Politics › Re: EFCC Seals Some Properties Of Obiano In Lagos- Fund To Be Diverted To The State by Nigerialabalaba: 9:10pm On Mar 19, 2022 |
na fake news
|
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 9:08pm On Mar 19, 2022 |
ThEGodFaThEr127: Iwo Omo Ibadan to k'ola lasan lasan omo ibo, ila kiko wa fun oge shishe.olodo |
|
Politics › Re: EFCC Seals Some Properties Of Obiano In Lagos- Fund To Be Diverted To The State by Nigerialabalaba: 9:01pm On Mar 19, 2022 |
Xscape1993: Majority of blacks love corruption just as monkeys love banana. rubbish. na inferiority complex dey worry u. d corruption capital for d whole world na uk wey u tink say dem beta pass u becos u be native black man. shiorr |
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 8:56pm On Mar 19, 2022 |
ThEGodFaThEr127: Gbęnu ofo soun. Omo Alayesesanfanmi. Ha!! asiri e titu.rubbish lonso iwo omo ibo. afefe ti fe...... |
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 8:54pm On Mar 19, 2022 |
PrinceOfLagos: Kora'e danu jor , how dare you talk to the future king of Lagos with so much disrespect
Ta lo bi'e no? tatata atohunrinwa ede. u see ur life so for opopona marose  olori ebi onijibiti atohunrinwa omo ibo
|
Politics › Re: ‘inaugural Slap’: 10 Times Bianca Ojukwu Made News Headline by Nigerialabalaba: 8:41pm On Mar 19, 2022 |
|
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 8:38pm On Mar 19, 2022 |
PrinceOfLagos: Elenu Gbeske , be civil
Politics is not a do or die affair so fun'ra e ni brain olori gbeske omo ibo,face front. olori ebi onijibiti atohunrinwa  |
Foreign Affairs › Re: Ukraine Latest ; Stalled Russian Troops Beg For Food by Nigerialabalaba: 8:37pm On Mar 19, 2022 |
putin reign is numbered o |
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 8:23pm On Mar 19, 2022 |
PrinceOfLagos: Even Nyanmiridunce know sey Lagos and Imo be my home and that I belong to both worlds dat na both worlds of jibiti and atohunrinwa |
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 8:11pm On Mar 19, 2022 |
PrinceOfLagos: For real boy omo ibo, if u get me u for don sabi say I don mention your village na. ur village name na atohunrinwa onijibiti |
Politics › Re: Uranium Discovered In Enugu By A Coal Mining Company by Nigerialabalaba: 8:07pm On Mar 19, 2022 |
Great0ne1: These are natural resources that are suppose to make biafra nation a world superpower. chai! abeg make u native ibo boys keep kwayet make educated and posh ibo people wey go school talk biko. dis one no be oil bunkering business or drug business o before u wipe away efry native ibo wey remain for iboland. |
Politics › Re: Uranium Discovered In Enugu By A Coal Mining Company by Nigerialabalaba: 8:04pm On Mar 19, 2022 |
PrinceOfLagos: FG wan do Enugu people Ojoro omo ibo, uranium no be coal o. if d news true and if u get sense but as ivsabi say u no go school, by now u for no go dey tink in naira and kobo. olodo |
Politics › Re: Former Super Eagles Players Visit Bola Tinubu (photos) by Nigerialabalaba: 7:48pm On Mar 19, 2022 |
Joseph Dosu. Hmmmm .He be survivor omo Lasgidi |
Politics › Re: Ortom Among Nine Governors Will Return To APC – Agbese by Nigerialabalaba: 6:44pm On Mar 19, 2022 |
Ortom o o o.
|
Politics › Re: Kinsmen, Loyalists Mobilise To ‘Bring Back’ Ambode by Nigerialabalaba: 6:28pm On Mar 19, 2022 |
d only BBA we sabi na big broda naija. epe no get d numbers, dey shld jest fogerritt |
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 5:48pm On Mar 19, 2022 |
PrinceOfLagos: [b][/b] My mom is Igbo and that makes me half Igbo loriro. ole ati ole omo ibo  opuro oni jibiti omo atohun rinwa
|
Politics › Re: I've Just Arrived Imo State - Pictures by Nigerialabalaba: 5:39pm On Mar 19, 2022 |
Xhuntra: You are the most sensible afonja on NL. Enjoy imo hahaha....omo ibo. u try d op na confirmed fraud and native ibo boy wey hate yoruba people.if u go tru hin post u go see wen he mention hin ibo state, na suegbes like u e dey decieve,e neva touch lagos for hin life.
|
Celebrities › Re: Portable Expecting 3rd Child With Omobewaji Oluwaferanmi by Nigerialabalaba: 5:11pm On Mar 19, 2022 |
e don join dem in stupid unprotected srx, e dey play wit aids. shiorr |
Politics › Re: 2023 Presidency: Party Tinubu May Join Revealed Amid Doubts Over APC Ticket by Nigerialabalaba: 4:43pm On Mar 19, 2022 |
fake news
|
Politics › Re: Urgent Pls : China To Cremate Unclaimed Body Of Nigerian by Nigerialabalaba: 4:10pm On Mar 19, 2022 |
e don late, dey will still cremate him but dem still get 1 yr to collect d ashes. |
Foreign Affairs › Re: India Buys 3 Million Barrels Of Russian Oil At A Discount by Nigerialabalaba: 4:03pm On Mar 19, 2022 |
India na kala country  |
Food › Re: What Do You Call This In Your Language/Dialect? (Photo) by Nigerialabalaba: 3:23pm On Mar 19, 2022 |
agbalumo |
Politics › Re: Name The Country And State This Place Is Located And Win A Price by Nigerialabalaba: 3:03pm On Mar 19, 2022 |
|
Romance › Re: The Ordeal Of Relationship In 21st Century by Nigerialabalaba: 2:51pm On Mar 19, 2022 |
hahaha.....dem go dey alright las las with dia stupid ovasabi and nonsense self entitlement mentality. evrrytin na sapa and japa for dem.shiorr |
Culture › Re: BREAKING: Oluwo unveils new wife by Nigerialabalaba: 2:18pm On Mar 19, 2022 |
unveil bawo? he be like say na paparazzi and ganga marriage e won do again. |
Politics › Re: APC Screens Al-makura, Yari, Adamu, Others Today, Aspirants Dump Consensus by Nigerialabalaba: 12:12pm On Mar 19, 2022 |
na dat omisore angle surprise me but hin dey ad from d start shah  |
Celebrities › Re: OAP Nicky: I Slept With A Groom Before & After His Wedding by Nigerialabalaba: 12:06pm On Mar 19, 2022 |
ehen !!Ashewo!! low budget bianca, accordimg to ebere |
Politics › Re: Gunmen Bomb Imo Police Station, Destroy Vehicles, Buildings; They Used Dynamite by Nigerialabalaba: 12:04pm On Mar 19, 2022 |
ABIODUN105: Nowhere is safe again in the country
Bandits
Terrorism
Now gunmen here and there
God come to our rescue us na imo , south east and north east no safe |
Politics › Re: Breaking! Ohanaeze President George Obiozor House Attacked And Bunt Down - Pics by Nigerialabalaba: 12:00pm On Mar 19, 2022 |
dem own don cast. as dem burn down lasgidi, na so dos ipob terrorists go do for all dem leaders for ibo land.
shebi na dis same leaders,except d likes of Obiano, sow bitterness and hatred for dia mind so tey dem sons grow up con become terrorists.shiorr.
Say no to cannibalism and kpurumiri. |
Politics › Re: Murray-Bruce Announced Bianca Ojukwu As Miss Intercontinental In 1989 (Video) by Nigerialabalaba: 7:15am On Mar 19, 2022*. Modified: 7:56am On Mar 19, 2022 |
FERNANDEZISBACK: Someone pls tell this woman she's beautiful..at 50+ she still looks alluring as ever.. Her facial expression and structure is on point.. height is top notch..I give this to her..  Hahaha..with all dos bleaching cream, artificial hair, fake eye lashes, fake nail ,pancake, lipsticks, etc yet u still dey pretend say u no see am, walahi , u fit lie for Africa aswear2gud. I like her o, as a strong widow, she try but she don old and she no get work, period. She used her prime to dey chase or allow old men chase her so tey at 50 she don quick old and still no get job despite on top plenty money her papa,late Chief Onoh, take send her go school for 9ja and Uk . Chief onoh go dey regret and turn for hin grave how her daughter don turn. abi u go fit compare her to Helen Prest-Ajayi? if u win beauty contest, e no mean u go turn to ashewo. dis go teach dos oloshos wey dey form celebrities today wey tink say dem go fine for ever, na so dem too go old like bianca. go learn beta work, ashewo no be work o. Go see d likes of Kate Henshaw if u dey look for old, pretty wey con get work for hand, no be dem wey be ashewo at 50 like Bianca, according to Ebere obiano. If she get work, ebere no go dey call her ashewo. nobody go fit call Kate Henshaw or Helen Prest-Ajayi ashewo even as dem two no get husband and dem be over 50 years. I like dem beauty and brains not beauty, brawn and zero brain. tufiakwa!
|
Politics › Re: APC NASS Members Disappointed By Tinubu’s ‘dollar Rain’ During Meeting by Nigerialabalaba: 6:53am On Mar 19, 2022 |
fake news |