Stats: 3,167,041 members, 7,866,941 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 08:38 AM |
Nairaland Forum / Kaxmytex's Profile / Kaxmytex's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 91 pages)
![]() |
![]() |
![]() |
![]() ![]() ![]() Atleast, if you wan act film, u go involve professionals not all dis blabbers This country is indeed cursed 1 Like |
![]() |
I wish davido could get dis one but David go knick am I mean the son of guetta and not adeleke |
![]() |
Stronghead boy ![]() Hin dey fear make dem no snipe am or what? Chai, being a bodyguard no easy o 3 Likes 1 Share |
![]() |
See paparazzi o |
![]() |
I don tire to dey see all dis number wey dem no dey attach naira or dollar join sef... 3 Likes |
![]() |
Nice one |
![]() |
Bullion van is talking, who d heck is inec 4 Likes |
![]() |
Dean can be controversial at times |
![]() |
No be today wey fan don dey boo player, fans dey boo dere own player sef not to talk of other teams player.. As a player on the pitch, ur 100% concentration should be on the ball and what you are going to do with it, dat's what you are getting paid for and not making gestures at oppoing fans because of what they derive pleasure in doing... |
![]() |
Lolzzz, naso indomie cost reach for ghana... There is more to the video, a lady no fit just enter a guy house talk sey hin wan pack noodles commot.. By the way, those gurls look like noodles sef.. |
![]() |
1 pantimeter make 1 benzimeter.. Wetin pikin man wey get shallow mind go do, all for the muller 1 Like |
![]() |
The boy should go for rugby, pesin wey go break bolt record go get hin height... |
![]() |
PHILipu1:South east, the obi's effect will go a long way to help pdp.. South South, they voted massively for dere guy last time against buhari, but unfortunately hin no enter.. Pesin wey kum beat dere pikin come dey knock door for vote, the odds of dem welcoming his second time ambition go dey slim.. |
![]() |
Na to share the northern vote sure pas now 3 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
![]() |
Good to know that Dj sef dey get office.. We dey always learn everyday 3 Likes |
![]() |
R.I.P |
![]() |
Charge 50k for audition... make the show or wareva accessible to premium subscribers... Do this for us please... 1 Like |
![]() |
It's just so unfortunate how people engage in a murderous act because of money 1 Like |
![]() |
The guy must have a chinese origin.. Na them dey put infinix inside iphone.... Nice interior sha, me likey |
![]() |
I love fairplay.. The public will like to see the vid showing the selected housmate in dere various audition centers when the time comes... 3 Likes 1 Share |
![]() |
27 in 31days... Na "edet live in calabar" she dey read? 26 Likes |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() Where two elephant fights, the grass no dey get joy... ASUU no fit call off strike now, dem don politicise everything, all dis stunt wey dem dey pull, na bcoz of election... If bubu go enter for 2nd time, na die for them, u know what they say about revenge, 2 much of it dey cause diabetis, i trust the guy to turn deaf ear give them.. Just a pity, student go be at the receiving end... If the other guy enters aswell, pesin wey dey charge about $4000 as tuition for im school wey dey yola, i still don't know how e go open im eye make pikin man dey drop less than $100 as tuition.. The bitter truth is, education is not cheap and those polithiefians aint ready to sacrifice dere stealing for it.. 2 Likes |
![]() |
Dem go settle am upstairs, love continues |
![]() |
She's scared... ![]() 3 Likes 1 Share |
![]() |
B.sc and M.sc no dey, wetin u kum dey find? |
![]() |
Cute kids |
![]() |
Atleast, minaj pishure go get rest of mind now ![]() |
![]() |
RIP |
![]() |
![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 91 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |