MrNipplesLover's Posts
Nairaland Forum › MrNipplesLover's Profile › MrNipplesLover's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 279 pages)
Thank you, Jesus. ❤❤❤❤
|
Thank you, father. ❤❤❤❤
|
Thank you, Jesus. ❤❤❤❤
|
E no go better for you there. Which stupid ambushed? Which stupid yeye talk u dey tell me! Shame no catch u say dem ambushed u, mad man. And why I no hear say dem ambushed u then? Why? Show me the evidence, motherfvcker! Those wey dem ambushed once were killed, where are u still alive? Ogun kill u there! ![]() |
The Koko no be say another dick go dey hammer the woman, officially.. This life self, nothing is urs forever. The woman na olosho sha, I'm not surprised. Make Kanye move on. Make Kim move on. Make everyone move on, abeg. |
Anything that'll make the country breakup is appreciated. Make dem carry their food supplies go else where, we do same with our products in the South. Let's start from there. |
Was is not like 3 or 4 days ago I jam a news on TV about these freed kidnapees.. They were being interviewed and them dey say that those kidnappers beat them blue black while in captive. These illiterates dey shout dem beat shege for dem body but come see how fresh they looked with smooth faces. I come dey ask myself say where dem beat for them body wey dem dey talk for the TV? Smh. |
Those girls wey know the purpose dem dey wear am go dey take u laugh right now. ![]() |
MufasaLion:Leave am nahhh. ![]() When hunger waya am well well, him go stop spamming the front page and go and be doing agbero work. |
There's no way I can save you... Cos I need to be saved, too. I'm sorry, goodbye. |
Funny... This is just like fetching water inside a basket.... ![]() Dem no go make use of any of those points you explained. Let dem be. |
That ifeoma girl is an illiterate. When be say when dem send dem go school, na dicks dem dey go suck for chicken change. Mumu. What a shame. |
These people should carry their yeye confused selves comot social media and go one soak away and solve their shittt. Rubbish people. |
I don't think this could go ever witness Progress. Some youths need to be put to extinction. See rubbish. |
That statement used to reign on NL...i dont know why people no dey use am like before. ![]() Make someone try and release a song titled "Ogun kill you there" make we see their reaction on that one. ![]() |
Nigerian girls should emulate her, too. I think it makes sense. ![]() |
Walahi, na citizens dey give these people morale cos dey know you'll vote for dem if them squeeze N500 for Una hands. Stop voting. Don't vote for anybody and let's see the outcome. |
Dem go ignore this one. ![]() You're being taken for a dummy, sir. Those you are calling on won't even look ur side. I'm sorry on their behalf. |
Mr. Man, no matter how hard you try, how profusely you sweat, you are going to answer to the lekki tollgate shooting. You can't run away from it. You shall dearly pay for it. Just watch out. |
Who knows Una papa? Mumuric rubbish group. Make Una go chop sand joor. |
This stupid independent ng spreading fake news to alienate the people. Don't post stories that are paid for by politicians. You stupid criminal independent ng. |
These people should be careful not to trigger any form of civil war. Arresting Sunday forcefully in an intimidating manner wouldn't result well. Don't wake a sleeping lion. |
ogododo:No be just tried, dem must be killed. You people are too soft on criminals in this country, walahi. |
What a shame. Better as be say dem be couple, that will teach dem a blissful lesson of them lives. Stupid criminals. |
Government no get sense, See these ones too. SMH. |
Stories. Una never see anything. Una go smell pepper! |
Mr. Man, where is the hidden camera you found at the lekki tollgate massacre scene? Where is the footage? You criminal fake detective bastard! |
I just hope she won't be next target for chief Nwoko. ![]() |
My first fvck was at that age... And with an older lady. ![]() Not strange to me. ![]() Maybe cause we were not caught by the police like this. |
Una never see anything. This is just the beginning. Una go smell pepper. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 279 pages)




