MumZ's Posts
Nairaland Forum › MumZ's Profile › MumZ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
glammama:Do u av an idea of wat he ll like 2 c u wearing? Cos some like my hubby ll just complain dey don't like wat u wear bt won't b specific war dey want u 2 wear or even buy 4 u. But wit time wen I wear some clothes, he complements me n I later got an idea wat he wants. Wat I do is I don't go 2 d mkt alone if I'm going cloths shopping myself, cos I end up buying rubbish nd it's wen I get home I c dat it's rubbish, myb d mkt is ova whelming 4 me. At least 2 eyes r better. So if u av someone wit a high fashion sense n ll know wat can fit u, den u can always go 2 mkt wit dat person. After a while, u ll get an idea of wat fits n all. It's well. |
christybabe:Also been having muscle pull, bt it has always been my package especially during raining season n it was wit me in my 2 previous pregnancies, so wen it started again last week I just accepted it. I don't even get up again sef 2 stretch my leg wen it holds me, I just turn d leg 2 different direction until it relieves me den go back 2 sleep. Na e Sabi. |
@ Sayoddy, hope lo is latching on well cos if he is u shldnt b aving sore tips. Also if he is not, he is just comfort feeding n not getting enough milk, dats y he is sleeping off wit tip in his mouth n waking up almost immediately his mouth his out. Dat can b very painful. Also u need rest 2 get enough milk. Take plenty of liquid nd I hope u r not giving abidec n all dose oda baby multivite o. Cos dat na double trouble, it only increases los appetite wen d milk is not even enough in d 1st pkace. Pele dear, u ll soon get d hang of it nd pls no super woman tinz o. Mamas I hail everybody o. Team August, I salute una, happy bumping. Shopping no dey my agenda 4 now sef, as per I no b 1st time mama I dey drag leg. |
Gaily04:He is used 2 transferring dat particular amt, so he already did d transfer b4 he remembered d best according 2 him.I was so happy. He says next mth he ll deduct bt I know he is just pulling my legs, wants 2 put me on high jump. |
MumZ:Guess no one as experienced dis, d itching finally stooped on its own after It became unbearable n I prayed. Finally slept @ past 2am. Still don't know wat caused it cos I dint experience it wit my previous pregnancies. Team August una don dey take 1st dose of TT? It's well wit us all. |
sweetrie:Pls no self medication during pregnancy. If untested positive den ur doctor shld b in d best position 2 prescribe a drug 4 u. Don't know how safe d drugs u mentioned r sha cos iv never had 2 treat malaria in 1st trimester. Pele, u ll b fine. Just c a doc. |
Cuties everywhere, mamas doing a great job. God bless dem all. Pls mamas has ny1 experience itching after taking d TT injection? I took d 1st dose 2dy den later went 2 make my hair. I suddenly started sweating even under fan. Next tin, itching started, felt like removing my gown sef. Was suspecting d gown cos I'm wearing it 4 time. I removed my necklace just 2 get releif, 4 where. Immediately I got home, had my bath n told DH 2 bath my back wit powder by still no relief. He helpd me scratch a little bt after a while, OYO was my case. Started feeling a little bit releived only 4 PHCN 2 do dia tin n d itching started again. Iv poured powder all ova o n even though dere is light now, I'm not feeling relieved o. I was now thinking if d TT injection has nytn 2 do wit it. I say make I ask. I don't like dis package @tall o. Sorry 4 my long epistle. Make I rub more powder. |
hotmum:4 me, no way. She can fix wateva she likes wen dere is a celebration bt as Easter is ova, everything goes. She is allowed 2 fix weavon or do nytn on her hair as long as she covers it wen she wan cook n wen she backs baby 2 aviod it disturbing lo. Neatness n decent dressing is all I need 4rm her nd fixing of nails n eyelashes is not part of it. And no I'm not scared of no competition wit her 4rm dh. My home, my rules. |
BritneyStacy:Class rep toh rock, tanks 4 checking on us. I dey come class everyday o bt i no dey mark register always. I ll be 20weeks 2mrw insha Allah, my bump is very visible, everybody know say I get belle. D heat na die n I never c phcn since 2days now, dh dey manage he fuel so na two hrs max we dey on gen in d evn as he no c buy on Sunday after queuing truout d day. In all we thank God 4 His grace n mercies ova us. Team August I hail o. |
@ cutenik, na make e no even commot d money me dey. @ Olubankemi, I no know who send me msge o. |
babythug:Ova humble dey worry me now, if u c d pity face I dey give Dh, he just dey use me do yeye, u know say 2mrw na 1st, so upkeep money 4 d month don short 10k. Na beg I dey. |
soonest:Na real one chance. If u c as I confident ehn. |
CheeryChy:I just tire, dh don laff me tire. D tin been work 4 all d trials I do o. |
Uhn, na so baby centre send me my 16wks article, I come c predict ur child sex using Chinese calender. U put in ur age n month n yr of conception, n it den predicts I sex of ur baby. I put in dat of my son nd daughter birth details nd d predictions were right. I did dat of my sister's children nd d predictions were also right. Na so I do 4 dis my pregnancy o, e con predict. I con carry my kukere leg go bet wit dh say c wetin we dey expect, he say na d oda. 1 bet 10k wit confidence wit sweet belle. Mamas na so I go scan 2dy o, na dh prediction den tell me. I con dey harsh 4 d sonographer say shebi e too early 2 4 scan 2 c am. He say if 2 say he no c am, he 4 no tell me. Now I don loose 10k wey get hand n leg. Dh know say I no o pay, so na upkeep money 4 d month he go commot am 4rm. Me o tell am make he wait till d baby come, bt na scan we b say we o take pay o. Who send me message now. Ozeba. |
modath:Lol, I bite my gal back most times, d dad always calls me agbaya. Most times she dsnt even cry just laugh cos she knows wat she is doing. Her teeth r very painful n I need her 2 stop biting. She bit a neighbour once who tried 2 kiss her. D gal cry well well. After telling her sorry, I told her not 2 put her mouth on my gals mouth again. My son is always on d run wen she starts laughing her biting laugh. I pray she stops soon. |
Zaynie u r scarce dis days o, so tay u never come ask 4 ur dues. How every, u spose dey hols by now. @ Sayoddy, make sure ur lo is latching on well, as in his mouth should b covering ur areola not just ur nipple. Den 4 baby eyes, dip cotton wool in warm water, add little salt in it, den clean 5rm inside out without ur hand touching d eyes. Dispose dat nd use anoda cotton wool 4 d oda eye. Don't 4gt 2 squeeze out excess water b4 cleaning. Do dat till u can take ur child 2 c d doc. Weldon mama, d Lord is ur muscle. |
ozycy:Na Rezzy b dia captain o, she con port go born leap year baby. Na e team March vex collect all oda months captains n members. Den ova try. |
Team April don port finish. Me likey. God bless all d mama's n dia los. |
Done |
mitchyy:By d time u start 2 comb n d boy dey cry n shout all d time, nobody o tell u b4 u run cut am. My dear e no easy o, plaiting hair right now na war 4 my girl. |
mydreams25:Sorry dear, I took paracetamol wen d pains was unbearable nd also used cabbage leave. U ll start feeling better on d 4th day, I also squeezed out little o wen d heaviness was 2 much. It's not easy stopping cold turkey, I promise not 2 do it wit my next baby insha Allah. |
piscesgem:Pls tell ur sis 2 go 2 d hospital nd ffg d docs advice. D longer baby stays in d womb after edd, d riskier it becomes. I always say if u don't trust d judgement of ur doc den u av no business patronizing him. |
Layolaw:Pls let her take d child 2 d doctor 4 examination n treatment. Circumsition is not n never a remedy 4 nytn. Does only harm n no good 2 d female gender. |
tatacherie:Welcome 2 my world, 8 n 6 wks after deliveries. Iv accepted my fate. Myb d next ll b 4wks. Funny enough I don't use ny FP n I don't take in till after I stop breastfeeding. |
Swearest:No o, hot water actually breaks d thread. Sitz bath wat is needed. Warm water wit salt n salvon. Nd u sit in it, d water touching d thread site. |
SimpleWow:Team VIOLET , August mama insha Allah |
hajarahbadmus:Try 2 seat 2 do most of or choice den squat 2 pick up instead of bending. Dats wat I do wit my gal now o. I even seat 2 bath her. But I can't avoid backing her wen to n fro work, so by weekend I'm having chest n back ache. It ll end in praise insha Allah. Pele. |
@ Lioha, its Flannel 4 carrying baby. |
ozycy:Wen it's plaited, I just apply ori 2 d lines every mrn or wen I remember. If not I just repack d puffs b4 we go out. But combing n packing can b stressful so I make sure she plaits a day or 2 after loosing. But I started plaiting wen she was almost one. B4 dat I just oil n repack wen I feel d puffs r rough. |
ozycy:We cut on d 8th day (Muslim tinz ). |
@ Keji3 I use baby tribotan, bt stop once d rash is gone, most times I don't use 4 more dan 5days. My dear I don't beleive in teething poop o, I just beleive wen d baby starts teething or crawling, dey tend 2 always put dia hands in dia mouth all d time which may lead 2 dem later stooling cos of d dirt dat may av been on dis hands. Dats y if any parents can afford it, give d Rota virus vaccine, it reduces d episodes of stooling. Some ll say a baby is teething dats y he is stooling, 3mths later d baby never still get teeth. |
@ Ozcy, ur baby is still small na, so since she get hair, it ll continue 2 grow. My girl is a 1yr, 3mths. D only special tin I know I do is dat I stopped washing her hair everyday after she clocked 3mths. I wash only in Saturday's with booth shampoo den apply ori. Now dat she plaits d hair, I wash every 2wks even if I'm not loosing it dat week. @ Annie, na God just give d girl o cos me no 2 get. Nd I specifically beg God n my baby 4 womb den make she face her father side collect hair o, nd God hear me cos na only dat hair she take resemble her papa. No worry Zino hair o grow. |


8 weeks post Natal only.even with the exclusive bfeeding
Chai