Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 92 pages)
JayKayMaybachz: See as you dey reason like pikin wen em mama stop to dey ghive br3ast milk like yesterdayi luv ur confidence.. ![]() |
JayKayMaybachz: Wetin dey vexa me be say, Una just sidon for here dey shout say madrid co tear utd come 5th of march ! BTW Why dem no tear dem for diar home ?? and cux say dem don beat barca today na em be dat or why dem dey 16 points below barca for league ...... football na vewie unpredictable game ... make e reach that day for Oldtrafford na una wen dey comment co still cawie una mouth hail Utd !![size=28pt]i don quote evrytin wey u don tok... Ama see-saw nxt week...[/size] |
CFCfan: Remember folks, on Saturday it will be.... Real Madrid v Barcelona in the La Liga.[size=28pt]wetin concern mourinho wit la liga... Evrytin wey go dey im mind naw iz 2 dis-mantle,dis-centralize,dis-organize,dehumanize,dis-engage,destabilize fergie ...I won't b surprise if fergie get stroke nxt week..[/size] i see barca winning on sat at d estadio santiago bernabéu.. |
chidyke77: dnt be surprise that united wl beat them hands down.[size=28pt]ok sir[/size] donez: Messi no play d match, if say hm play hm 4 dn equalize, na anoda persn wear hm jersay 4 pitch ![]() |
chidyke77: dnt be surprise that united wl beat them hands down.[size=28pt]ok sir[/size] |
1-3 |
Chai...Dem don chop my money o... I bet say barca go win,see hw dem kum f^ck me up... |
anitank: your TV de get delay in transmission ![]() |
gwas: Shey na beating dey make Barka dey confuse like this koolet: is there no barca fans in da house[quote author=Red-Light]omase o .... barca out of champions league and now copa del rey .... arsenal got company [/quote]dem beta arsenal o..No doubt abt it,barca don lift la liga trophy diz season buh arsenal,dem no fit lift stainless cup nt 2 tok of trophy aunty muki,abeg no vex o ![]() |
Na wetin barca still dey do,dey are already awt,make dem take heart..... We no nid 2 dey argue abt diz c.ronaldo and messi issue... I fink we all knw wadxup right naw |
Nw d pressure iz on fergie... I can see him vibrating right naw... |
Abrantie GH: Any team that Michael Essien of Ghana joins becomes an instant hit.who iz dis? |
Oh my gawd!...wot da heck iz happen'n 2 barca diz dayz |
anitank: This is the most sensible FIRST LOVE experience I've read so far. The others just de add salt and pepper for their made up stories[size=28pt]dnt tell me say u read evrytin 4rm page 1-4 o |
RIP |
After diz,we no go hear anythin again.. Useless set of morons |
[size=28pt]let barca fanz get u... [/size] |
www.nairaland.com/attachments/1003007_DSC_0273_jpg9a840f4172400107626f684e641619b0 [size=28pt]is diz nt esther?[/size] |
[quote author=De-Hero]I mean say u over sabi book. As in she dey trip for ur level of MURDERING OF ENGLISH LANGUAGE.[/quote]abeg,i no fit laff o |
OP,kissing no fit cause catarrh o... |
acidtalk: And you are the same person with this thread right?[size=28pt]L[/size] [size=28pt]L[/size] |
acidtalk: If you save the money you are using to buy Condom, Lubricant and Tissue and Channel it into paying for your evening classes in Primary one at the Village community school for adults and moroo*ns alike, I believe you will be a much better person in a year or two.[size=28pt]bros e,dat's 2 harsh[/size] |
[size=28pt]i aint see anythin bad in dat...jex count ursef lucky cuz u're goin 2 gat a free ride anytym she'z around[/size] |
[size=28pt]my Ex-girlfriend said she will continue 2 hav se.x with me even though she iz datin anoda guy[/size] op,is dat wot u mean? |
[quote author=Okiki_Oluwa]He don try. But if you wanna be richer than Atiku & donate N150m to a charity organisation by this time next year, provide the following; blood of a cobra snake, urine of a day old baby, 7 sea shells, 7 cowries, a red piece of cloth, 7 cockrels, 5 rams, 3 he-goats, a black humped back cow & N250,000 cash. You should also be prepared to stay with the gods (irunmole) for 3 nights in the shrine hotel if you are a sexy lady. The gods (irúmolè) wanna help, you ll be richer than Aliko Dangote in a year. Trust, it's no blood money. Contact me directly via dz site.[/quote]u 4get 2 list d most important item..... [size=28pt]ur pri.ck[/size] |
Dygeasy: Shey heartbreak treatment go dey?[size=28pt]why nt.. I jux dey pray make e finish d hospital chap chap... If i show u my heart,ehn..u go knw say JESUS IZ LORD...galz don break evrytin finish...i jux dey pray make d hospital no snd me back home sef[/size] |
livethinme: how embarrassing. This is something the government should be providing, yet GEJ will go to launch this, knowing that he would never send his kids there nor would he do something to vastly improve the health sector in this nation of Nigeria?[size=28pt]u think say our leaders fit reason 2 dat extent when dem dey plan 2 steal all our money?[font=Lucida Sans Unicode][/font][/size] |
Chamber10: Next time, when you hear that good thing is about to happen, be happy and encourage the person. People like u prefer only bad news. Ode[size=28pt]wot else do u xpect 4rm a mosquito?[/size] |
[size=28pt]Thank u jawe,papilo... Atleast,we guyz wey b say galz jux dey break our heart wit sledge hammer anyhw,we naw get hope...[/size] |
HBD |
![]() |
Dospix: I feel the situation is getting worse now:some students have been injured by the mad unrational thinking military men.the students are not backing down.please if u ar travelling tru akwanga road try not to come towards the skul because it would be a wasteand u sure say na water wey cause diz "gbege"? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 92 pages)

??
[/quote]dem beta arsenal o..