₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,843 members, 8,513,983 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 08:28 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 512 513 514 515 516 517 518 519 520 (of 580 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija: Khafi Dream 'Seyi Attempted To Kill Me With A Knife' by inoki247: 4:08am On Aug 02, 2019
Lol stay dere dey mumu ursef na everytime some people dey dream say dem travel out of diz Country wey look like hell nd in real life dey cant afford ordinary Passport...
Politics › Re: No Corrupt Akwa Ibom Election Petitions Tribunal Member Will Escape Prosecution" by inoki247: 4:42pm On Aug 01, 2019
Lol wetin happen to oda States... Maybe u can start from Apkabio sha.. U neva Probe d Bullion Van wey d evidence dey public Domain or Ganduje Video u dey yarn Grass for mouth
Celebrities › Re: Sandra Ikeji To Wed With 250 Bridesmaids by inoki247: 3:39pm On Aug 01, 2019
Be fooling ur sef around even when Prince harry get married e no use 250bride maids... I know say Na North Korea u go du Honeymoon
Politics › Re: Why Do US Soldiers Draw Tattoos But Nigerian Soldiers Don't by inoki247: 9:30am On Aug 01, 2019
Lol Tatoo is against d Law of d Land everything about Nigeria is all about Morality wetin concern Fighting of Wars with Tattoos and with all dere Morality na dem dey rape woman for IDP camps embezzle moni
Christianity Etc › Re: Michael Job: I Am Still In Kenya, Wasn't Deported - 'Jesus’ Fires Back At Trolls by inoki247: 8:38am On Aug 01, 2019
Lol Jesus dey use Facebook maybe iz looking for Followers
Sports › Re: Pedro Scores Goal For Chelsea With Absolutely Disgusting Finish by inoki247: 10:37pm On Jul 31, 2019
Congratulations Chelsea Football Club for winning the Disgusting Goal of the season go to Abuja nd go and collect one cow...
Crime › Re: Man Slices Daughter’s Throat In Adamawa. Says, ‘I Just Feel Like Doing It’ by inoki247: 8:38pm On Jul 31, 2019
Fool y u no fit just jump for Trailer front. I just wish d police can shoot him since d police can do whatever dey feel like also ...
Travel › Re: LASG Plans for Closure Of Lagos-ibadan Expressway For 4 Months Repair Works by inoki247: 1:24pm On Jul 31, 2019
How many Years dem go take repair diz road sef
Politics › Re: Two Ex-governors, 103 Others In Trouble Over N5tr Debts by inoki247:
Go nd recover d money mayb Dollar will equal 1 naira abi petrol will sell for 50naira or we go get 247light... I know say na moni to reloot allna dey look for..
Celebrities › Re: Toyin Lawani: You Must Pay Me N2m Before I Can Go On A Date With You by inoki247:
2million to cum.. Your pvssy go get Heaven Autograph daz y e cost
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo Blasts Arike, TVC Presenter by inoki247:
Las Las al of u go dey alright dem no go report for
police station now if dem Transmission Transmission dem now dem go dey shout intimidation. Mak Timi nd Wife Enjoy dere GoFundMe while stock last...
Politics › Re: 2019 Elections: APC Sends Strong Message To Atiku, May Be ‘arrested’ by inoki247: 2:19am On Jul 31, 2019
Eh eh buh Miyetti Allah nd Mumuric fit shook mouth for National issues.. I know they will soon block him from using Twitter...
Crime › Re: Man Held With 17 Bags Of Marijuana In Ogun (Photo) by inoki247: 9:08pm On Jul 30, 2019
Issa Dealer heading to Shrine to deliver some goods
Politics › Re: Lai Mohammed: My Grandson Asked Why They Call Me 'Liar' Mohammed by inoki247: 3:51pm On Jul 30, 2019
I pray iz not anoda breed of Lie u av az a grandson.
Politics › Re: BREAKING: Senate Finally Confirms All 43 Ministerial Nominees by inoki247: 1:38pm On Jul 30, 2019
Me I don't understand why screening dem when none of dem is not going to b Dropped.. me av neva hear of People going for Exams nd everyone passed just like everyone who enrolled for Jamb or Weac passed all tru...
Pets › Re: Another Dog Chased Me & My Dog Today, My Dog is Stupid- Man Revealed by inoki247: 9:30pm On Jul 29, 2019
Lol na Ekuke u get az Dog oga just goan dash Calabar d Dog e don Disappoint him ancestors..
Politics › Re: "Give Licences To 'illegal Refineries', Dangote Can't Do It Alone" - Sen. Kalu by inoki247: 9:10pm On Jul 29, 2019
If dem legalize illegal refineries e don turn Legal refineries b dat
Politics › Re: Ben Murray-bruce Announces That Silverbird Group Will Only Finance Electric Cars by inoki247: 9:20am On Jul 29, 2019
tstx:
So they gon use generator sets to charge the Electric cars huh
Nigeria Mata no hard now na to get Friend for 2nd Street to go charge for dere side if light no dey ur side ur friend side go get light
Crime › Re: My Mom & Dad, Please Forgive Me – 19 Year Old Cultist [photo] by inoki247: 8:57am On Jul 29, 2019
Na diz kain people dere parent suppose dey use for ritual before they go around ruining people's life around....
Crime › Re: Police Raid Gambling Spot, Arrest 380 Foreigners In $400m Illegal Betting by inoki247: 4:28am On Jul 29, 2019
Government sha always trying to regulates aw someone spend nd earn his money so far dey are not killing or doing Fraud to earn it.. Instead of getting people arrested up nd down provide dem a cops anybody wey dem don chop him moni mak dem show him d way home...
Sports › Re: Ahmed Musa Trains With Locals Where He Grew Up In Jos(photos) by inoki247: 9:09pm On Jul 27, 2019
Sha be Careful before Kidnapper or Bandit abi Fulani Herdsman Dial ur Local Number...
Celebrities › Re: Chris Brown Dancing To Naira Marley's "Soapy" (Photos) by inoki247: 3:28pm On Jul 27, 2019
He needs to Learn aw to Soapy wella na Ex convict e fit wan go back to Prison anytime e go need d Dance... Jo Soapy to ba Sunmo Rihanna
Politics › Re: Afenifere, Ohanaeze, Middle Belt Attack ACF For Protesting Fulani Killer Tag by inoki247: 10:06am On Jul 26, 2019
Why all diz TextBooke
Celebrities › Re: ASAP Rocky’s Victim Pictures Released By The Swedish Police by inoki247: 5:02am On Jul 26, 2019
That's how one American use car Unlock Person Deaf ear
Politics › Re: FAAC: See How Much FG, States, LG Councils Shared In June by inoki247: 4:47am On Jul 26, 2019
Keep sharing dat won't stop them from collecting Loan to add to d Loot.. Keep Looting while stock last
Celebrities › Re: "I Was 15 And I Was So Stupid" - Adekunle Gold On When He First Asked A Girl Out by inoki247: 4:39am On Jul 26, 2019
Abeg which Website Nairaland dey redirect person abi which apk file e dey always pop up abi dem don Hack my phone ni...

meself know say ur Stupidity is Legendary daz y u ar use to one type of Sound Like an Aboki World Receiver Radio...
Politics › Re: Ministerial Screening: Ngige Blasts PDP (Video) by inoki247: 9:08pm On Jul 25, 2019
If you like Bomb Each other
Politics › Re: Leah Sharibu Has Been Killed - Grace Taku, Abducted Aid Worker Says by inoki247: 5:48pm On Jul 25, 2019
How diz people dey geh network for inside Bush dey stream na him I no understand
Crime › Re: American Man Arrested For Breaking Key In Lagos Airport Worker’s Ear by inoki247: 1:48pm On Jul 25, 2019
Pishure or I don't bliv. Maybe he wan help him comot Dirty for him Ear undecided lipsrsealed
Celebrities › Re: Timi Dakolo Is Guilty by inoki247: 1:43pm On Jul 25, 2019
Dem no gri Report demself to d IG yet since Tuesday lata dey will come to social media nd b doing media Trial again nd b looking for public sympathy and b shouting intimidation if police forcefully come pull dem comot for house dem go dey shout Witch Hunting
Politics › Re: New Cabinet: Battle Shifts To Portfolios - The Nation by inoki247: 7:13am On Jul 25, 2019
We Need Minister for Cows abg

Politics › Re: Buhari: Anybody Who Thinks He Has Any Other Country Than Nigeria, Goodbye by inoki247:
Baba nd rubbish yarn goan spend sometime with your Cow abg

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 512 513 514 515 516 517 518 519 520 (of 580 pages)