LilPeezy's Posts
Nairaland Forum › LilPeezy's Profile › LilPeezy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 16 pages)
benELOHIM7: NOTHING GUM ME: i am broke. e.gLolz....I dey c ma period ME: I'm broke. E.g Edafe: Oshare I dey c ma period o Or ME: I'm broke. E.g Edafe: Guy, head burn o |
Ksslib: cane your lane.. Cool.Lolz.....Oboi wey dey won corna dey buga o...mean mehn we dey high 4 one joint o.... |
Ksslib: Yeaa, you just reminded me of ----- If i hear? .Lolz....Wida is a word used mostly by icelanderz confratranity in bayelsa state....in oda words na icelanderz orientation, so tell dah guy make em go look bush....cos Wida is not pidgin pple speak anyhow |
Keep ur lies up....kudos |
Hemanwel: This is a welcome development.how many rounds u do ?ope u burn her bush well? |
Make sumbody tell dis boy abi na man say no b movie em dey act o....dis one wey em won play actor roll, Eager to wah if I hear....ehnnnn Boko No get joy o.....Mek u no go allow boko boiz waste u b4 ur old boi abj start to dey blame Oga Boss Gej |
Make sumbody tell dis boy abi na man say no b movie em dey act o....dis one wey em won play actor roll, Eager to wah if I hear....ehnnnn Boko No get joy o.....Mek u no go allow boko waste b4 ur old boi abj start to dey blame Oga Boss Gej |
How e tek concern.....fashola! Fashola!! Fashola!!! This fashola boy is getting dis-respectful thiz days o....Anuway Gej till 2019.....Den anada man from d south take-over frm Gej....Gudmenin Nairalanderz |
Lolz....sum guys dy claim dem dy pri8 skul 4 here, 4 dier mind.....sum of una still dey sweat 4 admission, while sum in pub uni claiming I dy, covenant, bowen etc....anyway mek I lie ma own too....I repz Western Delta Uni....Proudly Computer Sci graduate....networking d world both d babes na I dy network join....No ask me how many programming language I knw...buh I sabi ijaw, urhobo and yoruba.... |
craigj: One Chance[color=#990000][/color] ? |
Ma gf is addicted to it wella....she is not a lez nor prosti.....she is fuckin so onpoint buh is been a while allow me flow in sha.....so am beginning to suspect her |
Mention: For ya crayfish mind, you don make solid point abiTell ur papa say me say em papa left ear.....u don price car 4 ur life b4 ![]() |
Mention: We are talking about stadiums, not community fields!u must be mad. Who is talking about community field here.....have u been or seen warri stadium b4 ? Ekpa like u.....u berra mind ur buz nxt time..... |
As far as warri township stadium is not mention...OP u no sabi better tin |
Album cover of the Year......is new album name is APC, can't wait to listen to it...Lolz 9ice wack artist since 1900....I c anada failure in dis boi face......From music failure to Politics Failure |
Why not if not |
These guys should cool down, dey go pay una....after all no b force dem force una go do d work....na only una cari una celf waka go.....So mek una cul down 4 Jesus |
Paroman: Pishure of fleeing bokoboys and our airforce in action or this is just another big lie!I neva knew dis kind of shits still happen......How old r u ? Juz askin no beef |
For this man mind |
Pastor Chris divorce not yet announce, still on pending shits.....yhu can't tell if dey will divorce or not.....so mr man u r too fast to add pst chris in ur list....Abi u dey c d future? |
barackodam: Where's naijau 4 check ur back-yard |
Thought am gonna see some swagalicious photos!!!!!not knowing Op is talking about sum fucking careless local photos..... |
Neldrizzy: Lollll @ bolded, sauce kid don run go America, he was unable 2 compete with vector,iceprince, phemom, M-IEaya na b say em no set well b4 em join d game b dah.... |
@OP u high b4 u post dis nonsense ?u berra wake up ur idea b4 pant start 2 dey wear u.....Free d boiz n focus on ur business!!!!!Abeg who knw wia sauce kid hide put ?is been a while ooo |
zeelo2014: I just want to use this opportunity to beg Nairalanders, Pls if u don't have anything meaningful to write on a topic, pls pls pls just read and walk out. Alot of childish and brainless comments on first pages of most threads. Seun, It will be nice if u deactivate that notification app, cos ever since it was created the comments here have been appalling. Many of us come here for the comments but it seems kids that should be reading their books have taken over, by taking residence of the first page.dem don read d post finish, so wetin u want mek dem comment....dier ok means dy dun hear/c am....so why u dy stress urlsf lyk say na u d tin pepper pass..... |
Wen dis gurl go sabi dress sef such a swagless celeb,,,,,notin vex me reach wen sum pple say dis gurl fine....she got d figure8 buh 4 pweety shitz she aint....swagless tiwa |
Another nollywood movie....can't wait to watch it,,,,,,Lolzzzzz |
All dis news dem wih no pics dun dey tire me cef.....pics of d bodies nko ![]() |
briarhubble: Nigeria's president has formally launched a national electronic identity card, which all Nigerians will have to have by 2019 if they want to vote.wait!!!!u mean na 2019 dem go start to share d I'd cards or wah ? |
Dunno most of dem....knw only three....in oda wordz I damn fucking missed music den days!!!!! |
Niwdog: I swear if u see my babe u go pull ur boxers'u say if I hear.... |
Niwdog: She got swagg,but her face be lyk amalaI swear ur babe no fine reach her......hater |

?ope u burn her bush well?