Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 159 pages)
50calibre: If to say after you and your fellow Igbo smokers smoke finish una go dey one place e for good. But una go carry am the constitute nuisance.guy comot make see better people abeg.... Ur brain is too low! |
[quote author=Okija_juju][b]Mr 50Callibre.. You sound like a child.. Your arguements are juvenile at best. I mean, you associated traditional African Religion with killing and primitive lifestyle of walking naked, living in mud houses and huts. Then we fast forward to the issue of Marijuana. And I read through your posts which reeks for sheer ignorance. What do you know about Cannabis Sativa?! How did it come about being banned?! Did you know that at one point, the United States were the largest importers of Canabis Sativa?! I will be more than glad to take you on.. However, I would suggest you go and read up on the history of Canabis Sativa, How it became a banned substance, How despite Alcohol and Tobacco killing more people every year than car accidents, industrial accidents and even plane crashes they are yet to be banned, How Alcohol which was banned almost at the same time as Canabis is today legal in almost all the countries of the world and yet Canabis isnt.. Education is power son.. Grab yourself a book, its obvious you have no clue on this subject and that of African religion as well. [/b][/quote]@Okijia, abeg shey u be teacher/lecturer ? See as you dey educate some fools for free here Nice job sha, abeg which kind books u dey read sef? |
[quote author=Okija_juju]Bad man. Pass me the blow torch let me light this big head.. Forget about all these babylonians that think they know everything.. [/quote]ah! Okijia I no know say you dey blaaw mehn... Correct guy, ur head strong joor! *hugs* |
Lord Babs: guy, sorry, i'm alergic to puerile questions. And for the record, I'm a bonafide smoker. Care to join?Hey guy, don't even go there! If you give this one smoke soon e go start to dey find wetin no lost ![]() Abeg pass me the joint. |
50calibre: First it's either you do smoke marijuana yourself hence your defence or you are (well let me not call you names, I don't smoke)oga abeg carry ur chemistry comot for here joor! Na pesin say make ur brain no fit carry the weight... See this low-brain boy Oo Who gives a fucckk if you don't smoke? Abi pesin force am enter ur mouth? If dem legalise no mean say everybody must smoke fa... It is only for the wise and intellectual mind, ok!? So guy, park well with ur half-baked chemistry Abi you chop shyt? Abeg make way make I quay! *inhales and exhales* |
I hate dis biotch! |
Legalised or NOT, I'm still blazing like hell, chimney, and exhaust pipe ![]() Infact, e dey grow for my backyard ![]() Shebi mr retardeen sef dey smoke, so what now?! |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg na who dey home? |
Mr president is a stupid idi-ot ![]() ![]() ![]() Why before fuccking christmas?! What's so special about it? So if christmess never reach u no go do am? What a dunce! You and ur advisers are nutin but bunch of mumus. |
manpo2k: A few while ago, the news spread like wildfire that the Deputy Governor of Akwa Ibom State, mr. Nsima Ekere has resigned! Here is a copy of his resignation letter. Read more on www.wetinhappen.com NOW!first-as$-nigga to comment ![]() This deputy go done hold somtin forget! Next we go here say he don travel. |
Hmmm, he resigned? Wow But hope say the 'personal grounds' no be wuruwuru move sha cos I suspect foul play wit dis fat-face. |
LMAO @wizkid This guy is too disrespectful sha! First u misyarn on D'banj now na Genie.. Na Wa Oo!!! Anyhow sha, all of una na dundee so no shakings... *continues smoking skunk* *cough* *sips ominikura* |
donwilz: So, na Rihanna or N. Minaj dey make inspirational music abi? your fada nyash!your papa toto! Na who mention rihana or minaj here? You can go and kiss all they asse$ for all care. Ode! Wetin u even knw bout music sef? ![]() Zombie ![]() |
Abeg no aluumination Oooo! Ehen, I don talk my own. Which position I carry sef? ![]() |
Chai! Naija sabi fall for anything sha!!! See how dem make dis wack-mumu-music-makers dey feel like some superstars wen there lyrics are not even up to a par. I tire for wetin naija dey call music. If dis madness is wat u call music then f'U'ck IT. No inspirational or any motivational messages dem fools just pay while these dudes dey collect sara raba... Well mumu tin fit sell for naija I tell ya Biitch a$$ niggaz! ![]() |
The situation in my area is gettin scarier, even muskeeto sef wan give pesin malaria. Throughout today, we have been on gen at work here and I surely know it's likewise at home! Mr president, wuts up!!! you don make mouth too much sir, dis ur air no fresh at all Ooo... Infact, e dey hot, and as e dey hot, na so e dey pain me Oooo... Where dem 99 laptops crew, abeg mek una come clear the air Oooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Guys the bottom line is: make your money, get the power and you'll get the kitten for free sef ![]() Aight.. THREAD CLOSED! |
Direct and indirect jobs ? God punish that Yoruba woman wey yarn dat isht All mtn workers are on indirect employment status, dat na BIG-FAT lie!Even ordinary cleaner for MTN office na under contract. How are they paying? 15k/month as at that time (2005-2007) maybe up till now sef... Just apologise for your incoveniencies period, all that stories na long tin ![]() |
NO ENDS, NO SKINS! If you don't got ends, you'll be hittin no skins If you don't got money, you won't scoop a honey If you don't got cash, you won't be gettin no a$$ If you're not stackin loot, you won't be knockin no boots Likewise, if you're broke you get a wack sl^t but if got doe you'll get a cutie wit a fat but.. Naija babes only want ur bread, I advice you to put ur wallet in ur hat and hold ur head ![]() |
Naija babes go say: I am blessing, 28, I am looking for a man that can love me and take of my financial problems, pay my school fees, take me out for a shopping spree, etc... No be for naija Oooo, d answer is a no no! |
2nd *grin* @OP, I dey feel you die... But maybe oga Seun is not interested in all those spotlight and tins or maybe he needs to step it up a notch or sumtin... IMO thou. |
*ducks and hide* 1st tins thou ![]() |
2 short old dudes standin on a table LOL |
kenono: And how does this reduce the price of garri and sugar in the market?and pure water sef ![]() @topic, I nefer wash the fideo ![]() |
abiL: With what?this thread na? ![]() |
Lilprocess: Armed robbers in the early hours of Tuesday reportedly killed about 18 residents of a village, Kubaro, in Dansadau emirate council of Zamfarastate.fucckin source pls? |
Lilprocess:crying? Where's ur crying source? ?? |
abiL: Narcissism is someone who is vain, self-obsessed and self-centred.and what's wrong with that mami? |
Jehova |
You dey eat dog meat, pork meat, rat meat, frog and lizards, na sallah meat u nor fit eat? Bros go siddon jooor ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 159 pages)
? See as you dey educate some fools for free here 




LOL
crying, this is very barbaric