Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 92 pages)
[size=28pt]dis aint a newz,even sef,blind man knw say NL na d most visited site in africa[/size] NEXT |
Who is she? Na bance gal b dat?? |
RedBenson: It's fair. But what does my commenting position look like? Is it 4th or ?dnt tell me say u no sabi 1,2,3.... |
Make dem do am anyhw dem lyk.. Wot i knw iz dat my super eaglez go qualify and dem go lift d world cup trophy 4 d first tym... |
If death dey collect money,i knw say dis man go give am... If death dey collect kolanut,i knw say dis man go give am a basket full of kolanut..... Na wetin death go ask wey dis man no go give am? c hw wicked death is? He came in suddenly without even knockin the door and he took d man we love dearly [size=28pt]I fink it'z hi tym 4 us 2 knw dat,diz world wey we dey,we're all passenger wey dey embark on a journey....d journey seemz 2 b an endless 1 buh sooner or later,we'll all get 2 our bus stop[/size] [size=28pt]"to ba wo soole,bus stop e loti ma boole"(if u enta a cab,na ur bus stop wey u go drop)[/size] [DAGRIN] [size=28pt]Pa Esiri don reach im own bus stop b dat o..I pray God almighty grant iz family d fortitude 2 bear d great loss[/size] [size=28pt]"The life of the dead is placed in the memory of the living" so sayz d great roman orator,marcus tulius cicero(106-43BC)..Pa Esiri iz gone buh we still dey tok abt iz gud work... Mah broda,mah sista..if u jux close ur eyez 2day,na wetin u want make dem tok abt u?... Hiz death is a lesson 4 me nd u....i want evrybody 2 knw dat "good men must die,but death cannot kil dere names"...[/size] ADIEU PA ESIRI anty muki muki,abeg unban me in d romance section ![]() |
Arsenal don take dere fate....man u leg still dey shake.... Dis year UCL no favour d english team o |
Belovedd: quick one though,bayern nah... |
Kaxmytex: B4,na arsenal wey i tip say dem go win 2nite....nt until 1 arsenal fan kum ban me...i no lyk 2 dey tok 2much..diz iz wot will apun'd at d end of 90min pluz added tymdat waz wot i said b4 d match... I fink d gunnerz prove me wrong... I predicted 1-4 buh it ended 1-3....wot a lucky team! Anyway,my mynd dey tell me say bayern go win arsenal 6-nil at allianz arena.... arsenal don die o |
[size=28pt]chai....arsenal go hear am @alianz arena..[/size] |
CFCfan: 7 mins left for Arsenal to score 3 goals.4 whr arsenal wan score when robben hvn't scored d final goal |
[size=28pt]anoda goal dey kum...[/size] |
[size=28pt]m nt suprise..[/size] |
B4,na arsenal wey i tip say dem go win 2nite....nt until 1 arsenal fan kum ban me...i no lyk 2 dey tok 2much..diz iz wot will apun'd at d end of 90min pluz added tym Team | ARSENAL | B.MUNICH Scores | 1 | 4 Goal scorers | L.Podolski | Mandzukic,Müller,Mandzukic & robben Ball possession | 42% | 58% [size=20pt]kudos 2 jack wilshere,na only him play sensible football wey swit my belle 2day,otherz jux dey run up & dwn on d pitch,wit d lyks of schweinsteiger,kroos,gustavo,robben in d midfield,i didn't knw wilshere could perform brilliantly lyk dat...i jux hope wenger no sell am go Reading nxt season[/size] [size=28pt]d match 4 end 1-5 buh d goal post denied MARIO GOMEZ..[/size] 2 all d gunner fanz,diz iz nt a[size=28pt]PREDICTION[/size] o... I jux hope dem aint gonna ban me again 4 saying exactly wot iz gonna apun.... |
[size=28pt]i still dey fynd dere soccer boot o[/size] |
Nice 1 |
candygosh: No biggie, I dnt even knw my mums fone num let alone bf cindyrella: It not a bad thing joor![size=28pt]na wa 4 u galz o...[/size] |
k2039: You keep chasing her till eternity, she may consider your proposal after eternity and if she doesn't you can then hang yourself.[size=28pt]diz bros wicked o |
[size=28pt]i dnt trust masef... I fit do nd undo in a blink of an eye..[/size] |
[size=28pt]i dnt see celtic releasing diz guy o...cuz he'z jez 2 much[/size] |
[quote author=henry/deelinkag]I don't even remember s*x. I have the right to remarry but I don't want to. So, why think about it. It is when you set your mind at it that you begin to desire it. I have erased it from my mind. When I see young people in love calling themselves 'honey', I just ignore it and move on. I don't even remember s*x because God has made me to be very busy. I am attending one function or the other. Even if I am in a relationship with a man, the man won`t feel much of me because I am very busy. Look at some young girls who are married, they don't give enough time to their families, how much less an old woman like me. By God`s grace I am very busy. You can't even bring it, once you bring it I cut you off'. She also said she is lucky because none of her husband's family members disturb her. A lot of men want to marry her, but because they are married she sends them back to their wives. As a matter of fact, she does not want to remarry. http://www.deelinkage.com/2013/02/patience-ozorkwo-talks-about-being.html?m=1[/quote][size=28pt]indeed,diz woman iz very buzy...2 b sending married men back 2 dere wives afta she don bang dem finish,no b smal job o..... [/size] |
[size=28pt]i still dey watch d gal o[/size] |
kaffy4tope: In case it find itz way to d first page, let d haterz knw am d first tocomplete am make u get 10month ban free of charge |
[size=28pt]mumu wey dey seek pple'z attent'n... Thunder fire u..[/size] |
I dey smell asernal defeat at emirate... |
HQ: Arsenal eh. What happened to al the bullets?dem dey swallow am ![]() |
CFCfan: I see Arsenal beating Bayern by 3-1abeg,help me wake dis bros... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 92 pages)


??