Kzokul's Posts
Nairaland Forum › Kzokul's Profile › Kzokul's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
berem:Dnt u knw b4 dt d tin wey dey collect dey bad pass d tin wey dey gv...... |
Decapo:GBAM....ur head dey there rough.... |
Mine can't b compared 2 any.....a tomato seller... u need 2 c ma reaction.....i didn't hide ma feelings o...NEVER!!!...... I never went on a blind date after dt unless I don c u com do backyard package...... |
Love @ 1st sight coz he is a banker....if na shoemaker gv u dt kind smile shey u go tok love @ 1st sight?SMD |
Decapo: Correct I don catch u today now...ur name no be kizo again na thinny gbeku u go dey call u nowDt was back in d days.....as u can c nw,am all body built up....... |
Thinny gbeku coz I was so so skinny...... |
Amusaopeyemi: Any girl that tells you that is not interested in dating you, she just wants to collect your money why she pretends to think about it.So wen u c a guy u like, u wud accept so easily witout giving d guy any hurdle? Coz I knw quite well dt no gul wants 2 b cheap....i stand to b corrected.... |
Amusaopeyemi: That is one of the many lies we tell to keep you pipu in the friendzone, if we like you we like you, if we don't we just say "let's start as friends first and see how it goes later"Wat about wen u guls say u wud tink abt it.....is iit also part of d many lies dt u use in putting guys on d torture zone list.... |
Decapo: U suppose dey comment nw make we knw say u still gallantOK sir |
Decapo: Hehehehe.....u don dey inactive all dis while so na dis pic con wake u??Hahahaha....u no serious o...I dey help una dey view una threads na.....must I make comments or posts... |
Decapo: hehehe see question oHm no resemble human being at all.... |
Is dis d man's real face? |
[quote author=5alive]A ma dagba darugbo, ta ba wa dagba ta dogbo, ta re bi agba nre, omo la gbeyin wa. Aa nii fi owo wa mejeeji yi fi gbe oku omo sin. Insha llahu. Amin loruko jesu. If u believe and u claim dis prayer for urself and ur family. Shout a big Amen and like this post[/quot Its wat I undastand dt I wud say amen 2...... |
opetu: I ddnt, we were both medical students nd she wasnt young, infact d whole pregnancy issue , she sure wanted it may b to trap me down, it was a one night thingy..yes i knw dats enough to get anyone pregnant, the marriage was sumthing she was happy about also.. Even in Our NYSC after marriage she started misbehaving saying i was cheating. it just a calamity marriage ..tnx..wud pray towards itHahaha.......@calamity marriage |
demmyluv90: Hit м̣̣̥̇̊ε̲̣̣̣̥ n I'll hit U̶̲̥̅̊ too. Life is nt difficult, God will understnd.Na em b say u no like ur life...... |
2014 my year of meaness.....no tym 4 laffing |
naijasofamerica: I know how many Nigerian men dying to have a feel of that her ... & yet you all come out here pretending...At d sight of it alone I will jez throw up.......... |
Daddy ko, popsy ni.... |
Mamacita007: Karashikaaaaaaa karashikaaaaDied wretched.. |
I can neva gt tayad of any 2face idibia songs.....all his songs inspire me in all aspect of inspiration 4rm romantic inspiration,highness inspiration,moral inspiration,political inspiration and touching inspiration.......all his songs r jez evergreen...... Repping 2baba 4 life |
u4nbl: mine wasnt enough fun!Nwanne sorry...... |
joyli: If wizkid bothers ur room mate let ur room mate bother him back.#GBAM |
So ow did she expose ha bossoms.......no b d same way una dey b if una wan swim abi no b so bikini b again.......I bow 4 una o |
The Ex-ASUU President Who Died Today on his way to ASUU meeting. "The grand initiation of Professor Festus Iyayi is a lancinating loss of another stentorian voice, against retrograde and prebendal forces of primitive mercantilism. That he passed through transition on matters pro bono publico, bears eloquent testimony to our state of dystopia. Such is the evanescence of life.Its all vanitas vanitatum. - Hon. Patrick Obahiagbon. |
Na pure india jazz d manchi dey use.......shikena |
A standard duplex wit d minimum cost will cost u notin less dan 30mils |
aManFromMars: ...Dis babe go sweet rough..... |
Everytin 4 dis life gt hm day sha.......wat of gornohea and syphillis day......... |
D babe 2 straight walaihi......No b only curve na beckham...... |
