Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 92 pages)
brownlord: I sorry sorry o, sorry for Nigeria i sorry sorry o, egbami o sorry sorry o,SMH |
Bcuz of water abi? |
confusion247: What else do you expect from religion of peace? It is showcasing how peaceful it is.[size=28pt]Na u tok am o...[/size] |
So,dis gal iz gone RIP.. |
Justosaus: how come EVERYBODY seems to have bought a car before the age of thirty? In this Nigeria?and dem go begin 2 dey complain say money no dey... [size=28pt]9ja! I dey hail o..[/size] |
Where iz my name nt on dat list? Anyway,mata award still dey dere.. |
![]() |
Wot da heck iz she waitin 4... Make she remove evrytin nah |
souleymon: Russian owns Naijj.comso,is d prob 4rm etisalad or d russians cuz i don dey vex o... |
Searching 4 my etisalad sim... |
Chelsea iz winning dis 1.... |
www.nairaland.com/attachments/999667_John_jpgdd1ab5383438dc76c2c72a1c03431ac9 did he swallow leather ball? |
Mtcheew... Jux an ordinary knife... I tink say na cutlass o |
E remain man city naw.. |
I pity liverpool o:-( |
Ope o |
See d kynd wahala wey early goal dey cause naw.. |
memski: if Liverpool game ends like this, who goes through?zenith...cuz dey gat an away goal |
Make chelsea no concede anoda goal o...i take God beg dem |
switch47: chelsea is dead. To be buried in 2nd halfbros,4 ur church mind abi? |
Chelsea neva equalize? Wahala wa o... |
I thank God say i knw watch diz match o.... |
See dis yeye teacher o.... She no chop b4 kumin 2 school? Abi which kynd fud wey she wan chop around 10am...na breakfast abi na lunch? Dis world sef I pray God grant her parents d fortitude 2 bear d loss |
Mehn! I jux waste my MB 4 nothin *draws d OP ear wit annoyance* if u no help me fynd my MB b4 8:00pm,consider ur p.rick gone.... |
I dey kum o... I wan convert all diz money 2 naira but d problem iz dat,i no see my calculator... |
[size=28pt]D guy iz a learner[/size] |
Oahray: Celtic did not 'trash' Barca. You call a 'one-goal difference' scoreline in a group stage trashing?[b]Anyway,i guess i won't b nid'n a medicated glasses anymore.. d tin wey an elderly person dey see when sitting dwn,if small pikin go climb olumo rock,e no go see am... Have u nw knw d diff btw italy and millan? Hope u don see d diff btw spain and barca,huh? Me wey tok say barca no go win ac millan,i knw wot am saying cuz i gat my reasons ![]() no b 2day wey i don dey watch both team in action....i knw say barca luv tick-tack football,dat'z why dey would kip on beating teams lyk arsenal,madrid,man u,etc d reason iz dat,does team no fit play dat pattern(tick tack) pas barca...... Wit dat tick-tack pattern,barca go fynd it difficult 2 beat my team,chelsea anytym dey meet d reason iz dat,chelsea no sabi dat kynd pattern(tick-tack)..infact,we no get our own pattern ...If 2 say millan don follow barca dey play tick-tack game 2nite,dem 4 suffer barca still get hope o,buh dere chance dey slim.... Dey fit score 3goals 2 qualify if only dey minimize dere tick-tack pattern and dey shld learn hw 2 play outside shot... Bros e...i knw hw u go .feel nw..abeg,take heart o..hope u don chop sha? [/b] |
[b]Nigerian top flight side, Warri Wolves, are willing to sell Afcon hero, Sunday Mba only for the sum of €1 million (around N210million). Wolves have also included a 20 percent sell-on clause in any future deal for the Super Eagles'striker. The 24-year-old striker, who scored the winning goal at the 2013 Africa Cup of Nations final against Burkina Faso earlier thismonth, has already been linked with Bayer Leverkusen, Dinamo Zagreb and OB Odense. "The transfer fee for Sunday Mba has soared right now. The club are very willing to cash in on him at the moment as he was a key player for Nigeria at the Nations Cup. "Also there are a number of clubs in Europe seeking to sign him following his superb display at the Nations Cup against Cote d'Ivoire in the quarterfinal and Burkina Faso inthe final. The (Warri Wolves) club chairman is insistent on doing business for the player but for nothing less than the asking fee of €1 million," a club official informed supersport.com. The striker was close to sealing a move to rivals, Enugu Rangers but that switch now looks dead. Mba has made 10 appearances for Nigeria's Super Eagles and has scored five goals.[/b] source: http://ng.supersport.mobi/football/super-eagles/news/130220/Warri_Wolves_slam_1m_on_Mba |
Pastor 4 dat mata... Buh why God kum gentle lyk dis?:/ |
[size=28pt]so,na diz smal boi go dey burst diz woman speaker? |
fredoooooo: Hahahaha , even your juventus( the best in italy today ) ,can not stop barcabros,i no gree dat 1 ![]() celtic wey trash barca...hw many goals juventus gave dem in front of dere home fanz despite d fact say dem go call mah broda,ambrose efe wey suppose 2 dey rest??... Anything fit apun..buh as 4 me o...i no see barca winning.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 92 pages)



...