Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 92 pages)
2goals wey Chelsea concede go affect dem in 2nd leg.... |
[size=28pt]both na sin buh hypocrisy get levels pas gossip......[/size] |
binger: All we Nigerians ask for is glory,victory & honor. Let Super Eagles win the cup oh! We deserve it. It is long overdue...[size=28pt]yah! we won d afcon trophy 19yrs ago....a 19yr old gal go don pikin sef.... I believe in diz team...i believe say dis guyz go make nigeria smile once again.... I pray God see dem through....[/size] |
[size=28pt]na 2day...[/size] |
[size=28pt]na wetin u guyz see 4 diz list?[/size] |
Super Eagles manager, Stephen Keshi, has dropped strikers Brown Ideye and Bright Dike, from the final 23-man squad that will represent Nigeria at this month’s Africa Cup of Nations. Ideye and Dike both found the back of the net in the warm-up friendlies against Venezuela and Catalonia respectively, but it was not enough to book their seat on the flight to South Africa. The list will be officially announced today or on Wednesday. https://cdn.dailypost.com.ng/wp-content/uploads/2013/01/Eagles-pray.jpeg The final list of 23 includes: Goalkeepers: Vincent Enyeama (Maccabi Tel Aviv/ISR), Austin Ejide(Hapoel Be’er Sheba/ISR), ChigozieAgbim (Enugu Rangers) Defenders: Elderson Echiejile (FC Braga/POR), Juwon Oshaniwa (Ashdod FC/ISR), Joseph Yobo (Fenerbahce/TUR), Efe Ambrose (Celtic/SCO), Azubuike Egwuekwe (Warri Wolves), Kenneth Omeruo (ADO Den Haag/NED), Godfrey Oboabona (Sunshine Stars) Midfielders: Mikel Obi (Chelsea/ENG), Nosa Igiebor (Real Betis/SPA), Ogenyi Onazi (SS Lazio/ITA), Raheem Lawal (Adana Demirspor/TUR), Obiora Nwankwo (Calcio Padova/ITA), Fegor Ogude (Valerenga/NOR), Gabriel Reuben (Kano Pillars) Forwards: Ahmed Musa (CSKA Moscow/RUS), Emmanuel Emenike(Spartak Moscow/RUS), Victor Moses (Chelsea/ENG), Ikechukwu Uche (Villarreal/SPA), Ejike Uzoenyi, Sunday Mba (Enugu Rangers) source: http://dailypost.com.ng/2013/01/08/afcon-2013-keshi-drops-ideye-dike-final-23-man-squad/ |
[size=28pt]d tin wey jet go cause 4 dis our obodo coun3,ehn....i still dey imagine am o[/size] |
Nt dat bad...nice curve..buh dis her maut,ehn....i comment my reserve sha ¤bak 2 d topic¤ m so hapi 4 her...buh u sure say d guy no go chop dis gal finish nd tear race lata naw.. |
Hunnydropps: I would absolutely start to dress more sexy for my husband. If you can't do things to please him, who will you please? Put those booty shorts on and show your husband that you are up to spicing up your marriage.[size=28pt]u're faster dan me...dat's wot i wanted 2 say.... Lady wey no fit please im hubby wit bum short,make im r'mba say anoda deeper life sista wey dey 4 corner fit entice im man wit ordinary pant o[/size] |
Redmosquito: One midnight! Coming back from library! Went to ATM to check for small cash! ![]() ![]() |
[size=28pt]na 4rm university of benin,abi? I don hear.[/size] |
[size=28pt]owkie...[/size] |
[size=28pt]nice one![/size] |
Loading... |
torres2: God if only westham will hold to this, I will go to church tomorrow oo[size=28pt]lolz...so,u no dey go church b4..[/size] |
[size=28pt]make man u beware of diz westham guyz 4 2nd half o cuz dat's when dey play dere game[/size] |
[size=28pt]D last tym my team(chelsea) visited upton park..no b smal tin o....dis westam guyz really flog us very well.... It's goin 2 b disastrous if dis guyz kum eliminate man u 4 dis round o....[/size] |
Family palava! ..... |
Heee! C dis OP o...u wan give dem advice,u kum dey pamper dem as if dem b babies....nawa 4 u o my own version [size=28pt]dem tok say dem see u wit broda A 2day,the following day u don reach broda B's hauz...u no dey rest?,abi wich kind creature u b sef,u kum dey distribute ur honey pot as if u dey do promo....na only God knw d diff kynd of spoon wey don enta ur honey pot,black,white,blue,green,red,purple,etc....no restriction,all na free ride...mtcheeew make d guy neva tok say "I LUV U" ,d nxt tin na 2 open ur leg...Baba God dey watch u on plasma o u don lost count on d number of pikin wey u don send back 2 heaven through abortion,wot iz d different btw u and a muderer? I no fit tok 2much,d advice wey i go give u iz 2 jux give ur honey pot a rest,we all knw dat d seal wey dey ur magazine is off,don't let unknown readers read ur magazine 2 d extent of tearing d cover anymore... wait 4 dat guy wey go carry u go altar even though u b second hand.. Dont let does guyz wit sugar coated maut deceive u wit dere swit words lyk u're d egg in my egg roll,without u am a puff puff.. "A word is a enough 4 d wise",dat's wot d elders sayz.....if u lyk,hear....if u lyk aswell,don't hear.....i don tok my own[/size] nxt version,pls |
tchidi: Is there no respect for the dead again? Pls take down d pix... If She were ur Mum, will u put it here?[size=28pt]if d pix no dey dere..sum nairalanders go tok say d OP dey lie...[/size] |
Nashoji: Rvp emmm sorry o, i mean rip. Sad.[size=28pt]RVP ko.,SWP ni[/size] |
[size=28pt]Chai....shey dis beautiful gal don go b dat?[/size] |
D qpr wey i knw fit concede 2goals within 3min... It's nt over until it's over |
Kaxmytex: [size=28pt]Wif d lyks of carles puyol,pedro,xavi hernadez,andres iniesta,etc......if i dey among d super chicken squad wey dem wan fixture 4 dat match,i go pretend as if i dey sick cuz dat catalona squad wey i dey see so,dem fit disgrace any team o[/size]dis is wot i said yesterday... [size=28pt]i underated my country...luk at hw dey surprise me wit dere superb performance naw.....neva in my life will i try such a thing again[/size] [size=28pt]oya! Let's go dere.....here we kum,south africa,we're kumin 2 lift d afcon 2013 trophy,no b say we wan kum mark register dis tym around...we won dis trophy 19yrs ago nd we're winning it dis year...behold! here kums d super eagles,d slayer of d catalans nd d GIANT OF AFRICA....NIGERIA..[/size] [size=28pt]i rep #team 9ja till i die[/size] Abeg,wetin chelsea dey play? ![]() |
[size=28pt]baba iyabo...e no gud o[/size] |
Swit up: Anyway @op no one on NL is a google searching machine..., so at least give us a clus at where u reside[size=28pt]chai....why all galz kum lyk money lyk dis[/size] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 92 pages)
