Mercysamuelson's Posts
Nairaland Forum › Mercysamuelson's Profile › Mercysamuelson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)
copyrites:You dey mad. Una go no go fit come outside make people see una but na to hide for corner dey yarn dust. Awon alainironu deede |
[quote author=copyrites post=119370724]The runaway druggie still won't attend any interview in the Lagos they said he built. To sit with his own journalists in TVC sef na problem. I don't know why una too dey fast to attack somebody wey don arrive already meanwhile una papa dey one face me I slap you dey think about wetin dem go eat today. Remind yourself how una papa no fit attend common landlord meeting for village but una go come here for social media come dey talk trash. Una eyes go soon clear. |
CAT will buy back your mining token and swap it to� USDT *Join, click link* http://www.chatany.world/h5/reg.html?invite_code=FY9DXJ � You can register using your Gmail account on a browser � Install app ✅ Start mining every 12 hours |
PureMe01 Igbos are in support of his detention but if it was thiefnubuu that was picked like this now in U.k,Yoruba Muslims will start reading tribal meanings to it that Igbos hate them. That's why thiefnubuu lost 2023 elections and came distant 3rd behind Atiku with Obi winning the elections as I saw yesterday. Ekwermadu can rot in detention for the next 100 years Why igbos no go support Ekweremadu's detention? Wetin he do for una region for una but Tinubu don do everything possible to make e people like am with all e don do for dem and de ones wey e still dey do. |
Litecoin Mining On-line. Received: 0.0001 LTC - Transaction Receipt ( TXID ) : 1e892a587d44be1c9de92581bb19c40858f3cb79f4bef1e12cec83fe82f06b15 Start earning free Litecoin now! 0.0001 LTC in every 24 hours without deposit. Register below: https://ltcminer.com/606314
|
This woman and stupidity na 5 and 6. Why you no fit relocate go elsewhere wey cold no dey? Abi anyone send you go UK? Why you fail to consider the weather before you JAPA away from Naija. If UK no pay you, Please kindly relocate to a more suitable country with better weather condition and stop ranting for internet. Na people like you dey live for those places too. Nobody force you go there please. Anyway, make God help you out. Better you leave if your body no fit allow you stay there than make another thing go happen to you. |
DanAugust2021 It must be Kenya. Its ZAMBIA |
Chinjo2 Bro did I hear you say why did the train not apply brakes? Do you think train is Okada? You dey mind e yeye talk? Some people talk because dem just want talk. Brakes ok, break ni. |
Invest as little as $1 and more and make 100% back in 24hrs with easy withdrawal. Register with the below link to get started; https://goldenbotter.com/?ref=Annshow |
If dem go do DNA now and the result show say dem blood no match, and Sanwo olu carry am go court and dem jail the guy. Una go fit stand for am? If you can do the crime, den you can do the jail term. Mad people everywhere. No go work hard to make money, dey claim person papa wey don arive up and down. Na Buhari wife treatment fit am. Lazy boy. |
Mrfixiit Crime rate in Naija is too high. If for anything Tinubu or Atiku wins, Nigeria is doomed Dey do yoursef. So, na Tinubu and Atiku tribe dey answer IFEOMA SUNDAY? Make una continue dey do una sef with de tribal tin. Person leave e village go do rubbish for another man land and you're here just saying something else. Una mumu never do. Make una continue. |
Hmmm! Na dem way. Ise ile ti gbe won de ita. |
Dis one sef don start e rubbish early instead of facing why he's being voted in. This is one of the reason why dem dey quickly fail to deliver. E go soon turn the government house to disco house. All of the people wey Nigerians dey vote in be clueless people. Anyway, na una go suffer the more. |
Awon olounje iya. They're back again with their stupid tactics. Some Nigerians and stupidity sha. |
How much monthly salary e want drop for Obi wey e no go fit make daily with their dubious daily activities? Know that and know peace. |
folarinstr Firstly, how did you do it, is it from the outside hawkers and how much did you pay? Anyways, i think you should quickly go back to the court, go in directly and get it done then reupload to canter the already loaded if not, guy na straight 100% ban Thanks Bro. I employed a new lawyer to help me with a new divorce decree at the magistrate court Igbosere. We had it registered so its verifiable by the US embassy and the formal was retrieved and i explwa ined its wrongly filed and mistakenly uploaded from my files on the US system while I uploaded the new one. I am already here in the States. All thanks to God. |
Ghana 1:3 Portugal |
Offpoint1 My only concern is she'll be treated with task payer money.... One of the reason I don't pay tax. So for your mind you dey reason say you no dey pay tax abi? Continue to fool yourself. Go look up what's called indirect tax. Uneducated fellow. |
MadamVanessa Congratulations to them They should thank their stars that they didn't offered BAT 101. I don't think any of them would've been able to scale through, because one needs the gift of understanding the tongues of demons to understand the course. See wetin you don reduced yourself to. Wetin you don gain as you no study BAT 105? Hate no go kill una finish for there. Wetin student of ROMANCE 101 like you sabi? Continue hating on person wey don arrive already. I pity you and your kind. |
For fast and no deposit free litecoin mining, register with the link below; https://lite24.in/r/301352104 |
4:0 |
Toydare1 Zuga coin to the moon Bag now and be sure your future is secured Gzc Szc Szcb1 Szcb11 Bnb Afrep coin All available @affordable price Jus DM @whatsapp 08093493021 With zugacoin you can achieve your dreams Please, is there any possible ways of transfering my zugacoin from my zugacoin wallet to my trustwallet? |
Health Benefits of Huacrapona palm tree
|
sonature1 Governor Seyi Makinde is probably the most handsome governor in this administration. For me, the most handsome governor in the current administration in Nigeria is Eleyi of Ogun State "Prince Dapo Abiodun". |
Why you sef give her Alomo bitters? |
Congratulations to the 8 Nigerians who won elections in the US. They won without coming down to campaign and look for una votes for dem to be elected in the States yet una so called Nigeria presidential candidates with dem stupid mentality dey fly enter every other countries for election campaign like say na people from other countries go fly come Naija come vote for them. Crazy candidates with crazy followers up and down. |
Congratulations to the 8 Nigerians who won elections in the US. They won without coming down to campaign and look for una votes for dem to be elected in the States yet una so called Nigeria presidential candidates with dem stupid mentality dey fly enter every other countries for election campaign like say na people from other countries go fly come Naija come vote for them. Crazy candidates with crazy followers up and down. |
Mide70 These criminals keep spoiling the image of this country ... It's well No mind dem. Dem bad pass snake and they're good at doing wat they know how to do best. Always misrepresenting the country here and there. I pity the poor girlfriend wey make dem dey use am. |
FahBuLous Wetin I go tell my mama if I go back I no make am, na them be this... Rvbbish E go tell dem wetin e take e time dey do all dis while... |
Link to watch live please |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)