Foreign Affairs › Re: USA Sent Spare Parts To Ukraine Not Whole Fighter Jets by Nerogaming01(m): 9:51am On Apr 21, 2022 |
This one just dey copy and paste like mumu,if Dem ask you to summarize wetin dey there you no go fit oo. I fit. |
Politics › Re: Unknown Gunmen Relocate To Anambra Forests, Partner Niger Delta Militants by Nerogaming01(m): 9:45am On Apr 21, 2022 |
symbianDON: you can say that again! Those cheering them on don't know that even if biafra is achieved today, these guys won't just simply disappear into the thin air! Biafra army. Think. Think! |
|
Pets › Re: Just Got This Birds by Nerogaming01(m): 6:31pm On Apr 19, 2022 |
rotwailler: Abeg I need name and food when I go buy for them before day go dark please...which food I go go buy for them? Cabin biscuits. Grind am scatter for ground. Then put water for small cover beer for them. If morning reach, tie thread for their leg make you put am for outside make they spread their wings small, then for evening, bring them back in. And no forget to use your hair brush take dey straighten their feathers. Sing for them before they sleep too. Tomorrow you continue the procedures again. |
Romance › Re: Who Could Be Responsible For The Pregnancy by Nerogaming01(m): 6:26pm On Apr 19, 2022 |
Na the dates wey you cram dey bother me |
Celebrities › Re: (photos) Man Beheads Girlfriend, Sleeps With Corpse For Six Days by Nerogaming01(m): 6:24pm On Apr 19, 2022 |
Na wizkid name wey I dey see for the link dey bother me  |
Education › Re: FLASHBACK: Chrisland School Official Jailed For Rape by Nerogaming01(m): 6:23pm On Apr 19, 2022 |
As the school name wan resemble church name, parents kon dey think say.. |
Politics › Re: Bishop Matthew Kukah: Buhari Has Done A Terrible Job As President Of Nigeria by Nerogaming01(m): 6:22pm On Apr 19, 2022 |
I no expect campaign at all at all o. I think say buhari go dey sit forever.
So, na now all of ona wey dey claim big men dey come out to talk?
Wéré |
Family › Re: 15-Year-Old Boy Caught Trying To Lodge In A Hotel With 2 Girls (Video) by Nerogaming01(m): 6:19pm On Apr 19, 2022 |
If your daughter get that kind of clothes, as she dey come house, questioning straight up. |
Agriculture › Re: My Bag Cucumber Dairy by Nerogaming01(m): 3:21pm On Apr 19, 2022 |
|
Pets › Re: 4 Types Of Snakes That Look Like Dragons. (pictures) by Nerogaming01(m): 6:43pm On Apr 18, 2022 |
Vickyvice: gaboon viper na I'm be 6 to 6. This one na puff adder... See d horned eye lashes Wow. Thanks. I just Googled to see gaboon viper. Scary. |
|
Politics › Re: Sit-At-Home: Soldiers Kill Notorious IPOB/ ESN Member In Orlu, Imo State by Nerogaming01(m): 6:03pm On Apr 18, 2022 |
Na highlander ona kon dey show me?  Abi my 50mb don finish  |
Crime › Re: Does In UK Avoid Downloading Chrisland School Sex Video by Nerogaming01(m): 5:59pm On Apr 18, 2022 |
|
Politics › Re: Is This Calculator Working Based On The State Of Nigerian Economy? by Nerogaming01(m): 5:38pm On Apr 18, 2022 |
First time seeing a pink calculator. Definitely not a boy's calculator  |
Sports › Re: Bruno Fernandes Involved In An Accident :o :o by Nerogaming01(m): 5:24pm On Apr 18, 2022 |
He go must complain  na must |
Foreign Affairs › Re: Putin's Terrible Crematoriums In Ukraine by Nerogaming01(m): 5:22pm On Apr 18, 2022 |
Crematorium: a place were dead bodies are cremated ( to burn something to ashes) Buh, why I dey see Agege bread?  |
Crime › Re: Lagos Police Command Responds Swiftly To Suicidal Post Shared By Lady (photos) by Nerogaming01(m): 5:14pm On Apr 18, 2022 |
Kolo  |
|
Foreign Affairs › Re: Russia New World Order Is Bad News For Africa by Nerogaming01(m): 5:06pm On Apr 18, 2022 |
Feggie3: You are wrong!! Russians are expansionists. Right from history they like annexing weaker countries close to them! No dey shout. Calm.. |
Pets › Re: 4 Types Of Snakes That Look Like Dragons. (pictures) by Nerogaming01(m): 4:59pm On Apr 18, 2022 |
No be this number 4 Nigerians dey call 12 to 12 abi 6 to 6? � if you cook am, if twelve reach, e body go arrange back. |
|
|
Foreign Affairs › Re: Missiles Strikes Lviv In Ukraine As Russia Hits Cities From Air. by Nerogaming01(m): 4:44pm On Apr 18, 2022 |
I no sure say air strike siren dey my state o. |
|
Christianity Etc › Re: Screenshot Of White Woman Attacking Africans by Nerogaming01(m): 2:58pm On Apr 18, 2022 |
If my mum dey put church story na so so smile I dey smile because,
ma'am, I don read the whole bible finish.
I know good from bad,
I can pray in my room.
I dey give alms to the poor.
My left hand no dey see wetin my right hand dey do.
My Sunday slogan: I no dey go church today, maybe next week. I one sleep. Today na weekend. |
Foreign Affairs › Re: A Bunch Of Captured Ukrainian Soldiers by Nerogaming01(m): 2:33pm On Apr 18, 2022 |
See the fine agege bread wey dey ona front and ona still dey frown dey chop. Chai |
Crime › Re: Does In UK Avoid Downloading Chrisland School Sex Video by Nerogaming01(m): 2:24pm On Apr 18, 2022 |
You just poked my curiosity |
Foreign Affairs › Re: US Army Using Lessons From Ukraine War To Aid Own Training by Nerogaming01(m): 11:15pm On Apr 17, 2022 |
The reason most peeps on here are not supporting Russia is because it didn't meet up to their expectations. So, if Russia level Ukraine in 7 days before wetin ona go talk?
Most of the monikers here thinks war is like free fire game.
You're not angry because Russia is the aggressor. You are angry because 'Russia lost some of its military to Ukraine.
They no go lost before??
They be God abi wetin?
They no dey win club wey Ronaldo or messi dey?
Cho Cho Cho cho all of ona. Ona too like usa abeg.
No be game be this. No be Hollywood. |
Nairaland General › Re: Nigerians Knock Sterling Bank For Comparing Jesus Resurrection With Agege Bread by Nerogaming01(m): 10:52pm On Apr 17, 2022 |
proff010: Sterling bank is mad, am closing all my account with them okay |
Family › Re: Why Do Parents See Their Children As A Source Of Livelihood During Old Age? by Nerogaming01(m): 10:49pm On Apr 17, 2022 |
You're likely the only (closest) friend they have left.. |
Family › Re: Good Evening Friends: Pls Na By Force To Greet Person? by Nerogaming01(m): 10:47pm On Apr 17, 2022 |
You snub my greetings twice before I dey lock up you.
Maybe you no hear the first time, or you dey vex normal.
Second day..
Third day: as I dey greet you I dey answer myself make you hear am.
4th day bye bye |