Mikuz's Posts
Nairaland Forum › Mikuz's Profile › Mikuz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 331 332 333 334 335 336 337 338 339 (of 372 pages)
Come oh,why this topic dey stink like this? |
@seun Na like this we go dey dey? |
@poster if you take him serious then you really need some church! |
Busybody who ask you? Btw who cares kwanu? |
^ Who call you, Uninvited pami fly!! |
El the blow still dey up? |
^ Sharap! This is not a gathering for immature minds. |
Wtf? Sophizzy so you want join el eh? You no just know the kind problem your tongue don land you so oh! Shey you sabi run mouth abi? . . . *moves to the table where el and sophizzy are sitted,he locates an half empty bottle of chelsea london dry gin in front of them,faces sophizzy and tries to raise it,but with an immediate alacrity sophizzy starts pleading;sweating profusely like a christmas goat* lucky you! |
^haba!! Na wa o! Which kind talk be that na? |
Hehe! The kids of nawadays no dey enjoy childhood at all! |
Yeah of course i'll do that right away. But wait a secound,jack dis one wey you kneel for my front so dey beg like mad so,are you afraid of el or what? |
M.I don suffer no be small! What has Iceprince got that M.I doesn't have? For him to be scared-jealous of him? Apart from height and wacky lines? |
Busybody |
Lwkmd! |
Lysaa you lived in P.H. too? |
@arare, Which kind talk be that? Abi you think say i be El? Me go just bleed hear first before people go gather come dey ask wetin happen! |
El oboy! You dey talk too much for this bar! Allow me make i hear this match commentary na? E even be like say you want make i bounce you sef! Haba! |
^ seun never made it compulsory that you must hit the reply button after reading a joke. |
*mikuz gets infuriated that lysaa was such a snipper,he turns his back at her and makes for the door,lysaa gets to the door first and holds the door knob,she tries to say something but he cuts in and warns her to keep her distance,he opens the door,bangs it very hard as he leaves,having lysaa covering both of her ears unbelievably with her palms!* |
^ lwkmd!! |
@lysaa haba! You just dey add Chai! ARU!! @Studio i suggest you take an indefinite break from jokes section,in fact kukuma leave nairaland sef! Pending when i change my mind ok? |
El at every slight provocation,na so you go just dey vex and beat person anyhow! Why na?! Haven't i warned you several times that you should stop getting angry like this? Remember that man wey make you vex 3 years ago still dey UPTH oh! Leave that bright,em just dey find person wey dem go blame say na em hospitalize am! Btw Hospital bill this year are sky rocketing in case you no know! |
Lol @omo bones so after the way that babe take slap slap you for that birthday the other day, You still no dey take ear hear party abi? Yeye, see your mouth like where,how, |
Lysaa my one and only,right now i'm in Philippines,Davao city precisely(i've gat to hustle, if you know what i mean), once i get to murtala i'll call you to come over and pick me. You won't believe what i got over there for you. |
*mikuz watches from the rear as they get behind studio and starts pulling him backwards! Mikuz's loud gale of laughter nearly shook nairaland when he saw studio almost falling into the gutter* |
The spiritual jokes section moderator! |
"Willy willy don die,na who kill am?, Clap for nchele, !" Lol! Remember JAGWA? |
Lol! Imagine! See who's talking! Na so so hiss you go dey hiss hiss full everywhere. |
^No insults please. |
Oka ra cha mara! |
^ one more |
Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 331 332 333 334 335 336 337 338 339 (of 372 pages)