Josywhyte's Posts
Nairaland Forum › Josywhyte's Profile › Josywhyte's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 96 pages)
Wike,oyigbo and etche roads no good o. Those places no be human beings dey live? Haba! |
Still same money suckers that will still rule Rivers state. From APC to PDP,from PDP to APC...all na one and the same people |
And people will believe this lie that shekau is dead |
nengibo:Na your reasoning make talk say make babalawo children begin carry juju come school. If the school no gbadu the tattoo nkor? Baba make we leave culture for this matter abeg |
How many have u taken out of the street? I thought u once said change must start from one's self. Oya.... |
Wicked vampires(NEC) discussing how to plong Nigeria into more problems,insecurity,banditry, terrorism, poverty,failure, chaos,and more death. Osinbajo you're a failure in this regime already. All these virtual meetings are pointless and baseless... |
How this one come take concern us now? Nawa o! Shoo! |
The guy even get Atm card pass CBN Governor. What a record holder ![]() |
Davido and Jazzy una but no amount of talk go make that artificial human being wey dey Aso rock change or make this country beta. Make we just endure till 2023. |
All this guys dey red like tomatoes. That's why I don't board a vehicle or motorcycle or tricycle immediately I step out of the bank. I walk about about 5mins before doing that. Na so one idiot for ph here been wan snatch my raba from my hand. Omo the punch wey d guy collect for him throat eh,I no sure say him go fit chop again. The guy come dey beg after so much mortal kombat brutality. I later pity am give am 500 |
Johnwicka:U don dey follow Buhari smoke weed abi ![]() |
E no go still make sense past Samsung, iPhone, redmi,huawei,oppo,and the likes |
Na him go act Aqua man part2 |
Made in Aba shoes as usual. Something wey no go last |
All these white garment churches and their support for rituals. 90% of pastors are ritualists,thieves and molestors... |
nengibo:Make babalawo children begin carry calabash and other juju things enter school na as the thing no warrant punishment.... Mtcheww. U no get talk abeg |
Na that choir ministration wey Mr.P go sing there? |
This is called '1000' ways to die in DSTV |
Wetin that mumu of a president know say him dey write there? Illiterate of a president. Coward,foolish,childish,wicked,stupid,and senseless in all his dealings. Looking for another loan to obtain,I guess. Spits |
See how senseless and wicked this short Hell Rufai is. Instead of the idiot to feel the pain of his workers,he's busy branding them 'saboteurs'. Who does that? You even declared their leader wanted. Tufiakwa. Come 2023 some yeye Hausa people will still support his ambitions to run for Senate at the NASS. |
The next GOAT of Africa emerging |
Maxymilliano:The EFCC no fit even spell the word 'under' na 'uder'dem spell. Nonsense and ingredients. Las las na bribe dem go collect and the matter go just die like mosquito |
slam7000:Didn't u read what the OP posted? Abi eye dey pain u? |
Things people do for money and fame will surprise you |
Who will send the thugs if not Hell Rufai |
Missing my ass! Girl wey don get better opportunity comot go knack akpako come una come dey rejoice for her. Why them no ask why stay long for her bf house for that long period of time. Okoko dem |
That group must be very stupid and senseless |
Na person wey sabi dey do u this thing |
Some of these guys might be innocent. EFCC just dey show themselves. Why haven't they arrested the main 'Yahoo boys'(naija polithiefans)? |
Na so so Hausa and Fulani dey rule this naija. Most of them sef na illiterate,like that lifeless human wey call himself president |
Hausa man no go gree make outsider(most especially ibo man) to come rule for him state....and vice versa. Na really power tussle I swear |
She was even raped from the anus? This ain't rape. This is total WICKEDNESS. O God may the perpetrators never go unpunished... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 96 pages)
DAT AINT RITE. SHE IS DAM CUTE. IS HER LIPS 4 ME.. WISH TO KISS HER TILL D MORNING.. PLS CALL ME WEN EVER U GET HOME. HOLLY GRAM