Laitesmart's Posts
Nairaland Forum › Laitesmart's Profile › Laitesmart's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)
Ehyah. Technology again. The advent of iphones. If only those girls that lost their virginity because of blackberry bold 5 had waited a little more. I think they shud be thinking of using iphone 6 nw... Patience pays... Lol |
If i may ask... As a sign of responsibility... Who should be the 1st on ur agenda after collecting ur salary? Ur parents or ur household? |
234GT: Nice one. I pity them sha. But a vandalized p***y can still get a girl a range rover sports if she knows how to play the game like cr7.LWKMD... Vandalised ![]() |
See you... Amebo. I knw say u go wan peep in see wetin blackberry do. Aproko. Anyway. Na those gals wey lose their virginity because of blackberry bold 5 he dey pain me 4 o. Kai!!! If only them wait 4 another one year.... Iphone 6 don come out nw. Wetin dem go do? Kai. It pays to be patient. You should have waited to lose your virginity 4 Iphone nw. Lol |
Law-confessor:AMEN |
And by d way. I don dey see am since but i no knw d meaning and i dey fear to ask , make una no bombard me with fipa. Wetin PROJAN mean? |
See you! Incomplete characters!!! Prisoners no go get warder Abeg make i be the warder. Hope lady dey among them sha? |
Hmmmm! Approaching yet another independence birthday. Some of you are already thinking of it as being worthless... As much as you have thought the truth 4rm the bottom of ur heart... Don't 4get to always pray 4 the change and development of Nigeria. When was the last tym you said "GOD BLESS NIGERIA" the same way the whites do say "GOD BLESS AMERICA"? The bible said that whoever finds the goodness of Jerusalem will surely prosper. NIGERIA is our own Jerusalem no matter what happens... GOD BLESS NIGERIA... |
cyril83: Wetin dey wori all diz moderators sef especially dat wowo mukina.he be lyk say u sef wan receive unceremonial convocation abi? |
ITbomb: How does this affect its price?Infact. Just like ur name. That question na bomb. |
Asaba man: Please am i still in the joke section or romance section?Nah. Na joke romance or romancing jokes u dey. |
Na wa 4 al of una |
larride: Mugolo, wetin concern u sef? oya gerroutMotion seconded |
larride: Just 2days.Booqee and vicky dey?? If yes... Nna, u don buy market... |
How many days they don spend? |
sutoboy: Ur madness na better one!infact. Na grade 1 |
larride: Why u dey ask me? abeg park for one corner jorCuz i knw say u be d nairaland commisioner 4 ladies affair... |
Y u cum let me type d question when u knw say u no go answer am? |
larride: Who, ME?No. Na me... Isi ewu... |
bunmioguns: Mumu...eediot, maggot, dickhead....More... More!! |
larride: Next plswhy no lady dey there? |
U don answer my own first? |
larride: Na dem dey sweet pass........u wan buy coffin? |
All of una get work so? |
Where ur mama?
|
larride: [b]**************VERY ERECTS******************[/b]Man. U dey craze? U wan do old woman? |
Wetin u hear? |
Lolaabokoku: But sir.. But sir.. *Lecturer starts undressing himself trying to romance sulia* * just then sulia mother enters and starts ranting.. *You leksura u wan chop my dota, my dota wey akanji 4 filage don pay tubas of yam, u go do me too o, u go do me too.. *Iya sulia locks d door & fall yakata 4 ground*Haa! Palava he dey find... Palava, he go get o! |
Yeah |
Lolaabokoku: sir my mama say a man sud not see my bombom * starts crying and kneels down* am a fagin. Just give me pass mark sir plsNa mind d guy. Na me b d xternal invigilator. Wetin u mean? U no wan make i PASS thru ... And u wan colet PASS mark... Ooooo le riiii |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)
