Mercysamuelson's Posts
Nairaland Forum › Mercysamuelson's Profile › Mercysamuelson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 27 pages)
General Aside from that, FBI would screen all of their faces then check it in their data base, just to know who has a 3-5 count charges.. That’s how USA catch criminals.. They have one mentality - reasonable people hardly have protest urge. It’s mostly hard mind which are mostly people have committed one crime or the other.. If you tell them the truth, they won’t listen cuz it won’t satisfy their ego - wait for the news of FBI arresting 20 nigerians soonest... No mind dem. Wahala go sit down e own jeje, dem go dey draw e leg. Most people wey go dey the said protest na people without genuine documents. Dem go carry dem last last. If you know you know. |
Dem want carry dem rubbish protest enter US again. Most of dem no fit come out with genuine documents when dem get nabbed. Na person wey e time no dey precious to am go leave e house or job dey go follow dem do rubbish up and down. Dem want just cause wahala for themselves. |
When e be dey chop getting wet pass wetin e lose, na who dem share the news give? |
BIZNess123 I don't understand again Atiku said he won Obi said he also won .... Atiku and obi should first decide who took second ... [b] When tinubu was strategizing to be president obi was still learning how to drink fura do nunu.. They both won! One won as president of Biafra and the one won as the President of Dubai-Cameroon. Dem both need brain reset. |
Na like dis Ekwereyam wan finish e life with the other people? Na wa o. |
highchief1 me no go enter am.I never tire for life yet Which one you don enter before? |
LagosG On the contrary in Florida, hunting no get season. The place is overpopulated with Burmese pythons and Alligators. The only thing is that they have designated places you can hunt. If you can kill 1000 pythons daily, no problem. The government will even pay you to do it Yes sure and in some states in the US, you will be paid for killing rats. |
Why e no want die again? Na wa o. |
fasho01 He's probably a dual citizen.. Werey dey disguise Even if e get dual citizenship, I hope e go just fly enter Naija without Nigeria visa. |
helinues Foolishness of the highest order. If any opportunity comes now and he's unable to , he will start blaming the innocent village people that he did not consult before tearing his international passport No mind am. Stupidity of the highest level. When e need visa now, I hope say na for e head dem go stamp the visa. Instead of looking for a way to leave the country if you no dey okay there, you destroy document wey dem go stamp your visa. I no just see word wey I fit take qualify dis act. Na to suffer for months to get another passport sha and you go still pay to get am done. |
EggSauce Fools without permanent residency they tear their passports…. Omo Anything for Clout … social media really got everyone chasing clouts with anything…. Lmfao … eeeew People wey dem go soon deport No mind dem. Dem plenty for here for California. Once dem get visit visa, dem go dey misbehave. Mad people everywhere. |
Chinedu abi wetin e be want drag poor Lagosian back to square one. Anyway, na una go suffer am if una go make a single mistake allow de boy enter. He don already write the mistake wey e want make for una to see. Enu dun rofo. Dis one no just sabi anything. I pity una. |
Check out Taptap Send: I use it to send money to my recipients local accounts anywhere in this world. Get it at http:///taptapapp. Use code ANUOLUWA22 and we'll both get a $10.00 bonus to send. |
Register below and Earn 1$ every 30 minute! join @violetswapbot on telegram to earn rewards from our telegram! CLAIM NOW!!! https://violetswap.com/?r=637981 |
All the transactions I made into my Nigeria account from the US went through. And from my Nigeria account all the transfers made to different Nigeria accounts went through too. |
All I see are people running away from cold in diaspora. People without voters card. Just try and be safe back there sha. Even with the free airplane wey dem talk here for US, nobody dey ready to leave, nobody want go Naija. |
No. P Square used Akon and Rock Ross more like it. You know them? Make Una just dey play. So, na backward you dey pray for? Wrong comparison |
JoeNL22 Rivers nkor?.....😂😂😂😂 When is Tinubu going to USA? We dey wait ooo Are you in USA? Make una let una campaign end for there cos no one is coming home just to vote with una. |
I think he is studying Heroin Pharmacy. It's part of his course. |
kingthreat I love this family picture. E funny how all of dem come from one papa land, the yeast side. Awon omo iya kan na o koi ya ara won. Developing every part of the world. |
Music is life... Food is life... Woman? Hmmm Bible talk say he who finds a good wife finds a good thing. A good woman is hard to find, and worth far more than diamonds. Her husband trusts her without reserve, and never has reason to regret it. Never spiteful, she treats him generously all her life long... So, I'm deleting football. Football has nothing to do with my life. |
So, na one mama born all dis ones now? When people dey try hard to make ends meet, na vawulence dis riff raffs dey calls for. Dem want dey disturb the poor masses peace. Their days are numbered. Death ontop dem soon. |
See people complaining about Netflix but they couldn't afford to miss (BBN) wey dey show pure porn. Won npa ina ori, won fi lapalapa sile. Una go learn when time reach. |
[quote author=Talawaka post=120194348]In fairness to analog Presido, this debt profile is actually quite low in the scheme of things. Every Egyptian owes $3,697 Every Ghanaian owes $2,071 Every South African owes $4,804 Every Zimbabwean owes $11,929 Every American owes $88,697 ![]() Every Japanese owes $103,386 ![]() Source: https://countryeconomy.com/national-debt All these governments just dey put the poor citizens for gbese up and down. |
Timmi ‘ N390k pere per Nigerians? In the US, it’s $6,430 per each US citizen. Na like $500+ here if you have to pay that from here in the US but who go help dem pay money wey e no follow dem borrow. Nigeria government na something else. If dem like make dem pay and if dem like make dem no pay. Na dem sabi
|
SultanOfPuna At least U S.A citizens are seeing the benefits They won't mind owing the government A working active government They have good roads, electricity, water Nigeria has nothing, Dead government and it's citizen are still owing. Never in your life compare Nigeria vs U.S A Yes Bro! Don't mind the guy. Life is easy on this part of the world because we have an active govt here in the States. Putting the debt on poor citizens as if they have any share in that. Nigeria government has failed again the same way they're used to.
|
What time please? |
Malory They keep threatening and forcing workers and traders to do rally for them. Who is threatening who? Do you know that Lagos State workers and business people has always been at the forefront of supporting the Lagos State government during any election time without being forced to do so. Did they forced you not to go out to do your Gala and pure water business you're meant for? Una no go talk about una place wey peace no dey reign but una dey come quick to masturbate on anything concerning Lagos. |
99% here |
benqo01 Easy u go take care of the boy ni? So e sweet your belle as she kill the pikin join abi? Una be wicked being. If she want die, make she die alone abi na which one she come kill the poor pikin join am. By their words we shall know them. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 27 pages)
