Jokes Etc › Re: Return The Prisoner(dirty) by ituen(m): 11:21pm On Jul 07, 2008 |
Chei
Where is Princess? Make she come see the ashawo wey no wan allow her rest |
Jokes Etc › Re: Sports by ituen(m): 11:18pm On Jul 07, 2008 |
no be ur fault na |
Jokes Etc › Re: Equlibrium And Anal Deodorant by ituen(op): 11:18pm On Jul 07, 2008 |
@Jeovy
If u want make i face u, e no go hard me
All i need do na to swap names |
Jokes Etc › Re: Burnt Ears by ituen(m): 11:16pm On Jul 07, 2008 |
Too bad. Na the woman wey i wan settle with na im enter Ben eye |
Jokes Etc › Re: Deserved Death by ituen(m): 11:15pm On Jul 07, 2008 |
Make una borrow Jeovy that tape |
Jokes Etc › Re: Jeovy Tries To Help Benjay by ituen(op): 11:13pm On Jul 07, 2008 |
hehehe  |
Jokes Etc › Re: Headlines News by ituen(op): 11:13pm On Jul 07, 2008 |
I believe the last sentence was directly abt her |
Jokes Etc › Re: Check Ma Files: by ituen(m): 11:11pm On Jul 07, 2008 |
dis na the screensave i bin dey talk abt |
Jokes Etc › Re: She Always Wanted A Parrot by ituen(op): 11:10pm On Jul 07, 2008 |
thanks y'all |
Jokes Etc › Re: Who The Hell Is That? by ituen(op): 11:10pm On Jul 07, 2008 |
I dunno yet, but clemcy shld have passed that stage |
Jokes Etc › Re: Laff & Break Ur Ribs ! by ituen(m): 11:08pm On Jul 07, 2008 |
this sex transplant you do dey worry u badly |
Jokes Etc › Re: A Second Chance by ituen(op): 11:07pm On Jul 07, 2008 |
remaaining small, i for use u as example |
Jokes Etc › Re: Burnt Ears by ituen(m): 11:06pm On Jul 07, 2008 |
. . . . . that signals his initiation into manhood |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by ituen(m): 11:05pm On Jul 07, 2008 |
e get one Nokia hanset with TV antenna wey i buy for Seun |
Jokes Etc › Re: Pain Transfer by ituen(m): 11:04pm On Jul 07, 2008 |
u wanna swap positions? |
Jokes Etc › Re: What A Lucky Chap! by ituen(m): 11:04pm On Jul 07, 2008 |
too stale for my liking
Where's the MOD? |
Jokes Etc › Re: Imagine Yourself In This Position by ituen(m): 11:02pm On Jul 07, 2008 |
Jeovy, stop dreamingand get ur hands of my laps |
Jokes Etc › Re: Sports by ituen(m): 11:00pm On Jul 07, 2008 |
All clap for Segun
na him be jesus pikin and joseph cousin |
Jokes Etc › Re: Deserved Death by ituen(m): 10:58pm On Jul 07, 2008 |
Thnk u my broda
I think that guy must be Jeovy and the girl, Princess
I don tell jeovy say nothing dey that princess, but the young child no go gree |
Jokes Etc › Re: Equlibrium And Anal Deodorant by ituen(op): 10:54pm On Jul 07, 2008 |
the boy mumu don ripe since last yr
@Equil I aint bothered abt urs. I'm hitting u hard and will keep doing so till u log off |
Jokes Etc › Re: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by ituen(m): 10:51pm On Jul 07, 2008 |
i think it may be lyssa
she no dey hear something |
Jokes Etc › Re: Girls Population by ituen(m): 10:48pm On Jul 07, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Lets Keep Smiling by ituen(m): 10:46pm On Jul 07, 2008 |
The girl just dey behave like mimiko |
Jokes Etc › Re: Errors In English by ituen(m): 10:45pm On Jul 07, 2008 |
Why is no one commenting? |
Jokes Etc › Re: Paste Any Funny Pixs Here Nd Lets See How Long It Last by ituen(m): 10:43pm On Jul 07, 2008 |
I think there is a post for this
OUTRAGEOUS PICS |
Jokes Etc › Re: :) by ituen(m): 10:42pm On Jul 07, 2008 |
Is this the Late sunday Awoniyi? |
Jokes Etc › Re: Rubber In Your Stick by ituen(m): 10:40pm On Jul 07, 2008 |
Nice joke. |
Jokes Etc › Re: Dont click or u might bite your tongue (funny jokes) by ituen(m): 10:39pm On Jul 07, 2008 |
nice pictures |
Jokes Etc › Re: Neccesity Is The Mother Of Invention by ituen(m): 10:38pm On Jul 07, 2008 |
not u silly  @mimi i no like the way u dey disappear oh |
Jokes Etc › Re: Who Else Can Beat This English Expertise In Naija? by ituen(m): 10:36pm On Jul 07, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: I'm A Soldier In The German Army by ituen(op): 10:28pm On Jul 07, 2008 |
clemcykul: sorry he's gat boils on his hands dont worry, when i slap you, u go get muscle-pull for lips  |
Jokes Etc › Re: Read This! by ituen(m): 10:26pm On Jul 07, 2008 |
@don papa
When u come back, make sure the joke rocks or else . . . . . |