Jokes Etc › Re: U Can Smile by Laitesmart(m): 7:59pm On Aug 30, 2012 |
No mind all of them. Make them dey form yeye innocenty! All of una wan tel me say una no knw 69, u lick i lick style abi... Mtcheeeew! |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 7:54pm On Aug 30, 2012 |
obowunmi: Abi shey the fun na chinco? chinco as in? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 7:54pm On Aug 30, 2012 |
obowunmi: The fun wey u kill, where him dey? He follow you enter? I no see fun for hia oo Tooto? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 7:53pm On Aug 30, 2012 |
slightlyMad: i like to always kill the fun.  little wonder ur name. But wait. Are u truly slightly mad?? As in real psycko? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 7:29pm On Aug 30, 2012 |
obowunmi: Na ur sweetim you take follow enter - shey make I toast you small? b4 u begin toast am. U don declare ur assets? Casket dey among? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 7:15pm On Aug 30, 2012 |
beauz: Yea!laitesmart is holding me!abi na lie smart? why u go say i dey hold u? U b liar? Wetin i use hold u? Where i hold 4 ur body? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 5:56pm On Aug 30, 2012 |
B4 u begin dey scatter, u don ready 4 prison? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 7:30am On Aug 30, 2012 |
larride: I'm very sure I passed..... **remember d video tape** [i][/i]singing gongo aso in fact with dis tape evidence, prof crazy man must pass everybody or else.... Who wan paste who? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 7:26am On Aug 30, 2012 |
Obowunmi na sensible name b4? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 8:03pm On Aug 29, 2012 |
~vicky~: go ask Mukina  Na mukina write am? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 8:00pm On Aug 29, 2012 |
Really? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 7:46pm On Aug 29, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 7:45pm On Aug 29, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 2:31pm On Aug 29, 2012 |
Why u wan knw? |
Jokes Etc › Re: Facebook Conversation Between A Teenager And A Stranger by Laitesmart(m): 11:51am On Aug 29, 2012 |
Nawao@lwkmd.com |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 11:46am On Aug 29, 2012 |
U no knw say i b my brodas keeper? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 9:09am On Aug 29, 2012 |
larride: Sweetie, don't let him scam you, he's not an invigilator oooo. Missed you boo 
Hey mr man, she's mine so now BACK-OFF
BUSH PIG Na me b that o? Abi? Offence 1... 4 insulting an examination officer Offence 2... Contending 4 a lady with d exam officer Offence 3... Gross misconduct Penalty... Expulsion and free ticket to bauchi so as to join boko haram without any interview. *gbam* |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 9:02am On Aug 29, 2012 |
U sure say d guy get sense? |
Jokes Etc › Re: U Can Smile by Laitesmart(m): 8:31am On Aug 29, 2012 |
Mouthwash sounds like 70. Lmao. |
Jokes Etc › Re: Wise Akpors And The Judge by Laitesmart(m): 8:28am On Aug 29, 2012 |
booqee: ^wetin you dey find for jokes section?? who? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 8:23am On Aug 29, 2012 |
PretiEbony: see this man o, what do u wanna do with ma phone number eh!...i tink i have to report you to the school authority. Report me? Hahahahaha. Where is ur evidence? That is libel or slander... |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 8:19am On Aug 29, 2012 |
U nko? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 7:19am On Aug 29, 2012 |
PretiEbony: excuse me sire, erm...plz always try to close ur mouth wen sliping. By d way, i'm done with d questns, can i summit ma script now? Ehm... Ehm... Ehm.. Ur presence is making my brain absent... Hav u gone thru ur work? What is ur name and hav u written ur phone number on ur answer booklet? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 7:14am On Aug 29, 2012 |
Wetin u mean by that question? U no see wetin dey happen? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 9:58pm On Aug 28, 2012 |
Women get liver? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 8:46pm On Aug 28, 2012 |
U go wait make i show u wetin i fit do? |
Nairaland General › Have U Gat Brain? Try This. by Laitesmart(op): 8:44pm On Aug 28, 2012 |
Pls. Answer dis riddle... I am an eight lettered word... I am kept secret by every 1... My 2, 3, 4 letters spell an animal. My 4, 5, 6, 8 is a weapon... My 1, 2, 8 is used 4 writing... Letter 3, 4 are d same letter... What am i? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 6:35pm On Aug 28, 2012 |
You no dey fear? |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 3:55pm On Aug 28, 2012 |
Do u knw who u dey 4lw talk? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 3:53pm On Aug 28, 2012 |
bunmioguns: When u hear Larride, u beta run for your dear life cos d guy fit bleep die Haaaaaa! Thank God i woke up at the right time. I discovered that my belt don loose. So larride wan... |
Jokes Etc › Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(op): 2:08pm On Aug 28, 2012 |
Dat question na rubbish 4 ur eye? Wetin dey do u sef? |
Jokes Etc › Re: Exam Questions For The Joke Section by Laitesmart(m): 2:05pm On Aug 28, 2012 |
|