Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 92 pages)
Everybody get bad mouth, but at times i just feel like If a god in a human body can be patient enough to withstand, accept all the insult, curses thrown at him by one person not even a demi-god o, insult and curses raining on him on a live tv, watched by not only Nigerians, who am I in the scheme of things to answer trolls who are product of leaked set of repacked used and reused Vietnamese condoms.. Who am i abeg... A mere mortal... Laycon, muchas gracias. We learn alot... |
Fehm:U are no more trolling him now... Na hin parent be next on the agenda? U are doing well... Continue. |
ntyce:See u, sport questions dey dere... Make e no be like sey the thing go dey one sided, reason why dem added mavin question... |
Don jazzy u do well... Those mavin triva questions get as e be... the HM's no try sef with the way dem read lyrics like bible passage... Las las, everything paid off.. Congrat to lay lay and otiti... |
teepha:They just wan milk their fan dry all because of the 50k mark Some mumu now go empty their account.. I like the format sha, e dope... |
QueenCookie:As someone don took am before He is a sex enthusiast and moreover she dey use Nengi dey catch cruise with hin word play More to it sha Laycon was holding the pong ball Nengi: give me my ball joor Laycon: u don't have balls nah. Nengi: ball not balls Laycon: u still don't have a sac to accommodate a ball.. Laycon agba... ![]() |
Nengi asking laycon to play cup pong Nengi: come let's play cup pong Laycon: i'm not playing Nengi: just one round now Laycon: I can't stop after playing one round Nengi: come now Laycon: we never start u don dey ask me make i come... I need explanation abeg, i am just lost... |
Demnan: ![]() |
![]() |
Dora feels she is winning... |
Betway trivia with a little tweak in the question.. Sport and a lil bit of entertainment question on don jazy and mavin |
topboss1: ![]() You just dey confuse ursef... More like saying. IF TRIBE IS THE CASE, THEN Y AM I NOT VOTING LAYCON. Y AM I SUPPORTING VEE? U try to hide it but all ur post reeks of tribal sentiment. This guyz entertaining millions of Nigerian, putting smiles on their faces, they are nigerian and we should see them like that and not from one tribe.. U have alot to do on yourself o... As per "u don't have sense" wey u tok, u might be right a lil bit, i am still on voting mode, senses are deactvated, right now i am voting senselessly for laycon, sense can stay for one place... U too can be part of the success story.. To vote Neo, Nengi, Dorathy, Vee Just type VOTE Laycon and send it to 32052 |
topboss1:Because some set of people wey u belong to their tribe no dey the final this year, they are being tribalistic. Those years wey dem dey make the finals and eventually winning it, tribalism no dey... But who cursed us this way in this country like this.. Ur mind needs Hypo and Jesus.. |
100naira:Amazon farm They all won 3month Grocery voucher |
Let dem know... Erica wasn't evicted o... ![]() |
They won 3month grocery voucher... |
Bigie, small no dey reach you... You still want more |
majamajic: ![]() Efo riro |
Abeg, admin should add graphic content to the title of this thread... |
Bigie sef wan chop food... |
Neo, how far nah... |
Laycon to neo and vee.. You people are mad, remove that cover... ![]() |
Laycon wan use story key cameraman make vee and neo go pee in the toilet at the same time isokay... |
majamajic:Mad o.. On top this pali... |
Twoclans:U no fit scatter dance floor like that make u no know wadxup for ur body.... He needs the bedtime rest... |
How can someone hate this guy for God sake?? |
It's obvious nah... Dora likes brighto.. She don talk am for diary room before sef... |
Nilknarf:Can you please tell us all how much he is winning? ![]() I know that amount rings alot in ur ears everyday, i love the font more when u type it... Pls, how much.. Only the amount abeg, i will be glad if u can covert it to dollars asweell.. Thank you in advance.. |
Palema007: ![]() Abi nah.. HBSC, NSCDC or NDDC... laycon is 85milla richer... |
Missiles flying everywhere over a child of grace matter... ![]() Less than 80hrs, the guy will be announced as the 85 milla winner... Troll, wail, u get the power nah, just like peak, it's in you... It can't stop the result wey we don see some couple of weeks ago... |



