Stats: 3,167,078 members, 7,867,093 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 10:39 AM |
Nairaland Forum / Kaxmytex's Profile / Kaxmytex's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 91 pages)
![]() |
Lolzzz, laycon na street guy... All the thing wey hin dey do na just for pity and it is working pretty well.. As Erica dey play hin game, laycon dey act hin mumu well... 6 Likes 1 Share |
![]() |
One Manchester team sold him for £7m Another Manchester team bought him for £108m... This life sef... 33 Likes 2 Shares |
![]() |
Envelope don shaperly reach ur side... Dem mumu neva start to dey send sms o... 4 Likes 1 Share |
![]() |
Immobile wey no get joy.. E fit score hatrick in 3matches just to send a message... 8 Likes |
![]() |
How they ended their relationship matters alot.. U need to know that make fire no go burn you in the future.. |
![]() |
pretydiva:There is freedom of speech.. But freedom after speech no dey |
![]() |
100k bail for this lockdown period... Reason wey i know dey bother myself if i no get data, i fit get the data make i post the kind thing wey interpol go dey chase me upandan... U no get data, just thank God o.. Mr oki don buy hin own Market.. |
![]() |
U want me to stay indoor with you all day long, ain't it?? No way, i'm not a babysitter U want me to do the calling every minute, i think u need to contact mtn customer care agent U want the sms rolling in everytime, damn! Remove the bra wey dey ur eyes, i no be NCDC or access bank.. Closure is not for guyz, guyz needs a life to live to become the best father to their child. Hence, they find it every sec. of their life.. |
![]() |
Wicked. How can u claim u bought a latest phone in the year 2020, and u do a background check on its processor, u later found out that it is made up of the first series of 64-bit processor that is dated back as far 2012.. Na everybody dey scam diz days 1 Like |
![]() |
News source wasn't from kainji dam, reason why baba no dey shock... R.I.P to the dead |
![]() |
All hail the conqueror of italy.. Coppa italia was just an icing on the cake for juve before he came, they won it four times consecutively, but all of a sudden, the conqueror came with his conquering plans, 2 coppa italia finals, and he conquered it with his conquering techniques... Two final lost diz season already.. He has come, he has seen and he is conquering.. 10 Likes |
![]() |
All dose goats wey no get bearing no dey ur area? Roast 3 and send am kum my syd 1 Like |
![]() |
The guy is an advocate of u must get belle before baving the ring u desire.. |
![]() |
dstv nack am correct juju. On a more serious note, nigeria government no dey protect indigenous investors, tstv should have known diz, they came, no backings and they got boxed out even in round one.. Potential indeginious investors, get a foreigner even if na illiterate, let he/she be the face of ur investment, wait and see wetin go happen.. Nigeria is just a shithole full of tribalistic bigot |
![]() |
June 8 Total sample tested: 78,224 Confirmed new cases: 315 Sample tested on June 8: 1,704 June 9 Total sample tested: 79,948 Confirmed new cases: 663 Sample tested on june 9: not included.. To get the sample tested on june 9, we subtract the total sample tested on june 8 from that of june 9... 79,948 -78,224 = 1,724 A test of 1,704 was carried out on june 8... 315 came out positive, 1724 was carried out the following day, 663 came out as positive.. How did it happen?? Are they retesting the confirmed cases and adding them to give new cases.. I no dey understand anything again like diz 5 Likes |
![]() |
How much is aketi paying you for this Talk true o.. U go delete ur account las las when the time comes.. 2 Likes |
![]() |
olaboy33: When he already cross continent, why does he have to cross country?? Moving from ghana to congo, congo to gabon, gabon to kenya, u wan compare am to moving from nigeria to iceland.. Find another thing talk my brother.. 1 Like |
![]() |
You don dey chat with another guy, and you feel the guy is super intelligent like he is the best thing that ever happened after isaac newton.. I no get advice sha coz u already made up ur mind.. E go clear for ur eye very soon.. |
![]() |
Phorcys and ceto begats the Gorgon sisters, stheno, euryale and Medusa. stheno was the strongest. Infact, she killed more men than euryale and medusa combined together. Why is it that medusa was mortal and her sisters were immortal?? |
![]() |
Some go dey among those staff wey go dey deligent like diz, probably, they are on shift when the governor was around sef, who knows? The lazy ones don pour sand for their garri.. I don't just understand, u get work, u no dey do am, why not take ur leave make people wey wan do the work come do am.. 13 Likes 1 Share |
![]() |
This guy don buy market las las... 1 Like 1 Share |
![]() |
A commissioner of police telling bubu to keep shut.. O boi, na premium tears go follow am o.. Cry pro pro max.. |
![]() |
Fingerprint cross referencing dey easy nah.. National id card requires fingerprint during registration Linking of bank account with BVN requires fingerprint when registering. To own a mobile line sef u go do fingerprinting.. It is easy to cross check with all this database.. Dem no suppose loud am, all this evil people now go dey ghost their act coz majority no know sey naija get fingerprint database.. But no problem sha, if you think u sabi do bad thing and go scot free, continue, a day dey come wey nobody go come free ur scot when dem gbab u... |
![]() |
Little girl you will have ur justice.. Continue to rest in peace 3 Likes 1 Share |
![]() |
Those guyz no just want see black man, i just dey wonder how much they detest that color. We dey make dere people feel at home over here o and what do we get in return for that, they treat black as trash. 16 Likes 1 Share |
![]() |
Damn! The hussy tried, 11days no be moimoi, the konji must have came with full force on that 11th day, who knows maybe hin don take burantashi sef. The word "NO" as e small reach, it is a complete statement, the girl said NO but oga no dey dis realm again to hear wetin dey xup, R.I.P to him. He married what killed him. |
![]() |
Apparently, the women no even need to waste her call card in calling the police.. The man wasted his data posting trash and end up knacking a jail term... 2 Likes |
![]() |
To every story, there are different sides to it. If u claim u have been with someone for 2 and a half years, those period u're not willing to know his famz, u don't know his friends and u claim u worked together, are they that dumb over dere. He disappeared or u have a skull filled with relaxer. This thread go cause tribar war. If it takes 2 and a half years for a yoruba man to entrust his work to a turkish lady and get her pregnant, how long will it take an igbo man. Factors to be considered, the turkish is working with igbo, she has an igbo name for her child.. 3 Likes 1 Share |
![]() |
My legendary chaaracters Dolph lundgren --- universal soldiers Claude van-damme --- the quest Nicolas cage --- ghost rider, face off Arnold schwazeneger ---- predator, terminator Sylvester stallone ---- rambo, first blood Johny depp ---- pirate of the caribbean Jason statham ---- Transporter Will smith ---- bad boys, hancock Vin diesel ---- riddick Antonio baderas ----- desperado I won't mind watching this guyz over and over again 6 Likes |
![]() |
If only those wearing it knows that they can contact it when removing it. To wear it simple pas ABC To remove am na third world war Corona can survive on face mask for 168hours.. Nothing safe pas staying in ur house dey observe.. |
![]() |
The real figure about to show face 6 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 91 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |