Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 323 pages)
Kingpost:as u no go school, i got buy u ruler ![]() |
@ mukina2 na wetin i do u wey u move my thread? this na serious romantic thread for plat and i, i go fight u ooo! ![]() |
nethacker:no bi small thing, i don pray tire na so miracle fall for my lap ![]() [quote author=Igwe. link=topic=366586.msg5115586#msg5115586 date=1260867792]na2day my in-law to be, thanks for this big relief, you're welcome,my old time friend, I'll make sure you don't receive 50 lashes, but that would be only and if only your pocket is large, which i doubt, right? In the meantime, lemme prepare the Prenuptial Agreement. [/quote]in-law, i thank u for ur moral support, i get persin wey go take the 50 lashes and i will take the bride ![]() |
H2O2:mister man, i get rent to pay and since plat dey very generous why wouldnt i collect? |
FL Gators:why u dey shout? make i no rejoice over wetin God don provide? ![]() |
OgidiBoy:i am trying to me like u ![]() |
michelin89:tonto means foolish in spanish |
OgidiBoy:that one na woman? ![]() patwhizkid:wetin that one con mean now? ![]() kpolli:na true ![]() |
patwhizkid:shatap dia! no allow me start ur story for hia ![]() |
humblemate:thank u my brother michelin89:chinekeme eh! na me u dey yab full ground like this? wait make i catch u, those two under develop mangos u call breast i go cut am off H2O2:at least me and u comot from the same village ![]() |
OgidiBoy:wetin that one con mean? i resemble persin wey like work? if God bless me make i no take? abeg waka, how u think say i for u entertain u when u land D-town? ![]() chinesedoll:thank u jare FL Gators:DEATH! ! ! ![]() |
God is gooooooooooooooood, he has done me well, O my soul, rise up and praise thy Lord, God is gooooooooooooooood, he has done me well, O my soul, rise up and praise thy Lord. . . . . . . . .e don tey wey i don dey pray for God to do miracle for me, i don dey think how i go pay my next month rent only for Plat to be single again, and i hear say she dey work for bank and dey easily donate money to ppl, na hin i thank God finish ooo, i don carry my bag dey trek from ![]() FYI: PLAT if u no give me the money i go do juju 4 ur head ooo |
Ok, I am at work so I can't really reply this thread but just to be clear, plat I am not in support of scanners of any kind and I only told u not to make a thread just to live above the situation rather than being drag along with more pain, I wass considering u not him. Once gain I do not support any scammer and anyone who says it is ok is just being foolish |
foyeks2001:nigerians! ! ! one word! ![]() |
rhymz:lol |
rhymz:big up man, i am glad u stood up to them |
ole! ![]() |
Kayraph:na God catch u ooo ![]() |
ole! ![]() |
mito:tom said that? hold on let me ask jerry ![]() |
otukpo:since when? tell me that market make i go sidon 4 there |
OAM4J:come and get ur deliverance from my noble church, it is called east-coast, west coast deliverance church ![]() |
bluespice:hold on now, are u calling me ugly? ![]() |
[quote author=mama-gee link=topic=333166.msg5106346#msg5106346 date=1260742603]Adultery is a problem everywhere not only in Nigeria. [/quote]i am framing this statement on my wall asap! first sensible statement u have made in a long long time ![]() |
[quote author=mama-gee link=topic=343108.msg5106370#msg5106370 date=1260742809]Bride price makes divorce rates in Nigeria low. [/quote]yeah right! |
FayeZik:which lake? show me quickly ![]() |
celebritee:all that just for 20 naira? ![]() |
michelin89:u mean daddy still loves u? |
michelin89:and how can u tell sweet heart ![]() |
abrahym:u will be surprised my friend |
MyHonour:if they ban me what else is new? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 323 pages)
[/quote]in-law, i thank u for ur moral support, i get persin wey go take the 50 lashes and i will take the bride 