Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 159 pages)
olawalebabs: the first set of muslim to settle in Ijebu use the day to pay homage to the Awujale (paramount king of the Ijebus) for allowing them to practice their religion without any disturbance, that is how it transform to what it is today. I rules.. |
My prayer na gba raba (salari) b4 dat thursday mehn... If dem no pay na die Ooo ![]() |
torhuke: u be mumu.. xo u shout hurray cos na u be second to coment 4 boko thread.omo na u mumu pass Who tell u say dis na boko thread? ![]() |
Smoking SK sippin wine while flying in a private jet ![]() |
I-YuckMouf-I:what the f'U'ck is you talking about son? ![]() |
Aint no beef like the one we got! |
For the ghetto wey I dey (OBL), we dey get light from let's say 10pm to at least 12pm. Not constant thou ![]() But for VI wey I dey work we hardly see light unless at night. I wonder why it's like dat Is it because of the companies around VI, so dat diesel will sell or wat?Pls, I need explanation ? Any PHCN staff here ? |
Dis is ridiculously rubbish ![]() |
ichidodo: THERE WAS ONCE A COUNTRY.you mean BIAFRA? Dem no born dem well ![]() ![]() |
Omo see news |
Igweeeeeeee |
gbadexy: oyibo don bobo them grandpa papa papa papa papa. I sorry, sorry Ooo... |
LMAO! As someone mention above, bible is a slave master's organised book. You guys are in deep shyt mentally ![]() Confusion, confusion, confusion... And on, and on... |
OYINBOGOJU: The Most High*in god's voice* good question my son, if you do as I say you'll get high forever. I got forest of weeds ![]() |
god, are you a 'he' or a 'she'? Do you even exist? What would I do speak to u? Slit my wrist? |
Lol see as toto wey don decay dey put una for longtin ![]() Una no get work? Abi una never see toto before? ![]() |
Long tin..... I still dey use my BB. Notin dey pa ![]() |
honeric01: As if this happens only in the north, i guess Oluwole market was also in the north abi?hahahahahahaha no mind dem, na craze dey worry dem. |
Na wa o! See INEC officials ![]() |
Islam (peace) is the password ![]() You don't need hackers to hack it out for ya. |
Goodluck Ebelle Jonathan-leader of Boko Haram and president of the Federal Republic of Nigeria ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
nosa gold: Ť☺ God βξ d glory.........ßŮϯ wait o, y U̶̲̥̅̊ come lin like this na? Dem nor give U̶̲̥̅̊ garri 4 inside nairaland jail?bros no be small tin Oo, d warders no nice at all ![]() |
Fresh outa Nairaland jail ![]() |
She looks so miserable in that pic, WTF! |
Abeg mek una leave alone I dey hungry mtcheeew By the way, first to comment ![]() |
See wetin unemployment dey cause abi na mumuness ? |
chucky234: Mosquito forming e-nigga,go sleep jare.hey watch ur e-mouf wen talkin to me ![]() |
But to be sincere how the hell will these b[I]tch ass niggas (dagrin and #1000 ice prince) be carrying guns that they can't even pop around? ![]() ![]() ![]() That's some hoe ass niggas wanna be G's, they berra be smokin trees and chill. WTF!!! I mean this isht is making sick to my stomach Fucckin b*tches!!!! |
YES!!! You don't wanna fucck with my toy soldier. |
chiteny: Bros you want to get banned for mentioning garri here abi? Ooops! I have said garri. Oops again!ban ke? Are you new here? Or abi dem now tell you talk say we G-Unit crew don become staff for here? If na lie ask Seun shaGARRI ![]() BTW, who wan bet, Madam P is not coming back anytime soon. Dem go still yarn us latest very soon just be patient, patience ain't coming, she will rest in peace for Germany ![]() #GarriDonCostFinish |
I hereby donate 10bags of garri to the flood victims ![]() |
Ile-Ife:viva madrid ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 159 pages)
I rules..




