Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 74 pages)
I tink say dem say Ondo na undecided. No be Jagaban cap I dey see so
|
He dey play with hin job. |
Vincyman:lazy yoot ipob terrorist , oya come and split d dot from dis map
|
baralatie:
|
LeoDeKing:
|
Malory:u calll am luck shebi? Lazy yoot like u no go dey learn beta tin now and las las na ur old age u dey joke with. u no read d part wey hin first wife say d guy dey too busy with work and no even get time for family while u ibo boy dey here for 24 hours dey look for every thread and wasting away ur life to dey attack Yoruba and Tinubu. shiorr |
History555:e come from Ekiti not Kogi |
expert234:Fake Dokita Maja, are u sure e ti san lori sir? ![]() |
[quote author= [s]Shut up .. No Igbo son will have anything to do with the zoo election.[/s][/quote]Hahahaha.....loser. If u like open 100 monikers,na ban u go dey collect upandan. See coward wey dey hide behind moniker to type cowardly remarks. U no get shame and sense at d same time if u tink say u wan promote una terrorism and cannibalism against Nigerians on a platform wey Nigerians own. Olodo senior loser
|
Jimoh Ibrahim no look well o. E be like say AMCON don suck am finish. |
He (Tinubu), however, noted that “the more, the merrier,” adding that such is good for Nigeria’s democracy. |
I remember Gomez. He sabi manage players and tension while smiling with players |
OpenHeaven2019: seunmsg:lazy yoot, so u really tink dia is free money anywhere? smh
|
sumol yansh def dey won hake. shiorr
|
University of First Choice. Greatest Akokites and Idiarabites!! I hail una o
|
Dis papa no legend kan kan. na dem be losers wey decieve ignoramus to sacrifice dem own wives and pikins while hin own wife and children still dey abeg
|
Indispensable85:u don end d annointing business for dem. Ngige, Amaechi and Nwajuiba don score own goal with d section 84(12) of d electoral act with dia refusal to resign 30 days before d primaries election . APC screening committee don note dem.
|
Olodo!! Dat na why omo inuyin dey call una Goats. U need Jesus nitori Olorun
|
I don sabi say na those useless developers handiwork. such houses still full ebute meta and dem go collapse before d house reverts back to d family wey own the land. LASG must check all of dem again. Dem full eb west and east but more dey for east. |
Jagaban d Mumuni ododo. Thank u for d exemplary laada. na u I go vote for. |
[quote author=MadeINchenzen2 post=112426052]VIDEO: vehicle no fit capsize nau. abeg na wrong grammar joor |
AntonVince:But which right-thinking party would invite a literal stranger with political and legal hunchbacks (like Jonathan) to lead it to a political war ? Something tells me uncle Jonathan is about to disgrace himself. QED. Hahaha.....he should not bother, no serious party go risk hin ticket with GEJ |
dis corrupt evil shylock developers don resume dia nonsense business for same ebute meta again after Fashola chase dem out of business. Sanwo olu must get death sentence for dem dis time around ![]() |
Awesome. Jagaban vision for Lagos dey unfold before d eyes of hin enemies. u beta join d Jagaban winning train. |
awon alawada keri keri. Una go wail tire las las wen odale ore reap wetin hin sow.
|
only God alone sabi how much ipob terrorists dey rotten away for Asian jails. Na every week dem dey arrest dem
|
Pelosi oko Trump. You are gallant ma. This na how to be a slay mama; wooping male bullies ![]() |
for most lazy yoots, na either d ponzi die or dem die. shiorr |
Over 158K crypto traders lose all their funds as Bitcoin bows to strong dollar ...sudden drop in the price of many altcoins like Cardano, Solana, and XRP. Bitcoin and Ethereum prices have both broken their key support levels of $40K and 3K respectively, and investor sentiment is bearish. There were 158,832 liquidations for the day, totalling $387.96 million. The largest single liquidation occurred on Okx, a BTC-USD-220930 transaction valued at $2.93 million. The main driver of the round of liquidations, according to proponents, was a sharp selloff in the previous week, driven by a strong dollar that has reached new highs in two decades. There was also a sudden drop in the price of many altcoins like Cardano, Solana, and XRP. https://nairametrics.com/2022/05/01/over-158k-crypto-traders-lose-all-their-funds-as-bitcoin-bows-to-strong-dollar/ mynd44 lalasticlala seun dominique
|
MikoB:omo ibo, you are doing well u go wail tire later wen u see d landslide victory of Jagaban
|
correct analysis |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 74 pages)

