Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,677 members, 7,813,254 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 09:39 AM |
Nairaland Forum / Jengbetiele's Profile / Jengbetiele's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:43am On Mar 23, 2015 |
Lola mecca ati medina, lola ina ati ina (ameen) see as you sharpaly turn imam ontop trv matter you wey no dey con mosque. No worry he go pure ohammed199: 1 Like |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:44pm On Mar 22, 2015 |
baba no tension jare. Na God dey give am. No be man...if God fit twist the heart of pharoah a powerful kingand d guy no even know when and how hin release isrealites he con even dey chase dem after releasing them...wetin VO mind be for hin hand? Persin fit block sun? We don get am joor God don do am na thanksgiving remain! Very soon nobody go refer to us as 'people wey never get trv' like as if its the end of the world. I no just wan join issues with anyone baba no time hayqinsbFX: 4 Likes |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:03pm On Mar 22, 2015 |
I dey feel the heat wey you use arrange dose words con end am with I AM READY....hahahahahaha I get boxing gloves for sale sha hayqinsbFX: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 9:49pm On Mar 22, 2015 |
hayqinsbfx baba mi, I dey always feel you jare. Hehehehehehehe why your eyes con red now? abi na origin? 1 Like |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 9:47pm On Mar 22, 2015 |
God bless you so much for this contribution tnuola: 4 Likes |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 12:29pm On Mar 22, 2015 |
Lol bro even if persin wan use agent, you go still work yourself. Agent go ask for your budget, after then your cgpa , then he go carry several schools give you make you search make your choices and get back to am...if you no wan pay agent money, you gaz dey up and doing, you go ready work marcuskens: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 11:16am On Mar 22, 2015 |
Hello bro, continue waiting for people who are gonna search schools for you. Goodluck while you wait deleyi20: 4 Likes |
Business / Re: Naira Records Gain Against Dollar by Jengbetiele: 4:22pm On Mar 21, 2015 |
A prayer for you. May God run your life the way GEJ has ran nigeria in the past 5years! Let me hear you shout a big amen!!! bright007: 2 Likes |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 4:18pm On Mar 21, 2015 |
Still waiting on God for medical call. We shall rejoice together soon by Gods special grace pmiller1, uchetorial,cruzaj,hesque,ornaments and all the other feb online routers. Next week is our week insha allah john4affiliate: 4 Likes |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 3:34pm On Mar 21, 2015 |
Well you may be right... hayqinsbFX: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 3:21pm On Mar 21, 2015 |
Bro, I salute your patience in replying this post when I wanted to start my trv journey, I read from part one, highlighted cases similar to mine, and used them as a guide to package my own application. It saved me the stress of typing funny questions like. What is the cheapest school in canada? (When you can simply type that to google and get fast response)amongst other funny questions. The problem is majority of us 'not all' are so lazy to that we want ready made answers. Like I said earlier, reading from at least the beginning of part 6 could make you better than a travel agent who don get like 5 years experience already.* Drops mic* soji0509: 2 Likes |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 3:05pm On Mar 21, 2015 |
I got the same earlier this week my application is almost 5 weeks too.... john4affiliate: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 3:33am On Mar 21, 2015 |
15th febuary 2015 biometric 16th febuary 2015 hayqinsbFX: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:01pm On Mar 20, 2015 |
....Ghen ghen......................Hayqinsbfx vs coldasice007 Meanwhile he be like say na paper routers dey ball now oooooo....By the special grace of almighty jah its our turn next week oh ye online routers oya toast to our trv next week!! 2 Likes |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 1:17pm On Mar 19, 2015 |
Congrats paper or online route? mcdonald123: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 9:57pm On Mar 18, 2015 |
tonero230:Okay sir. Thank you very much |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 12:38pm On Mar 18, 2015 |
Mrnilobrawn congratulations! |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 12:36pm On Mar 18, 2015 |
Done thank you Ornaments: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:04am On Mar 18, 2015 |
joeyf:Bro why you con put trv in front of your name na!!! For the list! You wan give me hypertension ni?....I don even call my babe dis morning say persin wey apply feb 26th don lick trv say make she return to ori-oke where she dey since and make she no con down till I call am say I don chop trv!!! Chai!!!! 1 Like |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 9:58am On Mar 18, 2015 |
See wetin cic send me this morning after 4weeks (online)of waiting ehhhh. Brethren, as I see dem email address ontop my phone like ds, na so I close my eyes begin dey skebosh casting and binding every evil arrow Na so I summon courage open the mail o see wetin I see................. There have been no updates to your application (S*********) since you last checked your MyCIC account. Thank you for your patience. This message is intended for the following e-mail address: ************@gmail.com. If this message is not for you, please delete it. If I be persin wey get high bp ni na hospital I for land as I finish reading wey I don think say na medical call chai! Dia ris godu o!!!! After four weeks....of submitting via usain bolt route (online) na thank you for ya patience dem send gimme 1 Like |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 9:11am On Mar 18, 2015 |
joeyf:Bro you don chop trv? |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 5:54pm On Mar 17, 2015 |
;DAmen baba I seniour you with 2days na so na me go chop first before you chop [size=8pt][/size] Pmiller1: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 5:42pm On Mar 17, 2015 |
@dovegrace I am so sorry awww can you list the doc you submitted and the reason for the delay so gurus in the house can make some corrections then refire and chop trv imediately |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 3:44pm On Mar 17, 2015 |
@pmiller1 and uchetorial any update from ya end? |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 9:59am On Mar 17, 2015 |
My application(online) is four weeks yesterday o yet norrin yet. I am worried o!! |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 6:15pm On Mar 13, 2015 |
Congrats he be like say 5weeks for paper don constant one kaind o! Chai na God face we online dey look now o! hayqinsbFX: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:31am On Mar 12, 2015 |
obig:Just chill baba mi make we continue with prayer. Me be online route today makes my own 3weeks and 4days go hear good news soon. |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 8:26am On Mar 12, 2015 |
When you apply?which route? obig: |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:12am On Mar 11, 2015 |
Congrats sir, I envy your funding oooooooo checkyink: 1 Like |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 10:10am On Mar 11, 2015 |
So I heard too from friends over dia. Most of the omo 'oni ile gangan' no dey read pass diploma...na we and other third world countries like india, china and co dey read dia book for them...hhehehehheehheheheheheh hayqinsbFX: |
Nairaland / General / Re: Open Letter To NCC On MTN Spammessages by Jengbetiele: 1:07am On Mar 11, 2015 |
He be like say me don dey date MTN o, they send me message before waking up in the morning, after waking up, when I am at work, during the day and even when I get back home after a long day work before I sleep. I taya oooo! 4 Likes |
Travel / Re: Travelling To Canada Part 7 by Jengbetiele: 7:19pm On Mar 10, 2015 |
hayqinsbFX vs padike Walahi,if not for you guys boya I for don peme due to blood pressure from waiting for cic unto medical call for about 3weeks now! God bless you both I swear as I don laugh today ehn, my blood pressure don dey return to normal 5 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |