Lbrasi's Posts
Nairaland Forum › Lbrasi's Profile › Lbrasi's Posts
Ile-Ife:u see well bro.omo yoruba ogidi ni e... |
prison wey hin go get visitors,home made foods and all the luxury wey people wey no dey prison sef no get access to. if rich people dey prison for naija na only their movement dey restricted. wey warders sef go turn errand boys.Naija worry o. |
singing Nigerians no tension... we are winning... by the... |
make the guy drink over his enemy abeg... |
Make oga Jona dash am national award.make hin try show Abati the picture online. |
~Bluetooth:werey ni e. |
togolese team don impress me abeg.see the way then dey roll ball around. |
1 sack don do abeg... |
eating a food laced with poison but the poison starts to work the next minute... |
ok Ma.U no tell us whether alhaji dey blow u or not. |
this man just use hin cause wahala for this woman.when this murderer sef know what it takes to even have one.Only God fit see this woman thru this.wicked world... |
Ada Nri1: 1900 is too muchthat price is not too much. |
no come here come blame GEJ becos these buildings don dey in bad shape before yaradua even enter.I am not a fan of GEJ becos even if channels no bring that report he possible make e no hear abt it.some people are in charge of these places,i am not saying they have not done anything abt it but we should ask wetin den do till e reach this level. Even no be only FG get buildings wey dey in bad shape like this all over the country.state and local govts get then own too. |
Oga Jona me think say u for send person go check for u.plus say the police college na one of federal govt property wey dey in bad shape all over the country... |
tunapawizzy: shey ara e ya sha?walahi ara won oya |
No. Colleague,Neighbor or classmate na wash e dey turn to later. |
Thnak God for your life. All these english teachers make una go collect work for community secondary schools or for any BH state where then go appreciate una. |
4yr term go complete,even if una get 2015 that one sef go complete.people wey get liver pass your boss try am den regret am.your boss nor get shoe when e small but the one wey hin dey find now na oversize. Abati the shoe wey u and your boss dey wear now pass una o. OBJ still get sense pass your boss. |
everybody with hin own wahala sha.as i like tall ladies reach i never really dey lucky with one till this minute I am typing this. I no know abt the next minute sha... |
Sad one there... |
this interview just confirm more say we no get president...OBJ get his issues too o but mehn Ebele na clown. baba werey happy new year. |
I LOVE NIGERIA! |
I hope someday in my lifetime Nigerians wont attach so much importance to tribal and ethnic divides. Well done Aregbesola. |
SAY NO TO TRIBALISM AND ETHNICITY...Love your neighbor as yourself. |
shadrach77: whoever thought up the idea of taking those pictures is racist. Are there no black look-alikes?Bros no vex abeg.if u see your look alike u go show up with the person now or na others go find am for u. Maybe i dey miss something sha... |
Madam first lady help us weep for Nigeria too...Your husband is about to kill Nigeria. Nigeria is wailing and in agony. Help save Nigeria ma. RIP Patrick Yakowa. |
[quote author=templeinyou]1. OBJ WAS ABLE B/C MILITANTS WE KNOW THEY WERE IN THE CREEKS, NOW WHERE ARE THE BH, THEY ARE AMONG THEIR PPL. WILL U USE THAT OBJS MEYHOD TO FINISH ALL MEDUGIRIANS. TELL ME 2. OBJ WAS MORE OF AUTORCRATIC. 3. GEJ. ONFOLD OIL CABALS. Bros if it entails finishing them so be it.if they are harbouring terrorists then they are terrorists too.If you want to talk about the innocent ones among them then think of the innocent people that have lost their lives and the ones that will follow if action is not taken. BH members are not spirits,they live among humans up north. please how many of the cabals are in jail as we speak? Baba werey please help us tell them o though u were part of the system that brought GEJ in. |
Daddy G.o please remember to tell him as well that he needs to fight corruption to a standstill. Please Sir tell him the truth not what he wants to hear.Please tell him to do the right things and Nigeria will be great once more. People have been praying for Naija leaders and Naija for a long time but things are getting worse,if prayer is the solution we wont be where we are today. He actually believes in you Sir for him to run to you for prayers. Our leaders go to Mosques on fridays and churches on sundays but our religious leaders are not telling these rogues the truth. |
johnwizey: Congrats.....bt my babe fyn pass herna one bush pig u go dey talk about o. Congrats Tobi. |
50calibre: Corrupt man! Why won't he dance gangnam style, when he has helped them rig elections. His corruption is now on a global scale, he now lends his services to regimes, Cuba, now Ghana.yes corrupt but they keep running to him.that should tell u something. Oooosha1...Ebora Owu. |
I no need see the pictures,just mention the two names and i will tell u Omowunmi. |
different people different reasons... lack of trust,distance,one party not feeling the love thing like before,religion,genotype,family issues. but there are cases where the other party just want to see what is on the other side and even if u ring bell for den ear that time,then no go hear anything.the ear go don lock till they see what is on the other side. and finally eye go clear... |