Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 352 353 354 355 356 357 358 359 360 (of 376 pages)
Metaphycist: Tanx bro,exactly wah I ws abt postin until u saved my fingersNo probs!!! |
Bubemi: *smh* e clear say u no get work! U jus sit down dey calculate score wen no exist. Now u do am finish werrin u gain??No be only u dey dis thread...abi i force you to read am? Any post wey u no like,just scroll down and pass am. Why some people dey carry this thread for head as if na competition? Ehn.. If somebody just drop shit,una go help am flush am without permission.. |
phyllix: Jes got bac frm d church..prayed 4 ya'll..@kslib ε good as u dey hide ur post make i 4 nor quote u..mcheww!Which of my post i hide? I even sabi hide post? Abi na idiomatic expression you dey use... |
benkings: ..na true u talk,1 of my paddy tel me e score 50smtin,bt e kum here kum ryt 60smtin....No surprise say at the end na 40something he score.I no know why people go dey use score lie..As if say if them no get admission,dem go die..Life goes on men!!! |
dennis@20 :Is that the post ume score alone or aggregate,cos if na aggregate its hard to believe!!! Let's prove this mathematically.. Uniben divides your jamb score by 8 and divides your post ume score by 2 then add both together... This means that the person had something like 345 in jamb and scored 100 in post ume.. ie 345/8 = 43 ... 100/2 = 50.. >>50 + 43 = 93 OR let's assume the person scored 90 in post ume and scored 380 in jamb.... 90/2=45 ..... 380/8=48... >> 45 +48 = 93 |
Karo168: Poor performance ke... № b d same thread all of us dey so..Ʋ № dey hear d big big score...dude ppls score re higher dan WIZ KhalifaErm shey you know say life sciences and arts blast wella... But engineering carry k-leg.. Mind you,anybody can claim any score online,cos it's a faceless foum.. But i believe some peeps sha... |
Guys let's reason together!!!! Last year uniben released candidates scores first before the admission list,cos the e-portal site was having a problem.. Many people said uniben normally releases candidates scores together with their admissin status.. Now,this year uniben still repeated the same thing,by releasing scores before the admission status,but note: the site had no single problem this year and it is perfectly working.... So there must be a reason for their action... Just drop what you think is the reason for this years delay.... Let me start.. IT MIGHT BE DUE TO THE POOR PERFORMANCE;AND UNIBEN ARE STILL DECIDING ON THE CUT-OFF MARK.(i am just saying what i think is happening oh,nobody should take it personal) |
olivia19: is not funny.So should i start crying,or start hitting my head on the wall? Do you think i'm out to impress anybody? Some people sha!!!! |
olivia19: is not funny.So should i start crying,or start hitting my head on the wall? Do you think i'm out to impress anybody? |
Someone sees you with your books readind,and asks"are you reading?" No i am carving wood... |
The marker will mark the whole thing and didvide it by two... |
Bubemi: I don check tire! Now I can remember my username n password off head.lol.I can even remember the whole page...things like download slip,logout |
Bubemi: But y u now lieing?? U neva old pass dat stage? Don't let me insult u by calling u a goat o. Plshaha..you don alredi calla am goat nah... |
Lord jiva: @chianya... U ar vry lucky dat u ar nt where i am nw 4 i wud av gave u d beatin of ur lyf 4 i am old enuf 2 b ur fada n if na real ground we dey fear nor go let u luk in2 my eyez let alone insultin jus pray we dnt meet durin our clearance or we receivin classes 2geda.Hahahahahaha... I don laff sote i dey cry!!!! Abeg take am easy naw... it hasn't come to that... |
naija_racist: praise da lord, i am new in this site but i have been watching poeple's comments for the past 7 yearsYour name must be Patience Endurance be it male/female.. |
Tanx... |
I did the unthinkable with a madman in a bus because i am a spy. Haha.. GOD forbid!! |
Lord jiva: @metaphycist its nt everytin one can use 2 joke wit.Don't foget that you started the joke? |
phyllix: eheen!na d small tin wey i write dey make u write ur life history here*smh* some pipu have dum nuts as brainsReally!! The comment is there for everybody to see,to know if that's what you call/define as "life history".... Note: even lord jiva insulted me,but i know all was just a joke to while away time and to keep the thread moving to the permanent site.... So i gave you a reply cos i don't like people who take little things too serious to even "quote me"...case closed.... pls when you want to quote someone next time,just make yo start typing after[b][/quote][/b]..if you type before [/quote],your post will be joined with tha of the person you want to quote |
The remaining N1 is wih you.... Since the book costs N97 and you had N3 left with you,and you gave mom N1 and gave dad N1....It means you still have N1 left with you... >>>therefore the cost of the book(N97) + the money you gave mom and dad(N2) = N99 and + the money wih you = N100.. mathematically: N49+ N49+ N2 + N1 = N100 |
phyllix: -----lolzzz..u see am?e don dey talk tru small small..dem say if breeze blow fawo yarsh go open ;DRide on!!!Don't you think you are using that "SAYING" at the wrong time? Na only wen person hidden secret don open u go use am!!u hear!!! |
phyllix: na skul abroad dey hungry u,u don dey talk true small smalNa wa oh!! So cos i just replied with what suited your question,to school abroad don dey hungry me abi? And what even makes you think cos am on this thread,i wrote uniben's post ume,or i don't even have the chance to study abroad right now? You dont know if am already in school,or wrote post ume,or dont even have any interest in going to school..and you are here saying what you like.. Sometimes to reply some people sef na work..walahi since you dont know how to decipher posts,dont quote me again!!!!!!!! |
Bubemi: Peace keeping in mali is wat ur calling study abroad. *smh*No be that type oh... |
Lord jiva: Report reachin me naw says dat first batch of uniben admission list 4 those dat score 65 n above has been prepared n wil b released any tym frm nw...cheersInstead of you to invest your COCONUT HEAD in something creative like "using it to break down illegal structures,you are here spreading two litres of rumor" |
phyllix: ------ha! Kslib e b like såγ̲̣̣̥ u na militant ooo!!If i be militant,e for beta naw..at least i go get scholarship to study abroad.. |
Lord jiva: @ kslib Na thunder n God fire go slap anybody whe get evil tot 4 me, jus try am b4 u finish ur 7 days fastin na hell fire u go fyd urself.Which wan come be "GOD FIRE" again? I never hear am before oh(my people in the house,abeg una don hear am before?) I only know of holy ghost fire!!! Anyway you think say na only you sabi carry "bad news abi".. Now wey me don return am back to you,you don dey fear abi? |
Someone sees you all dressed up with a bible on sunday morning and asks "are you going to church?"..No i am going for socccer practise |
Gr8Animash: Is this a joke'??No!! It's a warning... |
@lord jiva!! You think i don't know that you applied for pharmacy... Just hope i don't go on 7days dry fasting and prayer to make sure you don't get admitted...just kidding lol |
Lord jiva: Dis is 2 inform al dose dat scored 55 n above dat d admission list is out just log on 2 www.lordjiva.edu.ngJust behave yourself and shut up,before i slap you via e-mail... POST MOVED TO JOKES SECTION!! |
Why people dey ask some kind of question wey dey provoke me? Haba make una chill naw nd stop asking questions like what's the cut-off mark for so so and so? I scored blah blah blah and what's my chance of getting admission? Abi una no dey read the thread to know say we too are waiting... Haba..na wa oh... |
jazinogold: yes you can in ur 2ool level. Comp engr is betta o! Comp sci hard o 4 uniben!So you mean comp engr is more easier than comp sci,abi na for only uniben? And why is comp sci harder in uniben.. Your analysis might help someone.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 352 353 354 355 356 357 358 359 360 (of 376 pages)
