Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 92 pages)
Na dem sabi |
chicfarmer: Jarus, Na true ripper talk o!https://upload.wikimedia.org/wikipedia/en/thumb/2/2c/FIFA_Confederations_Cup_Brazil_2013_logo.svg/200px-FIFA_Confederations_Cup_Brazil_2013_logo.svg.png Group A Brazil Italy Japan Mexico Group B [size=28pt]9ja[/size] Spain Tahiti Uruguay |
cyril83: For ur dreams na...world cup abi wetin u call, bros dat 1 no fit happen for where brazil,spain,argentina, greece still counting dey..na second round bus stop be our destination....if we no fit win AFCon why dem con dey cal us giant of africa.[size=28pt]Bros,ur money don fall dwn..[/size] |
D team iz stil developing.... Playin d lyks of spain,uruguay and thaiti in d confederations cup kumin june....i fink dat 1 sef go bad pas world cup... [size=28pt]letz jux kip praying 4 dem[/size] |
Do u knw dat? 1.if naija wins 2day,d big boss,steven keshi will b d 2nd guy 2 win d nations cup as a player(1994) and also as a coach(2013) 2.naija will join d lyks of samba boyz,thaiti,spain,etc 2 play d confederation cup 3.it'z gonna b d first tym of winnining d afcon title 4 d eagles squad playing 2day,make i dey congratulate mikel in advance,d trophy wey drogba nd yaya toure(african best)no fit lift...d ball dey insyd in court i prad God almighty see us through IJN (AMEN) |
yemmight: So the result is 2-0 abi?2-1 |
12 pdp governor wan decamp 2 apc.... Na wetin go kum b d diff btw pdp and acn.... |
Dat's gud...dere won't b any excuse if 9ja wallop dem... |
Mumu wey dey seek pple's attention |
m nt suprised... Na 2day wey im don dey promise....hw many im don fufil... Mtcheeeew |
Na nxt 2morrow abi? |
yuzedo: Most Important Question: Will there be abundant punny in this relationship?!?!most important answer: am i free 2 padlock ur pri.ck anytym anyday?? |
Nice one... |
OP...4 nt knwin d diff btw mathematics and Q.R.... Oya solve dis... 5 + 3 = 28 9 + 1 = 810 8 + 6 = 214 5 + 4 = 19 8[-2.99-(-1.99)] + {-5[4+(-6)]} =?? [size=28pt]ur tym start naw...[/size] |
vizboy: how7-3= 4 | 7+3= 10 ......[size=28pt]410[/size] 4 ur mynd...shey dis 1 na maths? |
Hmmm.... He tried o.... If na me...i go.... |
I take God beg dem,make dem no show dat match o.... |
[quote author=i luv to.to die]Nothing do you jare. Hala me for toto_is_my_saviour@yahoo.com. na coded joint, we no want crowd so that the toto fit go round and service all of us.[/quote][size=28pt]abeg,na whr i fit get d form?[/size] |
Oya! Lemme kum watch extra tym |
O boi....see prayer warriors |
Gud defencing job by d burkinabes.... I luv dis ref |
Ghana get luck o |
Dat's a red card offence o...dat guy wan destroy gyan pri.ck |
S.A go thank dere star say dem no meet 9ja... |
Fank God.... |
... |
Chanchit: If only our celebs knows how to use their status, they should also troop in for the final, that alone go scare Ghana, n would make our bois play d same way they palyed against ivorie coast, n it would also boost the celebs image. So they should not leave the job for Pawpaw alone.[size=28pt]saying ghana go beat d burkinbes at d mbombela stadium is jux lyk u're saying man u go beat r.madrid at d estadio santiago bernabeu.....keep deceiving ursef o..even pikin wey dem born 2day go knw say dat 1 no fit possible.... Ghana are nt used to dat pitch unlyk d burkinabes wey b say na dere dem play all dere match..one way or d other,it'z gonna affect ghana.. apart 4rm dat,lukin at d playerz in d burkinabes squad,d lyks of pitriopa,bance,traore and 1 wey resemble he-goat(i no fit r'mba im name naw)...mehn! Ghana is as gud as dead [/size][size=28pt]i won't b surprise if i see group B quater-final qualifers also qualifying for d finals...[/size] |
Dat's gud....can't wait 2 see GEJ cheering up d eagles..... [size=28pt]4get! 9ja don enta final....infact..na burkina faso we wan play sef....watch out[/size] |
Congrat!.....am so hapi 4 u o,savage.. Who b nxt naw? |
I won't b suprise if i hear say beyonce caught rihanna nd jay z banging demsef insyd d car....mumu set of agberos |
... |
chucky234: Inspired with cheap free ads sha,see how Inspired dey use brain cheat Seun for NL,abi who go pay for this ad naw.inspired auto get banner 4 NL...I no knw wetin do dat man why e kum dey do ad again |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 92 pages)

