₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,431 members, 8,511,805 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 11:18 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 580 pages)

Crime › Re: The Origin Of The Ban On Spraying. by inoki247: 2:30pm On Apr 17, 2024
Lol I don't even know why people can't even live without cash in this a modern age....

Transfer will give u alot of rest of mind nd not even cast u to the people around....



Drum wey get Water no dey make noise....
Family › Re: Most Parents Of Today Are Raising An "Overdependent Generation" by inoki247: 12:33pm On Apr 17, 2024
Lol
Crime › Re: EFCC Arrests Suspected Internet Fraudster In Port Harcourt With Charms (photos) by inoki247: 3:11pm On Apr 16, 2024
Lol Black Soap wey we dey buy for street easily at cheap price use am bath nd look fresh buh as Yahoo Boy don dey use am to come near the Soap and Shnapp come be like taboo bkuz once people spot them in ur house Dem go think say u sef don dey use juju....


If people see ordinary local Sponge for ur house next thing Dem don tag u as Wu dey du juju..,.
Business › Re: Naira Hits ₦1,000/$ Ahead Of CBN Sale To BDCs by inoki247:
Lol BDC wan play CBN fast one Incase dem wan sell for 1050 naira...
Politics › Re: Electricity Consumers Decry Low Supply As DisCos Prioritise Band A by inoki247: 11:02am On Apr 16, 2024
Lol Band A dey cry say dem no get light other band dey cry say na band A dey enjoy Wu we go believe like this...


For my Area na BANDit dem dey....
Science/Technology › Re: Disabled Goats Getting Wheelchairs From Community Aid by inoki247: 10:35am On Apr 16, 2024
Dey play..



Make the Goat mistakenly pass my community Dem go roast am sell the wheel chair to iron condemn use am buy ingredient and firewood to roast am....
Business › Re: Diesel Takes Up 80% Of Our Profit - Manufacturers Association Of Nigeria (MAN) by inoki247: 5:55am On Apr 16, 2024
This is the real Fuel that needs subsidy.. .



You will use Diesel to Produce cause there's no Light still use Diesel to du logistics.....


I believe if Diesel is so cheap produce will get cheaper....
Food › Re: Nigerian Housewife’s 1980s Grocery List Goes Viral by inoki247: 8:39pm On Apr 15, 2024
ambale:
You lied, many people made it then, even na Dem still plenty pass till now

How many young men dey make am legitimately these days?

Some of our fathers then balled like tomorrow no dey

We don't even have money for balling again

So what exactly are you saying?
You're the one who didn't know what you're saying with price of Peugout then people wey get Peugout motor no reach 1m people now even dog fit buy car even if na accidented.....



U will get to one street u will know the rich man derr almost all street is subjected to only one rich man not now that your neighbor, friend will be Millionaire una no go see una sef reason....
Food › Re: Nigerian Housewife’s 1980s Grocery List Goes Viral by inoki247:
Lol doz years how many people make am....


Cement was so cheap and people are still building mud house and Face me and Face u house ...



Now things are cost buh people can still afford dem you will hardly see someone with face me and face you plan this days everybody that can afford cement wants to build flat or mansion...



If dem tell most of you always doing this comparison to go back in time to doz Years you won't spend a week before you run back to this present year....
Politics › Re: Dangote Refinery Rolls Out Diesel In Trucks For Local Consumption (Video) by inoki247: 3:31pm On Apr 15, 2024
Make Diesel price go down more...
Politics › Re: National Grid Restored After Fire At Afam Power Plant. by inoki247: 2:31pm On Apr 15, 2024
Lol 2min Man last pass Nigeria Power grid small thing he don fall....
Romance › Re: Nigerian Man Speechless After Spotting A Man & His Very Tall Wife (Video, Photo) by inoki247: 2:01pm On Apr 15, 2024
Hmmm....



Everything na content now people can't just mind there business....
Politics › Re: New Band A Tariff: NERC Orders Automatic Downgrade After 7 Days Non-Performance by inoki247: 1:15pm On Apr 15, 2024
Lol make una dey enjoy una band...
Christianity Etc › Re: Dunamis Church 'Fake Testimony': Anyim Vera Deserves An Apology by inoki247: 9:29am On Apr 15, 2024
Lol naso the woman go popular dem fit start to donate for her shocked shocked
Properties › Re: Ghanaian Man Excited At Mansion His Brother Built For Him While He Was Abroad by inoki247: 6:28pm On Apr 14, 2024
Some people left the group chat...
Politics › Re: Olumide Akpata Attacked In UNIBEN, Blames State Government by inoki247: 9:24am On Apr 14, 2024
Lol na Family matter....
Politics › Re: Police In Lagos Take Action Against A Gang That Lures Young Men And Rape Them by inoki247: 9:13am On Apr 14, 2024
Men sef don dey turn endanger species....
Politics › Re: Christian Elders Forum Says Foreign Terrorists... Have Taken Over Nigeria by inoki247: 8:49am On Apr 14, 2024
Lol na dem detect say be foreigner...
Travel › Re: Irukera Seeks Probe Into Foreign Airlines ‘Predatory Pricing’ Against Air Peace by inoki247:
Lol that's the Monopoly they always cry about that the Govt is always doing to Dangote...


Everybody should set his price....


Air peace wants to fly international cheaply buh Local flight Cost pass anything....
Politics › Re: Lagos State Government Issues Urgent Drowning Prevention Advisory by inoki247:
Hmmm..


If u like call me village man ordinary Pot hole with water I no fit near am to av fun the water wey dey from Shower for house don du me.....

If I go beach sef I no dey near the water...


Severally have enter boat and his Life Jacket life no get Part 2 mak another person no come dey reap wetin person Neva even enjoy half of it.....
Romance › Re: My Experiences, After I Slept With Her, by inoki247: 7:55pm On Apr 13, 2024
Na ATM u sleep with sad shocked shocked



Ok can u sleep with her near CBN I want to check
something maybe money will be coming from CBN too...
Politics › Re: Veteran Journalist, Rotimi Sankore, Is Dead by inoki247: 4:17pm On Apr 13, 2024
RIP...
Food › Re: Locally-produced Foods Now More Expensive Than Imported Ones by inoki247: 12:05pm On Apr 13, 2024
Judolisco:
d people wey dey sell garri go buy rice as well... Shey u grab...if dem no increase price dem no go fit buy anything.... Make government reduce fuel price... Na d major cause bdat
Buh the same rice is coming down so what's there Excuse....


They're no more blaming Fuel Price but Dollar....


Or Rice wey dey come down the Govt reduce fuel price....
Food › Re: Locally-produced Foods Now More Expensive Than Imported Ones by inoki247:
Lol No be Nigeria imagine make Dollar dey affect Garri....

Rice is coming down Garii no gri come down even if na 100naira...


Naso dem lock border den say make we dey eat stone rice say mak we buy local people start to buy local e come dey cost pass Foreign....
Politics › Re: Ogbonnaya Onu Would’ve Been President In 1999 Instead Of Obasanjo – Shehu Sani by inoki247: 10:23am On Apr 13, 2024
Lol
Celebrities › Re: Bobrisky Jailed For Six Months With No Option Of Fine by inoki247: 11:58am On Apr 12, 2024
Omo shey na untop this same Currency spraying abi na another thing..


You wey like to spray example as been set no come online come play victim oh Govt no be Wu dem dey wyn....
Politics › Re: We Are Not Responsible For Your Failure - TCN To IBEDC by inoki247: 10:21am On Apr 12, 2024
Olaxbolax100:
What kind of appliances can this power, how long does it last and like how much does this cost? Thanks
I didn't buy it now it was after Covid I bought them...


And I don't consume light like that all my appliances are within range my TV is 90watt freezer 80 watt only my washing machine consume Alot so I don't exhaust it...

So I don't really know what and what I can use to get it lowband my Pumping machine is a Solar pumping machine that comes with his own accessories so in one word I'm not an heavy user....


But that type of my battery is at the range of 1.2m to 1.3 now cause is hand made na my friend help me do am den the battery was like 400k then or so when I bought it....
Travel › Re: NANS Roots For Air Peace by inoki247: 10:12am On Apr 12, 2024
Lol Airpeace wants to Fly International Cheaply while the Local flight is costly shocked shocked shocked



I will rather stick to my GreenAfrica for local he dey go my route always....
Politics › Re: We Are Not Responsible For Your Failure - TCN To IBEDC by inoki247: 10:00pm On Apr 11, 2024
Paramount01:
How much you install ham, and you still dey use nepa
No be now I even install am na Afta Covid I don du am..


Buh since I don dey see different shocking bill I had to write a letter to them to stop bringing bill to my house I'm not interested again ..
Politics › Re: We Are Not Responsible For Your Failure - TCN To IBEDC by inoki247: 9:45pm On Apr 11, 2024
Paramount01:
What are you now using now
3kva Lithium Solar inverter..


at least I no dey follow dem attend any electrical fault meeting for my area again he don save me Alot of stress....
Politics › Re: We Are Not Responsible For Your Failure - TCN To IBEDC by inoki247: 9:38pm On Apr 11, 2024
Lol blame game don start las las una go fire una sef...


Thank God I don leave una grid for una IBEDC jus too worst....
Celebrities › Re: Jnr Pope: Two Dead Bodies Recovered, 3 Missing– NIWA Gives Update On Boat Mishap by inoki247: 8:24pm On Apr 11, 2024
Hmmm,,..


All is well death wey Carry crowd,,..


We need to always take our safety serious in this part of the world once u near water make u Neva enta boat sef wear Life Jacket,...


Water no get enemy until u fall for inside lagoon or pool u go know say the Proverb no balance....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 580 pages)