Lukasbaker's Posts
Nairaland Forum › Lukasbaker's Profile › Lukasbaker's Posts
1 2 (of 2 pages)
wow wat a good way to write a comedy.dis pipo are reali unmature.....i think it a joke dey jos wan public attention |
i am not trying to labas one particula tribe here but it is becoming too becoming to dis particula tribe.only last week in benin dat how one pastor from dat particula tribe killed his member took dis car.see rev king!see eddy nowgu see na dem dey rain now ooo.come benin make u com see dem na prophet na him all of dem b.rubblish end time...not all dat say lord lord wil enta k.heaven |
i am not trying to labas one particula tribe here but it is becoming to becoming to dis tribe.only last week in benin dat how one pastor from dat particula tribe killed his member took dis car.see rev king!see eddy nowgu see na dem dey rain now ooo.come benin make u com see dem na prophet na him all of dem b.rubblish end time...not all dat say lord lord wil enta k.heaven |
something like this pls share it to the outside,does this exit in this present world again? |
happy birthday to my president'i still blive and very sure u can turn things around for us.happy birthday sir and long u live to see the youths of this nation in greater achievement. |
rubblish talks annd idiot fellows who are suppose to b at home art their old age count their grand children.yeye tin stupid tin animal can dash me my right |
pls go back and read well and see dat implementation will not b a problem because the 1.2trillion will b deposited in cbn.whic means at the said time the monies will b release witout problem... |
i hate ASUU,so u must remain on the agreement without knowing dat the strike action has don more harm than good?.if realy it's for the betterment of the students ,Y not take some n continues the presure on orders part of the so called agreement if they can b implemented without going on strike?.na only strike every govt works know how to do? |
i dey laff oooooooo and i am jos passing oooooo see wayo for here..abeg eeee |
there is curse in enugu state govt house..go and ask mrs nnane chimaroke what she went through in the hand of her oga(husband) while in govt house or beta stil any body can google it an read for ur self d true life story of chimaroke nnamani.secondly dat is the price u pay for b an husband snatcher...next time u learn how to chanel ur honey pot to ur childhood boyfriend not channeling it to the silvabird in chime money and power...take heart but pls gada beta money so dat u fit buy ur self one small boy as |
there is curse in enugu state govt house..go and ask mrs nnane chimaroke what she went through in the hand of her oga(husband) while in govt house or beta stil any body can google it an read for ur self d true life story of chimaroke nnamani.secondly dat is the price u pay for b an husband natcher...next time u learn how to chanel ur honey pot to ur childhood boyfriend not channeling it to the silvabird in chime money and power...take heart but pls gada beta money so dat u fit buy ur self one small boy as ur new husband afta oga time expire. |
aboki grafikii na wa for u...u high....or u no read d news u beta go for check up b4 tinz get out of control or b4 everytin around u bcoms disgusting.... |
aboki na wa for u...u high....or u no read d news u beta go for check up b4 tinz get out of control or b4 everytin around u bcoms disgusting.... |
BBC LACK SENSE SHA,WHO PAY DEM TO TALK THIS NONSE.ABUJA IS BUILT ON WHAT NO B GOVT GET LAND FOR NIJA... ABI IF GOVT SAY DEY WAN MOVE CAPITAL GO MY PAPA LAND dem say na stolen land ?guy bbc for my hand sha...abuja is govt land not stolen from nobody... |
we dat make ASUU call off d strike ??let wait and see because according to the lastest fIFA RANKING in most expensive strike in the world .....ASUU IS STIL MAINTAING NUMB ONE POSITION#but ASUU is not among the best player of good education in the 1000 names in the world. |
i no suprise because even gemany,britin and u.s.a even vetica officiall site one time lik dat pipo complain of seeing phono tinz dere so i belive say na hackers dey do these tinz so.... |
rituals tinz oooooo beware dem dey use buy more power and protect their life so dat dem go live long....yeye pipo |
i see the coming back of the odidigbogbo of africa double thief chief james ibori and mrs ibori coming to nija.i dey laff because i c them b freed jos lik major or retired el~mustapha .abeg make we go airport go welcom.2015 election na paddy paddy tinz up niger delta up south south....jona jona jona all the way to asoo rock jari |
yes indeed it waz long but i read all and i am hppy i did because i hav b laffing and i can keep stop laffing sombody say maga maga to kcee |
the guy looks fat and handsome,so mayb he wan u d hunger strike take reduce d too much fat wan dey e body...pls he should go to ASUU headquata gate and stay tru out the 2days ramada ASUU fast...and pls if he is serious he should say still ASUU call off d strike bfor he go stop...kudos broda commorade all d best y u fight d weak fight |
ASUU CALL OFF STRIKE YESTADAY SEE TODAY PAPER OF 1965 SUN NEWSPAPER.THANKS ALL THE BEST CHEER |
post graduate chat room now available call me for more details. |
which tribe are u?because u are a big fool or epa..idiota carry on wit d business pls born and wat will u tell ur kids dis is ur fada and ur cousine...hehehhheeeeeeehhee i dey laff |
how i which i see d pic of the dude then i for belive but i stil belive sha ,because d boy no lik football among all his hobit, if not, dat right, how u how, i for say na football age b dat.lamo do kikikiki no b small tinz ooooo congrat boy |
and post graduates are not part of uniben abi ??guy post graduate na elders for dis chat room.....ok |
kani femi kayode is sick and i heard dat there is no hospital to cure him.hence is stupid behave of words.i pity dis man and his children sha....his twin broda mallam el hell rufai is calm for now.....but this femi kayode is need help pls help him by praying for him.....i pray dat he get his senses........ |
kani femi kayode is sick and i heard dat there is no hospital to cure him.hence is stupid behave of words.i pity dis man and his children sha....his twin broda mallam el hell rufai is calm for now.....but this femi kayode is need help pls help him by praying for him.....i pray dat he get his senses |
wan educated pipo who called demselves ASUU are now behaving like thieves....go and join politist if u wan more money.ASUU is a bitta water for students to drink.ASUU ASUU u have cause more pain to students in years to come...and ur pockets is full to keep ur children for live. |
eya i pity your words or ur write up.jos lik ngige i see u dnt have regards or respect for our traditional institutions.pity u man.obi of onisha is an educated obi, a professor for dat mata and ngige ur oga is jos a doctor....my guy ngige is a ritualist and a boyi boyi to ubah remb okija shine tinz.i an not an igbo man but i give regard to our kings. :Peya i pity your words or ur write up.jos lik ngige i see u dnt have regards or respect for our traditional institutions.pity u man.obi of onisha is a professor unlike ngige who is a doctor... |
eya i pity your words or ur write up.jos lik ngige i see u dnt have regards or respect for our traditional institutions.pity u man.obi of onisha is an educated obi, a professor for dat mata and ngige ur oga is jos a doctor....my guy ngige is a ritualist and a boyi boyi to ubah remb okija shine tinz.i an not an igbo man but i give regard to our kings. |
i jos hope these guys are telling d truth.30days guys d p square i see on t.v wit all those kind of immoral shows sorry to use dat word can not fast a week.we should mind d way will jos talk so as for pipo to think we are christian or our properity is based on their fsting..fasting to whose god for sucex?abeg |
yes dis na good write up.i b man but i come put male folks as in place of d female folk,my eyes come open weller.so guys read it .i tag it also unmarried men no ur wife to b...... ;Dyes dis na good write up.i b man but i come put male folks as in place of d female folk,my eyes come open weller.so guys read it .i tag it also unmarried men no ur wife to b...... |
1 2 (of 2 pages)
u beta go for check up b4 tinz get out of control or b4 everytin around u bcoms disgusting....