Politics › Re: 95 Million Nigerians Need To Register For NIN, Says NIMC by Kingzmate(m): 2:03pm On Apr 16, 2024 |
NA FREE  5K FOR REGISTRATION OF NIN, WHEN PEOPLE ARE HUNGRY  ABI AFTER NIN REGISTRATION GOVERNMENT GO BUY YOU FOOD  GOVERNMENT DON SEE HOW MUCH DEM DEY MAKE VIA THIS NIN MATTERS  OVA MAKE THEM TAKE THE REMAINING 95% FROM CENSUS  |
Politics › Re: Oil Bunkering Led To Okuama Killing Of 17 Soldiers by Kingzmate(m): 1:58pm On Apr 16, 2024 |
CROOKED SOLDIERS DIED IN A CROOKED WAY  HEADLINE NEWS, UNA GO ALL DIE FOR OIL WEY NO BE UNA PAPA OWN  COUNTRY WEY ARMY GENERALS DEY LOBBY MAKE DEM POST DEM COME NIGER DELTA TO COME THIEF  E DON CAST  |
Science/Technology › Re: Disabled Goats Getting Wheelchairs From Community Aid by Kingzmate(m): 1:28pm On Apr 16, 2024 |
NOTHING WE NO GO SEE  I WONDER WETIN SCIENCE DEY SMOKE NOWADAYS  |
Christianity Etc › Re: Prophet Emeka Onu Lists Food That Can Take One To Heaven And Hell (Video) by Kingzmate(m): 1:25pm On Apr 16, 2024 |
HAHA OGBONI PASTOR  WHAT ABOUT FRIED INDOMIE SPICED WITH SOME LITTLE GANJA  WHERE WILL THAT ONE LEAD TO  HIGH, HEAVEN OR HELL  |
Celebrities › Re: Mohbad's Son, Liam Celebrates 1st Birthday by Kingzmate(m): 9:03am On Apr 12, 2024 |
IT'S ALRIGHT  AM GONNA SIGN HIM IN TO MY UP COMING RECORD LABLE  |
Foreign Affairs › Re: Israel Threatens To Launch Direct Attack On Iran Shold Iran Carry Out An Attack by Kingzmate(m): 9:00am On Apr 12, 2024 |
TEST ISREAL  TEST GOD  IRAN JUST DEY PLAY  |
Foreign Affairs › Re: Three Sons Of Hamas Leader Ismail Haniyeh Killed By IDF Strike(photos) by Kingzmate(m): 10:58pm On Apr 11, 2024 |
SINS OF THEIR PAPA  |
Politics › Re: Tarrif Hike: Adelabu Apologises To Nigerians Over ‘Freezer’ Remark by Kingzmate(m): 10:55pm On Apr 11, 2024 |
APOLOGY ACCEPTED  BUT ANY DAY YOU TRY DAT NONSENSE AGAIN  I GO IMPEACH YOUR ASS  |
Career › Re: CBN Staff: We Are Living In Fear Of Sack by Kingzmate(m): 10:53pm On Apr 11, 2024 |
SACK THOSE SENATOR CHILDREN WEY DEY USE CBN WORK DEY CATCH CRUISE  NOTHING LAST FOREVER, EVEN THEIR PAPA  |
Celebrities › Re: The Other Side Of Life: The Movie That Took Junior Pope's Life by Kingzmate(m): 10:48pm On Apr 11, 2024 |
THE OTHER SIDE OF LIFE INDEED  |
Politics › Re: Ogbonnaya Onu’s Death, A Huge Loss To Nigeria, Ex-Minister Was Detribalized- Obi by Kingzmate(m): 10:45pm On Apr 11, 2024 |
OLUWA OVER THEM  |
Health › Re: Doctor Oluwafemi Esho Exchanged Free Treatment For Sex With Patient, Tribunal by Kingzmate(m): 10:44pm On Apr 11, 2024 |
NA NORMAL KNACKING  PARTNER ME PARTNER YOU  |
Education › Re: Schoolchildren On A Boat Ride Without Life Jackets (Photo) by Kingzmate(m): 10:37pm On Apr 11, 2024 |
ANOTHER BOAT MOVIE BY NOLLYWOOD  |
Celebrities › Re: How I Survived The Boat Accident That Killed Junior Pope - Survivor TC (Video) by Kingzmate(m): 10:19pm On Apr 11, 2024 |
OKAY, SO THAT FANTA DOINGS DEY WORK  ABEG YOU MEAN THE ZERO SUGAR FANTA  |
Crime › Re: Police Arrest Pastor Okezie Atani, Sowore Kicks by Kingzmate(m): 10:11pm On Apr 11, 2024 |
THEM DEY ARREST PASTOR  E DON TEY I HEAR DAT KIND MATTER  I THINK SAY NA ONLY HOLY SPIRIT FIT ARREST PASTORS  |
Politics › Re: “Those Disrespecting Me Have Dug Their Pit and will fall inside" - Fubara by Kingzmate(m): 10:07pm On Apr 11, 2024 |
BLAZE ON  ASAWANA GOVERNOR  |
Phones › Re: Lady In Pain At Computer Village After Being Sold Faulty iPhone (Pic, Video) by Kingzmate(m): 9:59pm On Apr 11, 2024 |
LACK OF STREET CREDIBILITY  YOU GO EXPLAIN TIRE  |
Politics › Re: Emirates Airline To Resume Nigerian Flights In June - Aviation Minister, Keyamo by Kingzmate(m): 8:37pm On Apr 10, 2024 |
WHO CARES WE NO GET DOLLARS  |
Politics › Re: I’m Disappointed That Obasanjo, Jonathan Are Watching PDP Bleed – Sowunmi by Kingzmate(m): 8:35pm On Apr 10, 2024 |
YES OO  I SAW PDP BLEED, SOMEONE STABBED HIM ON HIS ASS  THE DOCTORS SAID THAT THE INJURY IS UNSTICHABEL  I MEAN THEY CAN NOT SEW IT  |
Politics › Re: Borehole: Obi Said He Wants People To Get Angry At What He's Doing - Abdulkarim by Kingzmate(m): 8:31pm On Apr 10, 2024 |
HAMAS WILL CALL IT AGGRESSOR  |
Family › Re: Married Nigerian Ladies No Longer Take Shit From Their Husbands (Pictures) by Kingzmate(m): 8:28pm On Apr 10, 2024 |
NA SO AS E DEY SWEET YOU  E DEY SWEET DEM  NIGERIAN TRADITIONAL BELIEVE HAS EXPIRED  |
Politics › Re: We Regret Voting Tinubu – Northern Elders by Kingzmate(m): 8:25pm On Apr 10, 2024 |
POINT OF CORRECTIONS  YOU PEOPLE DID NO VOTE HIM IN  HE VOTED YOU PEOPLE  EMI LOKAN  MAKE UNA JUST DEY PLAY  |
Celebrities › Re: I Sacrificed Myself To Ensure Bobrisky Arrest – Verydarkman Apologizes To Police by Kingzmate(m): 8:21pm On Apr 10, 2024 |
BOB RISK JAIL  IF NOT WETIN GO HAPPEN  NEWS NO GO FIT CARRY AM  CROSS FUCKEER  |
Politics › Re: Aliko Dangote Visits President Tinubu In Ikoyi Residence by Kingzmate(m): 8:16pm On Apr 10, 2024 |
LOOTING AND PLOTTING VISIT  |
Politics › Re: Eid-El-Fitr: Continue To Have Faith In My Government, Tinubu Tells Nigerians by Kingzmate(m): 8:14pm On Apr 10, 2024 |
YES OO  WE HAVE BEEN LEAVING WITH CONTINUITY WITH OR WITHOUT UR EMI LOKAN JONZING  |
Politics › Re: Wike’s 2024 Eid-el-fitr Message To Fct Residents by Kingzmate(m): 8:11pm On Apr 10, 2024 |
SHEBI NA YOU SAY MY STATE IS NOT FOR MUSLIMS  NA YOU DON WAKA GO MUSLIM STATE DEY FO SHOW YOUSELF  JONZING WORLD  |
Romance › Re: Lady Cries Uncontrollably After Genotype Ended Her 3 Years Relationship(vid,pix) by Kingzmate(m): 8:06pm On Apr 10, 2024 |
GENOTYPE IS THE CCTV CAMERA OF THOSE ASHAWO LIFE STYLE  OPEN AND CLOSE DON CAST  INSIDE LIFE  |
Crime › Re: Young Man Slaps An Elderly Man In Traffic Dispute by Kingzmate(m): 8:02pm On Apr 10, 2024 |
CHAI  NA WETIN MONEY DO MAN  DAT YOUNG MAN MUST BE HIGH OR SOMETHING  HIM PAPA LEFT NYASH  |
Crime › Re: NPF-NCCC Busts Counterfeit Ring, Recovers $100k In Fake Notes (photos) by Kingzmate(m): 7:59pm On Apr 10, 2024 |
I TAUGHT HE ESCAPED AND THE POLICE RECOVED $100K DOLLARS FROM HIM  THE UPDATE NO CLEAR  |
Politics › Re: APC To Governor Adeleke: Stop Twerking In Lagos & Abuja Nightclubs, Face Govt. by Kingzmate(m): 7:55pm On Apr 10, 2024 |
YES OO  EVEN TINUBU TELL HIM TO STOP TWERKING AND PLAYING THIS BÓOTY IS A KILLER BY CDQ  |
Travel › Re: Accident on 3rd Mainland Bridge, 2 Passengers Plunge Into Lagoon by Kingzmate(m): 7:50pm On Apr 10, 2024 |
JESUS  THE DRIVER WAN TEST THE NEW BRIDGE WITH INNOCENT PEOPLE LIFE  OVER SPEEDING WITH OVER USED BUS  I PRAY THOSE THAT WENT ON STUNT WILL MAKE IT BACK ALIVE  |
Health › Re: Three Die After Consuming Expired Drugs In Kaduna by Kingzmate(m): 7:44pm On Apr 10, 2024 |
SAY NO TO DRUGS  THEIR OWN NA SAY YES TO DRUGS  THEM NO GET TIME TO READ MANUAL  HOW MARKET  |