Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 74 pages)
Shuo, lazy old papa yoot. dat na day break early morning wey him and friends suppose dey work dem dey drink beer yet he dey mock people wey dey work. E say no money but no be money e take buy beer to drink with hin friends in the morning? How warri no go finish? shiorr. Wen u pack lazy yoots wey like beer pass work to full a community, dat community go carry last las las like warri. |
Dis ur revision na rubbish and na failed attempt to deflect people to start chasing arodan. Na only sumol boys go swallow am. Buhari no dey contest and he don see say unless all of una te for primaries, una no go rest. For d next 90 days, na nwc dey run APC and dem don say no consensus but indirect primaries. Dat na democracy and dat na same tin Buhari go thru to defeat Atiku for Teslim Balogun for 2014 APC primaries. Everyone sabi d odale ore and e good as dem show dem face. May we not have odale ore like Yemi Osibanjo wey you go hug and laugh with but he go cut you.
|
No be dis ibo man call ibo d most foolish tribe in d world ![]() walahi ibo haff suffered in d hands of dis kain people wey no get job like ipob terrorist nnamdi kanuu |
But which right-thinking party would invite a literal stranger with political and legal hunchbacks (like Jonathan) to lead it to a political war ? Something tells me uncle Jonathan is about to disgrace himself. QED. I don tell dem yesterday say make dem leave Jonathan to te. Ozekhome a full time PDP and corrupt looters' lawyer suppose get dis memo sef. Jonathan kor Ebele ni. Shioor |
Igbokwe na d man wey sabi wetin dey go on for iboland. |
lebienconnu:Fixed. Tank u sir. |
DMerciful:There is no doubt at all that there is a strand in contemporary Igbo behavior that can offend by its noisy exhibitionism and disregard for humility and quietness.” - Chinua Achebe |
Malory:omo Igbo, dis na d handiwork of d criminals and terrorists wey u dey support. shiorr |
fear putiin and all dis uk propaganda |
juman:Soludo wey be full time civil servant wey FG train up to Phd and con go from classroom to collect political appointment and become perenial political contestant since Yardua send am packing na hin u dey call technocrat? ![]() U be confirmed olodo aswear2gud. Soludo never for hin whole life work outside government work! E no be techno woreva! Shioor |
A o fi erin j'oba, ereku ewele, A o fi erin j'oba, ereku ewele, until erin fall inside gutter. Anoda Solomon grandi. shiorr |
Abe lo le shey. Any other pesin na counterfeit ![]() |
Sani Al’ameen kwa. Wu be dat baga? ![]() Even pdp no take d risk na apc go con fall mugu? Las las na ypp ticket gej go collect. shiorr |
Pakistan try o. I think say ipob terrorists say dem get 10,000 nuclear heads. shiorr |
Him Tu Lie don start again ![]()
|
it is official, falz na Gay-briel |
SWATMan:full disclosure; me and ipob cannibals/terrorists no be friends. if u be ibo and ur head no correct so tey u dey support ipob cannibals/terrorists like u, u be be toast and fair game. I no send ibo ipob terrorists and dia supporters like u. my real heroes na ibos wey dem head correct and love Nigeria |
Alexxien:how u sure say he hinself no be scammer ![]() |
Aufbauh:abeg, can poverty buy happiness? Abeg dia is nothing wey money no fit do wey poverty go fit do o. No go dey hype poverty o. |
She dey so happy |
seunmsg:u correct. |
It is now official dat we now dey for d Post-Malami era o. Igba titun de!! kere o!! Dis na 2019 o
|
helinues:u get sense, dis time na wike e go pick. ipob terrorists don finish all d goodwill wey every Nigerian including ibo get for any SE running mate. Dis year na Atiku-Wike combo versus Tinubu-Ganduje/El Rufai/Ribadu/Maisari combo |
effort1:olodo omo Igbo, mon- key e o
|
Archbishop Ladigbolu; one of those strong Yoruba leaders wey no allow Abacha kill us finish. indomie yoots no go sabi dis great man. |
See omo ibo in sifia pains. By 2031 wey Jagaban go complete hin 2 terms, e go don be 16 years of uninterrupted wailing for una. Shiorr |
JAMO4REAL1:u beta go sleep. wetin concern north and south? U tink say anyone for north go come out now 4 weeks to election con fit win d primary election. ow all u sumol boys dey reason sef wen u no dey romance section. Notin like all dis your yeye north vs south tin, na agreement btw Buhari and Jagaban be d koko. |
OP, u do well. Well done to d University of first choice and d nation's pride. |
Wen I remember how dis ipob terrorist dey yab our judges dat time e escape, I remeber chinua Achebe. Now nobody send am. shiorr “I will be the first to concede that the Igbo as a group is not without its flaws. Its success can and did carry deadly penalties: the dangers of hubris, overweening pride, and thoughtlessness, which invite envy and hatred or, even worse, than can obsess the mind with material success and dispose it to all kinds of crude showiness. There is no doubt at all that there is a strand in contemporary Igbo behavior that can offend by its noisy exhibitionism and disregard for humility and quietness.” - Chinua Achebe |
na Buni, abacha's son inlaw dey behind all dis nonsense. If pdp no give gej ticket, na only pesin wey get malaria go tink say na apc go con give gej. shiorr |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 74 pages)


