Celebrities › Re: Bobrisky Postpones Housewarming As Lady Copied His Aso-Ebi Style For The Event by Krexpah(m): 12:46pm On Jan 28, 2022 |
800 million house nibo latun jasi bayii |
Romance › Re: What Killed Your Feelings For Someone You Were Madly In Love With? by Krexpah(m): 11:40am On Jan 26, 2022 |
Wen she won use billing kill me |
|
Sports › Re: See Hazards Sad Reaction After Real Madrid's Super Cup Win by Krexpah(m): 3:23pm On Jan 17, 2022 |
Dem force am go Madrid no he him won play for there by force |
Celebrities › Re: Samklef: Nollywood Movies Are The Reason A Lot Of Young Boys Are Doing Ritual by Krexpah(m): 3:19pm On Jan 17, 2022 |
That's why naija movie tire me Babalawo or pastor must be inside there movie same story lines |
Crime › Re: I Learnt Kidnapping From Watching Zubby Michael’s Movies – Suspect Says by Krexpah(m): 4:38pm On Jan 01, 2022 |
Which kind wahala b dis |
Food › Re: How My Jollof Rice Turned To Water Rice by Krexpah(m): 8:09pm On Dec 30, 2021 |
No worry bro na gradual processing u go cook the one wey make sense just dey try am time to time |
Romance › Re: All My Efforts To Settle Down This Year Is Failing by Krexpah(m): 3:42pm On Dec 16, 2021 |
You never see anything |
Agriculture › Re: The Snake We Killed At Our Poultry Farm Today by Krexpah(m): 9:53pm On Dec 06, 2021 |
This one no go reach Person chop now |
Romance › Re: My New Girlfriend May Be A Thief. by Krexpah(m): 2:56pm On Dec 05, 2021 |
Êgbøñ u don go carry thief come house |
Celebrities › Re: BBNaija's Whitemoney Performs His Song, 'Selense' On Stage (Photos, Video) by Krexpah(m): 12:49pm On Dec 04, 2021 |
Must he sing I no dey understand |
Family › Re: Nigerian Ladies Stop Marrying Men That Are Not Already Rich by Krexpah(m): 12:33pm On Dec 04, 2021 |
Ni bo la tun ja si bayii olorun |
Romance › Re: Yahoo Boys Are Damaging Wife Materials, Average Guys Cannot Find Wives Again by Krexpah(m): 12:33am On Dec 04, 2021 |
Me don giv up already finding love we try again next year |
Christianity Etc › Re: Kathy McDaniel: Misfit In Hell To Heaven Expat by Krexpah(m): 7:34pm On Nov 26, 2021 |
Won tun de o |
Romance › Re: When Someone Gives Your Girlfriend N500k, You’ll Realize True Love Doesn’t Exist by Krexpah(m): 12:13pm On Nov 26, 2021 |
Na dem full everywhere if u no b yahoo boy to get GF na war oh |
Romance › Re: If Your Girlfriend Can't Prepare This - Change Her!! by Krexpah(m): 10:39pm On Nov 25, 2021 |
Wetin you cook?? |
Celebrities › Re: I Am A Child Of God With Ashawo Vibes - Ifu Ennada Slays In Bikini by Krexpah(m): 10:35pm On Nov 25, 2021 |
She dey use style advertise we knw as he dey go |
Family › Re: I Am Growing Fond Of My Neighbors Husband by Krexpah(m): 5:58pm On Nov 25, 2021 |
You need help my sister and his only God that can help you |
Sports › Re: Victor Osimhen's Look After Clashing Head Injury (Photo) by Krexpah(m): 11:01am On Nov 25, 2021 |
[quote author=nairaland1981 post=107938934]Some go say na jazz dey do am to prevent him from playing at AFCON.
AFCON una never qualify for |
Romance › Re: I Am In Love With A Married Woman Who Runs A Spa In Lekki by Krexpah(m): 10:03pm On Nov 24, 2021 |
wen u think u hav seen it all it's finished |
Celebrities › Re: Toyin Lawani's Husband, Segun Wealth, Ties Gele To Lagos Event (Photos) by Krexpah(m): 12:23pm On Nov 23, 2021 |
Wahala |
Politics › Re: Lagos #EndSARS Report Is Fake, Tales By Moonlight -Lai Mohammed by Krexpah(m): 12:16pm On Nov 23, 2021 |
Before nko we hav been expecting your comment |
Romance › Re: What Do You Miss About Your Ex That Your Present Relationship Doesn't Have? by Krexpah(m): 6:31pm On May 18, 2021 |
Single life is the best |
Business › Re: Terry Waya Celebrate His Birthday In His Mansion (Photos) by Krexpah(m): 5:44pm On May 03, 2021 |
Medusa senior brother |
Crime › Re: Video Of Baba Ijesha Begging After Being Caught Molesting Minor by Krexpah(m): 1:03pm On Apr 29, 2021 |
The mumu dey lie on d Devil wey Dey sleep On its on lol aiye le o |
Food › Re: If I Can Do This, Do I Still Need A Girlfriend? (photos) by Krexpah(m): 11:08pm On Apr 28, 2021 |
Na sacrifice you prepare lol |
Foreign Affairs › Re: Topless Photos Of Vladimir Putin Earns Him Russia's Sexiest Man Award (Photos) by Krexpah(m): 10:56pm On Apr 03, 2021 |
He for sweet if buhari fit just pull him shirt make he just use am wyn us chai |
Politics › Re: Obasanjo Rocks Stylish Native Wear Like A Teenage Star by Krexpah(m): 12:24am On Apr 02, 2021 |
Teenage ko teenager nii |
Romance › Re: Would You Honor The Wedding Invitation Of Your Ex? by Krexpah(m): 1:57am On Apr 01, 2021 |
Lol just like you talking to me next week I’m the one driving her to church and reception |
Music/Radio › Re: Wizkid Wins First-Ever Grammy For ‘Brown Skin Girl’ by Krexpah(m): 10:59pm On Mar 14, 2021 |
Una wizkid wey do middle man lol |
Celebrities › Re: Nkechi Blessing And Bobrisky Reconcile Days After Fighting Over A Married Man by Krexpah(m): 8:59pm On Mar 14, 2021 |
Fools |
Politics › Re: Okorocha Becomes Danjekan Of Sokoto, Crowd Storms Event (Video) by Krexpah(m): 8:42pm On Mar 14, 2021 |
Nosense |