout say Timi nd wife don go file case y dem no snap and upload dere statement to Social Media i know say if dem go report d case dey would av snap dem self at the station People wey place social media as dere No 1 hope go one give people update na. Na Public sympathy diz one dey look for dem no file any case... so we can confam Biodun don first hit dem now dem dey shout intimidation nd whereas na dem we first hear for rumor say dem first submit petition nd we no see dere own petition.. |
see now if dem park for him house with Humer bus people will b shouting dey are intimidating dem na some people no show for court now |
mrvitalis:Lol who report d Mata shey until Mr Biodun start to dey upload picture showing is with the IG or at the police headquarters he no nid Media Trial... Even Slapping senator dem give am invite so who dem b.. Let's assume na just a single person go deliver d letter nd dey deny seeing any letter nd police pick dem up forcefully dat day or get a Bench warrant judgement on them u guys will still come out dat iz intimidation abi u think d Police don't know what they are doing leave social media and face reality.. If people like Jay Jay okocha on Tax fraud, dem politicians can deny receiving any Invitation letter nothing is impossible |
Some people don dey talk say dem no invite Biodun.. Biodun don go report him own case na to reply remain abi are dey expecting Biodun to b Doin Media Trial like dem uploading everything on Social Media. Even d Slapping Senator wey get video evidence was invited by the Police for interrogation |
all is well |
Lol him Village people dial him numba |
Tareq1105:Lol Las Las u go dey alright so if Judge discharge him and acquit him Social media will convict him.. Person wey EFCC loose him case tru court can Social media convict d person and retrieve d moni back... Na police court go still use at d end of the day to carry out the investigations nd na d report wey dem drop go determine d judgement... |
Weathered:Lol which case happen for Lagos oga stop reacting emotionally d Mata happen for ilorin... |
we no b illiterate oga. Biodun don throw him own shot tru d Police nd not tru social media goan counter him with evidence with ur Lawyer...Abi na social media u go give statement ni.. People wey dey shout d pastor shuld sue dem if his innocent e don du tru d Police now Las Las alna go dey alright |
stanliwise:shey u see for diz letter say make dem sign anything for diz letter d letter state dey should show up at the station on a stipulated date so dey should goan nd make dere statements with dere lawyers.. Biodun don throw him own shot tru d Police nd not tru social media goan counter him with evidence...Abi na social media dem go give statement ni
|
Dem don come again oh. Dem dey look for Public sympathy again oya Tomorrow is Sunday go nd resume with ur Protest as AFCON don finish.. Dem don see say dem no fit win d case dey are trying a new Tactics incase if dem lose d case people will feel sympathy nd b shouting bias judgement up nd down... Modified:: oga goan answer Police call.. Biodun don throw him own shot tru d Police nd not tru social media goan counter him with evidence...Abi na social media u go give statement ni.. People shouting d Pastor should sue for defamation if his innocent e don du now tru d police u guys will look for anoda excuse..
|
so if dem release El Chapo e will go back to Drug dealing |
Dem nid to handle Rape matter with iron hand |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 513 514 515 516 517 518 519 520 521 (of 580 pages)
