TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 2:31am On Sep 06, 2020 |
See nengi wey dey blush..
I pity u.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 2:29am On Sep 06, 2020 |
The kind thing wey gordons go cause tonight ehn... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 2:12am On Sep 06, 2020 |
E be lyk sey i no go near gordons o... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:55am On Sep 06, 2020 |
Neo:- Big brother no get data to show anything wey happen between erica and laycon |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:49am On Sep 06, 2020 |
Gordons, agbalagba oye |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:46am On Sep 06, 2020 |
Erica :- laycon is going home tomorrow, I just hope the viewers are smart enough...
Lolzzz, we are SENSELESS... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:00am On Sep 06, 2020 |
I think there is a secret between laycon and erica wey erica no wan make e cast
BBN crew knew it, ebuka sef know it...
Who knows maybe it's more than a kiss sef...
Goodnight guyz... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 12:42am On Sep 06, 2020 |
I repeat..
Ebuka for baloon d'or |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 12:40am On Sep 06, 2020 |
Prince leave this girl alone nah... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 12:32am On Sep 06, 2020 |
U can just imagine what's going to happen if it was neo... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 12:28am On Sep 06, 2020 |
Everybody don dey okay..
Laycon sef dey try coordinate... |
Politics › Re: Pictures And Video From Hannan Buhari's Wedding In Abuja by Kaxmytex(m): 9:34am On Sep 05, 2020 |
Another arrangee marriage..
God bless the union |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 8:01pm On Sep 04, 2020 |
Kidd don turn rugby player o.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 7:55pm On Sep 04, 2020 |
Vanessa88: No matter how difficult a game is, Nengi will always finish her game She is great with task.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 7:52pm On Sep 04, 2020 |
Abeg no blame lucy o, she no sabi blowJ0b  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 7:42pm On Sep 04, 2020 |
OffsahBoye: I'm a lady and I know what I want I prefer to drink billionaire cum not minding where, than to be with one mental connection
I support Erica for owning up her shit
Hellites am I welcome Tueh... U sef can become a billionaire, no downgrade ursef |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:51pm On Sep 04, 2020 |
Froshloaded: How are they grouped? Team black Dorathy Lucy Prince Kiddwaya Trikkytee Team white Nengi Ozo Erica Laycon Neo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:29pm On Sep 04, 2020 |
So erica picked laycon in her group today, isokay... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 6:46pm On Sep 03, 2020 |
Brighto go be like..
Oooomoo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 5:30pm On Sep 03, 2020 |
Hazardfan1: She no sabi cook, na only prick she sabi collect. Prick, choking and cum  Stoopeet..  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 4:44pm On Sep 03, 2020 |
Kidd Penalty Kick no be here o, bruno sef still dey learn work..
The jubilation sef na die... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 7:15pm On Sep 02, 2020 |
This guyz should do something better |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 6:55pm On Sep 02, 2020 |
Dora let that oppo brand show not the milk factory |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 6:41pm On Sep 02, 2020 |
Dem models are they learning? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 6:39pm On Sep 02, 2020 |
Now someone is getting it... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 6:25pm On Sep 02, 2020 |
That's why they keep getting it all wrong..
Portrait pictures that seems to be unreal not modeling pictures.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:32pm On Sep 02, 2020 |
Dora don talk sey e neva dey the same group with laycon o.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 1:19pm On Sep 02, 2020 |
Drew13: Browsun, froshloaded how boy keep giving us bragging rights and making us proud.
but wait nengi get grace die for task Stopeet. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 12:52pm On Sep 02, 2020 |
More eviction nomination coming laycon's way.. People wey dey outside be like, make the guy no even attempt HOH challenge..  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 12:50pm On Sep 02, 2020 |
Kidd go give erica prob...  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 12:40pm On Sep 02, 2020 |
U just have to feel for the Apple Apple boyz with their night king move..  Damn! Nengi get plenty trips o, from dubai to scotland... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kaxmytex(m): 11:31pm On Sep 01, 2020 |
Apple Apple boyz neva know their calling...  |