Mercysamuelson's Posts
Nairaland Forum › Mercysamuelson's Profile › Mercysamuelson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 27 pages)
Stupid woman. Why involve the poor boy? |
Please, any link to watch EPL matches in the United States? Hesgoal streaming site is no more working here since its ban. |
JoeNL22 God help them ooo. As you helped obi win the 2023 elections. Help California overcome this ranging storm. For with God, through the people of California. A better California and Nigeria is PO'ssible #PrayForCali Thanks for your prayer. I'm a permanent resident in California but as far as concerned, please kindly leave Peter Obi out of the matter. Who Naija politicians help? Make una do wetin good for una for Naija there because we no go dey there to suffer anything with una for the next years ahead. Leave us out of anything called Vote in Nigeria. Obi ko, Kwakwanso ni. |
Join the best faucet on BNB chain and earn $6 daily with your Coin98 wallet or Metamask wallet! No deposit. Instant withdrawal.100% free. Act fast and click the below link to join; https://bep-faucet.com/?ref=9134df5
|
So, just because your wife said you should wait for 6 months before resuming on breast sucking is now a big task to do? Hmmm! Your mates are in New York making huge money just for getting rid of rats but you you're here crying on top an unnecessary issue, Guy please wise up... |
She can do it if she wants to. It's an easy thing to do. You too can if you are determined. Sweet service and pre-requisite for salvation. NB :other methods can still be used to preach aside door to door. Not she can. She will do it. She will... |
A youngster at 61? Wetin Peter Obi eyes no go see. Na wa o. Gbas gbos every angle. I pity the poor 61 years old youngster. |
LastProphet US is worse than what he even just said but no need trying to explain to people at home, you need to use your eye come and see it then you will understand what op is saying. Only very few are actually happy to be here bet me Every country has her good side and her bad side, you choose where you live. I'm okay here where I am despite the fact that some other people might be complaining. |
Kenn55 Do you have Nigerian community in your area? Or are you the only Nigerian there? Do you attend a Nigerian church? Do you relate with fellow Nigerians? A Nigerian once told me he is lonely and bored in a city that has lot of Nigerians. When I probed him, it turns out that he doesn't want to associate with fellow Nigerians. In his words " I don't have time for Nigerians and their wahala " . I don't know about where you are anyway but what happens where I am is that the Nigerian community organize parties during this period where Nigerians gather and have fun. I and my family went to a party on Christmas day and I hosted one on boxing day. We have another one on Friday and Saturday hosted by different families. The last 2 days have been sweet. Lots of food,drinks,dance, games etc. 2 students even recreated the Townhall bala blue dance and got lots of dollars for the performance. So even in Nigeria, the fun does not come to you. You have to find it and make it happen. So my advice is know your city, know the Nigerians in your city. If the Nigerians in your city are the dull and individualistic type, you can be that person that bring them together and start forming a community that would start making things happen. Expand to other African countries like Ghana. I will be attending a Ghana organized get together on Sunday. They came to ours and we will go to theirs after all we are all Africans I'm a Nigerian man and I'm married to an American. We associate ourselves with our Nigerian brothers and sisters here in Lancaster California and we attend West Africa Pidgin speaking congregation here in Lancaster, California. Below are few from pics we took on the 01-01-2023.
|
E better do e homework well. Visiting IDP camps up and down no fit win election for Naija o. Those people wey e dey go meet for IDP camps go answer when dem master calls o. Dem no dey play with dem own. |
Niftkid pls which state is more peaceful in the united state ? Asking for a cousin thnks. Everywhere is peaceful guy. Just be yourself, learn to mind your business, no put eye for wetin no concern you, mind where you dey and the activities you're doing at every minute of the day and always pray for God's protection, then you go fit live a peaceful life. |
Congratulations ��� |
[quote author=Blaze14k post=119459282]I am now supporting tinubu are you happy now? Support whoever you want, na una so go suffer una decision. I no dey to vote anybody. Oniya yin lo ma je eyi to po ju. |
Once you're both able to eat that with full contentment, You are good for each other. Send ur aza make I give you 2k make una take buy something step am down. |
Village people dey follow am up and down |
Blaze14k Like for peter obi share for tinubu lets end this once and for all Trouble sleep, yanga go wake am. Wetin you come gain now for your likes and share? God no go shame us. See yourself. |
Some mom were like that. I hope your sisters wouldn't face the same in the name of spirituality when it's time for them to get into a serious relationship. Na so one mama dey do then when she spoil her daughter life till now. She dey always reject the guys wey the lady dey carry go house until a guy came from Dubai and sharp sharp mama gree make she marry him not knowing say guy just want chop commot. As the guy get wetin e want, na so e run leave girl and her mama for God hand. The girl still dey with her mama till now dey look for husband. Try man up and do what's good for you. |
faceland The only thing that would take me to Mexico is trying to cross border to USA. It's not kinda easy crossing into the States from Mexico as a black man or woman o and most of the Mexicans crossing into the States keeps hiding up and down. No work without SSN except few backyard jobs and once they're caught, they end up being jailed and they return them to their country after their jail term. Better if crossing from Canada. |
copyrites:You dey mad. Una go no go fit come outside make people see una but na to hide for corner dey yarn dust. Awon alainironu deede |
[quote author=copyrites post=119370724]The runaway druggie still won't attend any interview in the Lagos they said he built. To sit with his own journalists in TVC sef na problem. I don't know why una too dey fast to attack somebody wey don arrive already meanwhile una papa dey one face me I slap you dey think about wetin dem go eat today. Remind yourself how una papa no fit attend common landlord meeting for village but una go come here for social media come dey talk trash. Una eyes go soon clear. |
CAT will buy back your mining token and swap it to� USDT *Join, click link* http://www.chatany.world/h5/reg.html?invite_code=FY9DXJ � You can register using your Gmail account on a browser � Install app ✅ Start mining every 12 hours |
PureMe01 Igbos are in support of his detention but if it was thiefnubuu that was picked like this now in U.k,Yoruba Muslims will start reading tribal meanings to it that Igbos hate them. That's why thiefnubuu lost 2023 elections and came distant 3rd behind Atiku with Obi winning the elections as I saw yesterday. Ekwermadu can rot in detention for the next 100 years Why igbos no go support Ekweremadu's detention? Wetin he do for una region for una but Tinubu don do everything possible to make e people like am with all e don do for dem and de ones wey e still dey do. |
Litecoin Mining On-line. Received: 0.0001 LTC - Transaction Receipt ( TXID ) : 1e892a587d44be1c9de92581bb19c40858f3cb79f4bef1e12cec83fe82f06b15 Start earning free Litecoin now! 0.0001 LTC in every 24 hours without deposit. Register below: https://ltcminer.com/606314
|
This woman and stupidity na 5 and 6. Why you no fit relocate go elsewhere wey cold no dey? Abi anyone send you go UK? Why you fail to consider the weather before you JAPA away from Naija. If UK no pay you, Please kindly relocate to a more suitable country with better weather condition and stop ranting for internet. Na people like you dey live for those places too. Nobody force you go there please. Anyway, make God help you out. Better you leave if your body no fit allow you stay there than make another thing go happen to you. |
DanAugust2021 It must be Kenya. Its ZAMBIA |
Chinjo2 Bro did I hear you say why did the train not apply brakes? Do you think train is Okada? You dey mind e yeye talk? Some people talk because dem just want talk. Brakes ok, break ni. |
Invest as little as $1 and more and make 100% back in 24hrs with easy withdrawal. Register with the below link to get started; https://goldenbotter.com/?ref=Annshow |
If dem go do DNA now and the result show say dem blood no match, and Sanwo olu carry am go court and dem jail the guy. Una go fit stand for am? If you can do the crime, den you can do the jail term. Mad people everywhere. No go work hard to make money, dey claim person papa wey don arive up and down. Na Buhari wife treatment fit am. Lazy boy. |
Mrfixiit Crime rate in Naija is too high. If for anything Tinubu or Atiku wins, Nigeria is doomed Dey do yoursef. So, na Tinubu and Atiku tribe dey answer IFEOMA SUNDAY? Make una continue dey do una sef with de tribal tin. Person leave e village go do rubbish for another man land and you're here just saying something else. Una mumu never do. Make una continue. |
Hmmm! Na dem way. Ise ile ti gbe won de ita. |
Dis one sef don start e rubbish early instead of facing why he's being voted in. This is one of the reason why dem dey quickly fail to deliver. E go soon turn the government house to disco house. All of the people wey Nigerians dey vote in be clueless people. Anyway, na una go suffer the more. |
Awon olounje iya. They're back again with their stupid tactics. Some Nigerians and stupidity sha. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 27 pages)