Jokes Etc › Re: Buckwheat And Dictation by ituen(m): 4:17am On Mar 02, 2008 |
Dunno yet. but If i'll enter The Club, i'll give u a call |
|
Jokes Etc › Re: Joke Of The Day by ituen(m): 4:07am On Mar 02, 2008 |
Where u dey go at 2am? |
Jokes Etc › Re: Footballers Are In Trouble by ituen(op): 4:06am On Mar 02, 2008 |
Drogba etiebet |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by ituen(m): 3:50am On Mar 02, 2008 |
As usual u dey always interrupt love scenes |
|
Jokes Etc › Re: 40 Tips For An Exceptional, Superb, And Powerful Lif by ituen(m): 3:41am On Mar 02, 2008 |
see small boi dey yarn
U no dey greet wen u wake up for morning? |
Jokes Etc › Re: This Pastor Has Guts! by ituen(m): 3:40am On Mar 02, 2008 |
i dunno wat u mean man
but since u just wake up from sleep, i go understand ur condition sha |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by ituen(m): 3:38am On Mar 02, 2008 |
Ify no go hear somethin |
Jokes Etc › Re: What Gets U Excited? by ituen(m): 3:33am On Mar 02, 2008 |
poison wey no dey work for rat born in the 21st century? |
Jokes Etc › Re: Computer Short Keys by ituen(m): 3:26am On Mar 02, 2008 |
e don tey the boy yab person na |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by ituen(m): 3:20am On Mar 02, 2008 |
kronkykay: i just took it dawg! i never see the taking oh |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by ituen(m): 3:00am On Mar 02, 2008 |
opportunity comes but once |
Jokes Etc › Re: The Male Stages Of Life by ituen(m): 2:55am On Mar 02, 2008 |
The boy pack names come this world oh |
|
Jokes Etc › Re: Buckwheat And Dictation by ituen(m): 2:41am On Mar 02, 2008 |
cool bro,
wats happening to the 3 muskeeteers? Papa don come back?
E et one kain biz wey i wan clear u on n u'll love it |
Jokes Etc › Re: Chrismas Gift by ituen(m): 11:23pm On Mar 01, 2008 |
ok lady,
pray for me and you.
see ya and sleep tite |
Jokes Etc › Re: Chrismas Gift by ituen(m): 11:02pm On Mar 01, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by ituen(m): 11:00pm On Mar 01, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: 40 Tips For An Exceptional, Superb, And Powerful Lif by ituen(m): 10:59pm On Mar 01, 2008 |
My sister
U don dey talk true this days. Abi u don dey aspire for heaven |
Jokes Etc › Re: Footballers Are In Trouble by ituen(op): 10:58pm On Mar 01, 2008 |
ifyalways perpetual |
Jokes Etc › Re: This Pastor Has Guts! by ituen(m): 10:54pm On Mar 01, 2008 |
now that the feminine part of u |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by ituen(m): 10:50pm On Mar 01, 2008 |
Since they are sleeping, i thinks its fair for us to make good use of this opportunity |
|
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by ituen(m): 10:43pm On Mar 01, 2008 |
Ok, i dont blame you
but u will sonn bear the punsihment of others |
Jokes Etc › Re: Footballers Are In Trouble by ituen(op): 10:37pm On Mar 01, 2008 |
Bebeto Husseini |
Jokes Etc › Re: What Gets U Excited? by ituen(m): 10:36pm On Mar 01, 2008 |
that means dat the rat can "show him d door" any moment from now |
Jokes Etc › Re: Buckwheat And Dictation by ituen(m): 10:30pm On Mar 01, 2008 |
yea
once in a while, the loading procedure ogf his brains does a complete revolution |
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 10:23pm On Mar 01, 2008 |
Yes na
now the boy no fit answer sef |
Jokes Etc › Re: 40 Tips For An Exceptional, Superb, And Powerful Lif by ituen(m): 10:20pm On Mar 01, 2008 |
Hey Proff Miggy,
long time no see ur post. Hw far? |
Jokes Etc › Re: Joke List by ituen(m): 10:17pm On Mar 01, 2008 |
I agree with u ify |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by ituen(m): 10:16pm On Mar 01, 2008 |
me i no call names.
I guess a little flirting is allowed by my wives. Let me ask for permission first |