Romance › Re: Why Do Girls Pretend They Dont Like U by johnnygan(m): 6:21pm On Apr 10, 2009 |
y me: what do you expect @poster, for them to open their hands wide open and accept without delay so u guys will end up saying they are cheap nahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh that is not gonna happen ok hahahaha  Men i was wondering, Gee sanni: Why do girls pretend they dont like u even though they are madly in luv wit u.na jeje i sit down ooo Cos dem no like you na |
Romance › Re: She Dis-virgined Me At Age 6 Now She Still Wants To Sleep Wit Me. by johnnygan(m): 6:14pm On Apr 10, 2009 |
Enockia: then o wat? You no dey heed to advise? |
Romance › Re: Can U Be In Love With Som1 U've Never Seen? by johnnygan(m): 6:10pm On Apr 10, 2009 |
dl_jbd: WETIN B UR STRESS NA? Dem lie? Bros I can fall in love even with a ghost. Afterall the angel you know is better than the one you don't know But but but i go love whoever falls in the age-bracket  |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 3:47pm On Apr 04, 2009 |
rotimy: I for dey happy if your swear with the juju or shrine of your fore fathers! Dem de potent pass dem konko below Man all this juju thing na becos of one girl Oh |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 9:53pm On Apr 03, 2009 |
larayat: na u talk am,  Honestly, i dey swear by the yansh of my fore-fathers. You no holy at all |
Romance › Re: Let's Hear U Plz by johnnygan(m): 6:53pm On Apr 03, 2009 |
she can have it her way na, there are 2 women for every man now adays |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 9:48pm On Apr 02, 2009 |
larayat: y e no be so crazy fellow,useless human being, hiv victims, Good now you turn me on, Why you dey try claim holy shit for here? |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 9:24pm On Apr 02, 2009 |
Dammy_ray: laughing woman na so? padi na so oh |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 9:02pm On Apr 02, 2009 |
larayat: mr man,i knw ur type,d tin wey u no do na him u go dey make mouth on top, Omo na wah for you oh, Na wettin? Leave us Joooooooo Na wettin una dey cause for there bi dat now Is it our fault that we get y'all easily thru a bag of pop-corn? Dammy_ray: johny leave her tell her make she invite you make you come do once whether she no go gry(lol) Guy, she no fit invite me cos she no get mouth |
Romance › Re: Ladies: What Items Do You Carry In Your Handbag? by johnnygan(m): 9:01pm On Apr 02, 2009 |
gabrywyl: on normal days
Wallet Handphone
On travelling days
Wallet Handphone Earphone panty liners Pads facial Tissue Comb Lip Gloss See i wonder why these ladies are so fooled by Topics these Kinds. See how dem dey confess, and lie as well LMFAO |
Romance › Re: Ladies: What Items Do You Carry In Your Handbag? by johnnygan(m): 8:40pm On Apr 02, 2009 |
naomi 92: its part of beauty, my make ups, my charger, diary,book en pen. cloth 4 replacement. Madame, all na lie Guys be careful oh hummmmmmmm |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 8:39pm On Apr 02, 2009 |
larayat: see na d tin wey i dey talk b dis, una too wan go der, oga, hun Mrs. Woman, if na you, you no go go? |
Romance › Re: How Can I Forget Her by johnnygan(m): 8:27pm On Apr 02, 2009 |
its gonna be hard to forget really but let me tell you something dude. You can forget if you wanna. For instance, Keep your mind very Busy and the level will decrease. Now let me tell you something that can shock your ass off right now. No matter how hard you try, you will never forget about her in your lifetime. You may succeed however, in forgetting a little but not all. The earlier you accept this fact, the better for you. But just keep a clean mind and a busy one as well |
Romance › Re: She Has A Bf. She Accepts My Love. I'm Confused. by johnnygan(m): 8:07pm On Apr 02, 2009 |
Man, u really suck |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 8:07pm On Apr 02, 2009 |
qblaze: Fair trade. Popcorn for hand, toto for bed. A fair trade indeed LMFAO |
Romance › Re: How Do I Woo Naija Girls? by johnnygan(m): 7:46pm On Apr 02, 2009 |
|
Romance › Re: How Do I Woo Naija Girls? by johnnygan(m): 7:42pm On Apr 02, 2009 |
y me: @johnnygan the devil is a liar Heeen heh. No problem oh. Lets see the yansh of the devil |
Romance › Re: How Do I Woo Naija Girls? by johnnygan(m): 7:30pm On Apr 02, 2009 |
y me: @johnnygan
try me now
lol No bi me, na person i go use |
Romance › Re: How Do I Woo Naija Girls? by johnnygan(m): 7:27pm On Apr 02, 2009 |
y me: @crazykid Hell yeahhhhhhhhh i would turn them down but on the other hand NEVER SAY NEVER but i cant give in to a guy cos of money not moi u ke. i don't think so |
Romance › Re: Can I Sleep With My Step Mum by johnnygan(m): 7:16pm On Apr 02, 2009 |
harry2009: a beg go sleep with am. who wan advise u, u no get brain. idiot people your family no good, we no need u for nigeria, imagine father snatching sons girlfriend and step mother wanting illicit affairs with son. make i advise u, wen everybody don dey home make set the whole house on fire so that you go die fiam. make the family end like that Haba, which one bi your own for there? If na your step-mom nko? Wettin you go do, you go gock yourself? OMO use your head Do me i Do u Thats the plan  |
Romance › Re: How Do I Woo Naija Girls? by johnnygan(m): 7:13pm On Apr 02, 2009 |
Omo if u no fit woo a girl in naija, go try Ghana. Dem go fall MUMU |
Romance › Re: Rage On Condoms by johnnygan(m): 7:11pm On Apr 02, 2009 |
Aloy.Emeka: Otondo ike nsi. Guys nah wah oh. These condoms wey dey disappear from emaka's house, who knows?!? It could be his step mom's  |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 8:04pm On Apr 01, 2009 |
soloqy: Maybe you started a conversation or gave an inviting look or something Bros forget Joooooooooooooooo |
|
Romance › Re: Can I Sleep With My Step Mum by johnnygan(m): 7:11pm On Apr 01, 2009 |
Guy if you see your step - mother yansh, nothing do u oh, No gock yourself oh. If she bring am nearer, you to push am closer. |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 6:50pm On Apr 01, 2009 |
akinalabi: I go to Silverbird about twice a week but have never had such ugly experience.
Maybe I should buy a bucket of pop corn next time  Abi oh Bros, lol. Pls wait for me oh, i think i'm coming with you with one cooler of pop-corn. Make we see dem ass abi? |
Romance › Re: Would You Cheat On Your Hubby If You Knew You Wont Be Caught ? by johnnygan(m): 8:31pm On Mar 31, 2009 |
if she won't know, then i can try. If she go know, and i still decided to damn consequencies, then i must be really MAD |
Romance › Re: Wot Wil U Do If You Wake Up To Realise U'v Bin Jazzed Into A Marriage 4 15 Years by johnnygan(m): 8:17pm On Mar 31, 2009 |
bluespice: wat the hell? ill be out of the house in a flash not before i give him a scar to rem for the rest of his life i might take the kids who knows in my blind rage i most def will leave them n do away with the one in me if its not too advanced if it is, ill keep it to term n offer it for adoption b4 the day is over Madamn are you for real, LMFAO |
Romance › Re: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by johnnygan(m): 7:57pm On Mar 31, 2009 |
These Ladies - popcorn thing ***Gets Dressed quickly*** Heh!!! i must hurry to silverbird galleria now, i might just have some luck  ***Dashes out*** |
Romance › Re: Wot Wil U Do If You Wake Up To Realise U'v Bin Jazzed Into A Marriage 4 15 Years by johnnygan(m): 7:49pm On Mar 31, 2009 |
men if i was that lady, I will Jazz outta the relationship the same way i've been jazzed in |
Romance › Re: We Just Manage Guy by johnnygan(m): 7:41pm On Mar 31, 2009 |
LMFAO Here in this thread we have got ladies kicking-against thir fellow women lol. I mean we can see it all judging from the first few posts. @poster/@topic Are you retard? |
Romance › Re: Is It Wrong For A Guy To Get Married At 21? by johnnygan(m): 9:28pm On Mar 26, 2009 |
The boy can go ahead if he has his dough. Even a boy can marry at 17, i see no wrong and the exception is his maturity. There could be a divorce before the end of the first YR of marraige. Well he can re-marry over and over again till he gets wise  Let him spend oh |