Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 300 pages)
I no call name oh |
Cant u help him, Clem? |
My sister, when i open the Guardian, here is where i go 1. Cartoon 2. Sports 3. Centre Page 4. Cover story |
errr wetin ![]() ur throat dey scratch u? Anyhow una want am, Naija na the bomb. Was in cote de' ivoire and with constannt light, the bill was staggering. Almost N25k every month. No luxury like AC or Heater cos u bill go run. All lights had to be off and aplliances werent left on stanby Well its good but imagine in nigeria, u can use N3000 to settle bill of 5 months I LOVE THIS PLACE |
If she no dey take am, we gotta find a way to fix her PANADOL inside meatpie |
Wetin she sabi? the only maths seh don do na for Akara market selling |
As u don learn pidgin, the whole world must know abi? |
does that make sense to you? |
IS THIS UR THREAD ![]() you even copied someone's username. Thats why Sen added 001 |
darkness |
As the inventor of C&P, i no dey shame to use am at all |
na this kain women Ben dey like |
[quote author=ben~jay link=topic=147609.msg2481769#msg2481769 date=1215603335]@All You know when i was a kid, My dad called me one day and said; "My son when you grow up, you will meet fools" I thought he was only bluffing until i met Jeovy on NLD. @Jeovy Keep it up ehh. [/quote]Na wa oh@Jeovy Wld u sit down, log on to NLD, click a post, and take ur time to read this ![]() ![]() Reply BEN fast abeg |
Make una tell JEOVY to commot hand from my laps na. If he cant do that, he shld stand up and leave Afterall no be my fault say na short and small man |
alex406:and who else do you think will compete with Jeovy . . . . . saucekid's uncle BEN JAY!! |
This is nice No other woman can do this except princess |
and i borrowed her some of mine |
dont mind that dullard |
yeah bro Really old |
sharrap ur mouth U dey learn how to behave like 2IC |
Na who approve this boy NLD registeration form? |
love wan ti ti ![]() |
E get any type of love wey i no go see for NLD? |
sometime i do wish topics had previews so that i don waste my time on some bullshit |
Na my wife she be na so remote is out of the question. Abi u fit give me wetin she dey supply me? |
Me sef don commt hand for dem affairs Ben, Its good u had foresight. Imagine the babe u dey drag with Jeovy @Princess With all ur beauty, see the kain man u go choose marry @Jeovy U get taste oh |
Fcking stale is an understatement |
Jeovy, when u slap him, remind him to turn the other cheek |
Tufe na their spokesman for W.A.A |
Clemcy must be suffering from brain-draw |
Maybe he shld pack his load and move back to FORUM GAMES |
Omo things don spoil. I don relocate go Japan |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 300 pages)
[/quote]Na wa oh