Nanaborga's Posts
Nairaland Forum › Nanaborga's Profile › Nanaborga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Shuooooo I know say this guys smoke bomb and they can never be sincere for once in their Bleep*ng existence . Anyway sha we are yet to see real evidence regarding the massacre that took place in lekki . |
It is well with his soul , RIP great man |
Shuoooooo see question I’m happy for a lot of things , my life , my family , my business are all in good shape , growing everyday. Even when I got betrayed , GOD still restored everything back to me , GOD is faithful and 2020 didn’t choke me like it has done to some other persons ,and I’m grateful for that . Oritse modokpe is all I can say |
Shuooooo Nor be only nans get old president ooo , most churches youth president na old people wey never even marry , most communities and states youth leaders na ancient men or women dey lead , even our minister for youth and sport na wetin ............... ? |
Shuoooooo I know say Adebayo nor be stingy man , that Barney just wan catch cruise with him name and fame , GOD give you man wey get money , handsome and get fame yet your olosho and greedy traits still make you cheat on him , this life na wa sha . Who nor find true love for him brokenness go suffer to find true love when the money arrives |
iamJ:Guy , abeg warn yourself before your mouth put you for trouble , nor be me be your frustration, you nor fit see the sarcasm for my comment , abeg stay off my mention |
Shuooooo This man again , he nor dey tire to throw baseless accusations all the time , I guess na the same endsars protesters na bring about boko haram , bandits , Fulani herdsmen and lots of kidnappings in the north and southern part of the country , na endsars protesters still bring about hunger wey make many people venture into crime to survive , oga warn yourself before I insult you |
MyAmericandream:Real matters , so much evil in the land |
These ones nor get sense ooo , abi na job wey nor dey make dem engage for this useless protest , nothing wey shock nor go see for buhari body |
This guy sha , steady on the news because of 2023 , governor of abia state for 8 years with nothing to show for it , but you want to be president, guy nor dey whine yourself , I will vote umahi , tinubu or elrufai over slowpoke like you |
See revelation, anything is possible with this vaginal people , let’s not be quick to insult this guy , truth fit dey Wetin he dey talk |
Mehn , I pray to be lucky as this guy , wealth meets wealth . Na only oluwa fit run am |
Celebrities and attention , he doesn’t even care if this is a very wrong attention, putting the lives of his in-law at risk by exposing them on media. If this is actually true then he should divorce her ASAP and arrest them if he has claims that they want him dead rather than coming to cry to us on media |
Buhari is not active at all , na only his spoke persons na dey active a little , we don’t have a president, na figure head we get |
Nothing wey eyes nor go read for nairaland , which one be man ashawo . Na really shameless and ignorant woman go dress up commot for house waka enter joint to price man ashawo. Women nor suppose pay for d*ck like the way men dey pay for pu**y, because them dey get toasters on a daily basis , even the very ugly ones get toasters sef , man ashawo indeed |
Naija authorities nor dey use eye see white man , this guy looks unfit and too old to be called new recruit unless he’s an ambassador of the force . Something tells me this man was not properly screened , maybe he’s even here to spy on our force and it corrupt system, who knows |
I never see who foolish pass cultists , even with the plenty challenges wey dey this country na cult war or revenge attack dem dey carry for head this kind celebration month . Between cultists and witchcraft I nor know which one evil pass |
Wetin be this people problem , yeye bello just dey fool himself , anyway sha he just dey ambitious , anything is possible in Nigeria , if Bubu fit win two tenure , then yeye bello get hope too Failures in high ranking |
Dbanj be enjoy this girl and many other female celebrities sha , I doubt if she will be this beautiful if she actually got married and living with a man , na young sperm dey make her young and glow |
Chai , my crush that year . Bleaching and drugs don finish her |
If truly foreign rice has been ban from entering the country , how come I still see abundant of foreign rice every time I visit the market , in fact since they locked the border I haven’t eaten the local rice , I eat the imported foreign rice every damn time , the government should keep deceiving themselves |
ILoveDemMANNA:You know the truth but you keep supporting evil and lies of this government, I shake my head whenever I see your comments |
Na only parable I go drop , Big d*ck is a pride to the owner , but wide pus*y is a shame to its owner , life nor balance |
NGpatriot:Nothing is fake here , go to his Twitter and read for yourself |
This guy don start again , anything to remain trending till the next general election |
Okay |