₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,741 members, 8,513,463 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:53 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 74 pages)

Travel › Re: Nairalander Meets Only Surviving Twin Saved By Mary Slessor Over 100 Years Ago by Nigerialabalaba: 12:45pm On Mar 30, 2022
WibusJaga:
cheesy

Quite interesting.

But of a truth, if not for the coming of the white man & their influence on blacks, blackman would have still been killing twins & hunting rabbits & Squirrels naked in the bush. grin
U no sabi anything,na black man open d eyes of d white man u dey call master. Na white man dey do all dos nonsense.
My Yoruba people no dey chop human and walk unclothed but I hia say for some place like iboland and ur place, dem dey chop people and walk unclothed for before before

Travel › Re: Nairalander Meets Only Surviving Twin Saved By Mary Slessor Over 100 Years Ago by Nigerialabalaba: 12:39pm On Mar 30, 2022
unmask:
And Calabar is where again?
Calabar,cross rivers state. shiorr.
We no dey kill twins for Nigeria.
Travel › Re: Nairalander Meets Only Surviving Twin Saved By Mary Slessor Over 100 Years Ago by Nigerialabalaba:
"Mary Slessor stopped the killing of twins in Nigeria Calabar and she achieved this by saving a lot of twins either left in the bush to die or from their homes where their mothers hid them."




OP and mods, abeg help us edit the error o. Na for Calabar dem dey kill twins and still dey kill twins today for Calabar till today
https://www.vanguardngr.com/2022/02/witchcraft-man-to-die-by-hanging-for-poisoning-11-year-twin-daughters-in-cross-river/amp/
but no be for Nigeria abeg.
Killing of twins neva stop for Calabar o
she no stop shishi!

For Yorubaland, twins are given special courtesies and endearment so tey dem dey pray for every new bride to born twins.
So many Yoruba songs, oriki and proverbs praise ibeji (twins) so tey dey are regarded as dieties to be worhipped for fertility.

Some families get up to 4 generations of twins for Yorubaland and na Yorubaland even get the highest rate of multiple births for the whole world.
For the Yoruba, Twins be like gods and prized gift from orisha ibeji. To maltreat dem sef go fear you let alone kill dem. You touch dem,ur own don cast finish be dat!

Abeg replace the Nigeria with calabar

cc seun lalasticlala dominique mynd44

Politics › Re: Yahoo Boy’s Mother Jailed Five Years For Receiving N91m Internet Fraud Largesse by Nigerialabalaba(op): 9:41am On Mar 30, 2022
Efcc don upgrade to dey arrest yahoo parents
Politics › Yahoo Boy’s Mother Jailed Five Years For Receiving N91m Internet Fraud Largesse by Nigerialabalaba(op): 9:40am On Mar 30, 2022
Yahoo Boy’s mother jailed five years for receiving N91m internet fraud largesse

Adeyinka Adedipe


Mrs Debest Osarumwense has been sentenced to five years imprisonment in Benin, the Edo State capital.

She is the mother of Endurance Osarumwense, an alleged internet fraudster a.k.a. ‘Yahoo boy’.

Justice M. S. Shuaibu of the Federal High Court in Benin delivered judgment on Tuesday.

The Economic and Financial Crimes prosecuted her on a one-count charge for aiding her son.

The woman was found guilty of receiving N91, 296,150 “being proceeds of his criminal activities.”

The judge convicted and sentenced Debest after she pleaded guilty upon arraignment by the anti-graft agency.

https://punchng.com/yahoo-boys-mother-jailed-five-years-for-receiving-n91m-internet-fraud-largesse/

mynd44 seun lalasticlala dominique

Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 5:04pm On Mar 25, 2022
BabsO2:
Regarding FBNH. Looks like CBN has a lot of questions that management haven't addressed properly. The bank has too much leakages of revenue. The management need real scrutiny for fraudulent activities. Especially with the reason given by Remi Babalola for leaving abruptly.
Hahaha....Fbnh don suffer. Me I no dey touch fbnh since I discover say dem directors na Alibaba and d 40 thieves grin

Wen I ask my trusted persins wetin dey shelle inside fbnh before I put my kala ,I won faint. Even pensioners wey die for active service dem no pay dem families shocked
Dem yarn me and show me proof how Flakky Ani mumuni dey use her husband sponsor Digitial Banana wey Keji Giiwa be figurehead dey cash out daily like kilode as I dey type so yet CBN do sabi shishi!

D free money inflow wey dem dey cash out daily for digital banana alone pass ur dividend 1 million times yet cbn no see am. Dem show me say conduits like digital banana wey dem directors dey use plenty pass kilode! I just weak ni as I remember how dem experts hia dey do calculations,analysis & permutations grin

Dat na why dis Otedola take over sweet my belle and I hope say Otedola go send dem corrupt directors all away after sacking dat Kehinde Kosoko.

Fbnh stink from hia reach heaven and dat dem MD need to go before dem send Otedola,DJ cuppy Papa, back to Epe.

Fbnh na cesspit of corruption and corporate daylight robbery unless cbn and efcc do dem work wella.

If efcc and cbn sabi dem work,Ani mumuney, Adeduntan, Kosoko & co suppose don go teytey before dem consolidate so tey go hire topgun efcc customer dada Nnamdi Okonkwo,as MD.

if u wan buy bank, buy gt,zenith and fcmb/fidelity, no buy fbnh, until otedola send dem corrupt directors packing,

D corrupt directors wey Oba and Awoskia empower don wreck d company aswear2gud but future of fbnh still dey bright.

if i get my way,I go tell u say make u no buy fbnh until dos directors go or repent.

Igi pawpaw o ni wo pawa o.

Politics › Re: Umahi Blasts Wike: You Are Just Packing Rivers Money & You Are Boasting by Nigerialabalaba: 12:34pm On Mar 24, 2022
Hahaha....Wike haff suffered. e be like say na hin be d twin brother to obaseki and ortom wen it come to fighting other governors

Politics › Re: Uzor Kalu Set To Dump APC by Nigerialabalaba: 12:32pm On Mar 24, 2022
e be like say na d other way round as APC no continue to dey shift convention and na Jagaban go win d primaries. Na hin opponent for APC Abia go enjoy dis news pass.
Him alone don jump from pdp to ppa to pdp to apc now to......kowa or retirement?
na jumping chicken dey jump like he dey jump around. shiorr
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 10:27pm On Mar 23, 2022
On top efry efry, Uba still do beta pass elephant o.

No gawk urself if u dey sit on top beta capital gain dia abegi. pocket am and use am flenjo now .
u fit enter again wen elephant dey drink water. no go do saara.

igi pawpaw o ni wo pawa o.

Politics › Re: Even The Rural Roads In Ebonyi Photo Speak by Nigerialabalaba: 1:47am On Mar 21, 2022
Totilopussylick:
We the Ebonyians isn't a food basket of the nation tongue

We are salt of the nation.

Even though I live in Germany, i always cherish my state.

My governor is making us proud kiss.
ebonyi wey especially anambra people dey look down upon as labourers and dregs of dem native ibo people from anambra. I dey shake my head d day one anambra man dey finish one ebonyi man. chai! dis life no balance o.
dat state need beta rebranding aswear2gud.
Politics › Re: Former Governor Oyinlola Dancing Steps To Oyetola Reelection Song In Okuku (vid) by Nigerialabalaba: 1:37am On Mar 21, 2022
seunmsg:
Not surprised. Only a political slowpoke would expect Oyinlola to support Adeleke over Oyetola.

Politics › Re: Moment Senator Stella Oduah Gifted Aguleri Widow In Laws Striped Naked 1million by Nigerialabalaba: 11:01pm On Mar 20, 2022
JOemmy:
The woman looks very disoriented and phycologically traumatized she should used that money to relocate elsewhere cause of her mental health.
all of dem, including d senator and dat errand boy who do d video with hin chinko phone needs to be condemed. Dem be yeye people wey dey use dis woman misery for politics aswear2gud.

Dem just put dat poor woman wey dey in her most vulnerable state on display like a circus animal.

Stella oduah fit give her d money and no loud am for now or show give her d money but no show her face for now until police and court don jail dose her native ibo inlaws wey kill her husband and won kill her too.

Na dos useless people , evil inlaw wey accuse her wrongly and con strip her on top, na dem dat errand boy suppose cover , not to dey reveal d face of d woman wey no really dey very clear for d yeye video were den strip her.

Stella Oduah no try at all and I dey para hia angry

why she go do dis kain nonsense tin to d poor widow because of election.

NHRC suppose take up d case of dis woman, make dem carry d woman comot for anambra before all dis yeye politicians continue to use her for circus. shiorr
Politics › Re: Tinubu Endorses Sanwo-Olu For Second Term by Nigerialabalaba: 8:02pm On Mar 20, 2022
congrats to sanwo Olu sanwoEko
Celebrities › Re: Damola Olatunji Accused Of Being A Deadbeat Father by Nigerialabalaba: 6:06pm On Mar 20, 2022
MonkeyMods:
Yoruba demon (YD)
Akharmony:
One can easily tell from his character. He's fake all yoruba male actor are fake simple

Politics › Re: Popular Radio Presenter Cries Out As Ex Hubby Threatens To Expose Her Nude Video by Nigerialabalaba: 2:44pm On Mar 20, 2022
pfadom:
Let this woman be decent in conduct and speech. Enough of her hypocritical lifestyles which open her us to ceaseless attacks.
wetin u dey yarn. how ex husband go dey misbehave like dat , se o ni ode ori ni? undecided

NHRC shud arrest d man sef.
Btw, dat woman fit swear for Africa.Chai!Sharafa o ke ran!
Politics › Re: Create Department Of Political Affairs, Tinubu Urges Muslims Leaders by Nigerialabalaba: 2:37pm On Mar 20, 2022
iyapont:
I don't blame him sha, rccg started it
beta oil dey ur head.
Politics › Re: Jay Jay: Tinubu The Reason i Call Lagos Home, Without Tinubu No Kanu Foundation by Nigerialabalaba: 2:30pm On Mar 20, 2022
Former Arsenal forward Kanu who instituted the Kanu Heart Foundation
Lauding Tinubu, particularly for his achievements in Lagos, Okocha said the former Lagos governor is the reason why he usually calls Lagos home.

Former Arsenal forward Kanu who instituted the Kanu Heart Foundation disclosed that the first seed money for that initiative was donated by Tinubu in 2002.

"Without that money, there wouldn't have been Kanu Foundation to perform the heart surgeries that have saved many lives," he said


grateful souls.
Politics › Re: Why Tout In East Are Called Agbero,yoruba Nomenclature by Nigerialabalaba: 1:09pm On Mar 20, 2022
obaaderemi:
Many Yoruba words are used by igbos even those who have not set foot outside their land. Oga, oya, nko, o she, etc.
jare, atupa, jo, skelewu, iyawo etc. dem plenty joor

@OP agbero no mean a tout. Na dem dey assist passengers . In Yoruba, it is formed from two words "agbe" (assist) + "ero"(passengers).
Tout na omo ita but na wen omo ita dey pay pass agbero na hin over time, most agbero don become omo ita. Real agbero still dey but mostly dey for interstate bus parks.
Agbero na legitimate work o na omo ita be tout.
Politics › Re: Electoral Act: Deletion Of Section 84 (12) ‘A Great Error’ - Falana by Nigerialabalaba(op): 12:52am On Mar 20, 2022
fergie001:
What about Oni v Fayemi at the Appellate Court?

That is the most recent and declared Dada v Oniyeye & Ojonye v Onu per incuriam.

Supreme Court will help us.
i tell u before say dia will be problem by d time those against d deletion gets their own judgement from another high court. malami and co no fit run street on efrybody and go scot free o.
all those precedents wey u cite na jankara judgement
Politics › Re: APC Convention: Cross River State Commissioner Disguises As Muslim by Nigerialabalaba: 12:00am On Mar 20, 2022
qekng40:
She's playing the game. She's a politician, they're all dubious.
Gerrit or please forgerrit!
u no see her surname edu, abi? dat na sign say she likely marry into d edu family of Lagos but from cross rivers like Sen. florence Ita Giwa. like most yoruba families, u get d 3 religions and no dey surprised if she married a muslim edu..una problem be say for iboland una side efrybody dey form christian and no be so for sw, north and edo.
notin dey strange in wetin she do. in fact, she just use style tell u say she be islamiyatt by marraige
Politics › Re: Electoral Act: Deletion Of Section 84 (12) ‘A Great Error’ - Falana by Nigerialabalaba(op): 11:19pm On Mar 19, 2022
ChuksHills:
To me since this political appointees are heading government ministries and agencies they are still considered as public servant. You can not be head of civil servant and say you are not a public servant. It is just like a pastor heading the body of Christ (church) and saying he is not a Christian.
2 much sense dey worry u. political appointees dey end with tenure, civil servants na for 35 years or till u clock 65 years. political apiontees no be civil servants abeg. it is like day and night. d only time dey are d same is during corruption trial
Politics › Re: Electoral Act: Deletion Of Section 84 (12) ‘A Great Error’ - Falana by Nigerialabalaba(op): 11:15pm On Mar 19, 2022
TroubleMaker47:
Malami is a criminal scoundrel!
a judge nko? shiorr.
na d quota system abia judge be corrupt charge and pay judge

Politics › Electoral Act: Deletion Of Section 84 (12) ‘A Great Error’ - Falana by Nigerialabalaba(op): 10:30pm On Mar 19, 2022
Electoral Act: Deletion Of Section 84 (12) ‘A Great Error’, Says Falana


Senior Advocate of Nigeria and human rights advocate, Femi Falana, has faulted the decision of a Federal High Court sitting in Umuahia to order he deletion of Section 84 (12) of the amended Electoral Act.

The section bars political appointees at any level to vote or be voted for “at the Convention or Congress of any political party for the purpose of the nomination of candidates for any election”.

According to Justice Evelyn Anyadike, such a clause was unconstitutional.

However, in a statement obtained by Channels Television on Saturday, Mr Falana argued that “the learned trial judge fell into a great error.”

He added:

Sections 66 (1) (f), 107(1) (f),137 (1) (f) and 182 (1) (f) of the Constitution relied upon by his lordship require persons employed in the public service of either the Federal Government or State Governments,” he said. “Specifically, each of the aforesaid sections provides that “No person shall be qualified for election into the Senate or House of Reps if:

(f) he is a person employed in the public service of the Federation or of any State and has not resigned, withdrawn or retired from such employment 30 days before the date of election.”

By virtue of section 318 of the Constitution, political appointees are not included in the list of persons employed in the public service. To that extent, section 84 (12) of the Electoral Act was annulled on a very faulty ground.

No doubt, the Judge would have dismissed the case if his attention had been drawn to the cases of DADA v. ADEYEYE (2005) 6 NWLR (Pt. 920) 1 at 19 ASOGWA v. CHUKWU (2003) 4 NWLR (Pt. 811) 540 OJONYE V. ONU & ORS (2018) LPELR-44223) where the appellate Courts have held that political appointees or political office holders are not public servants as provided for under the Constitution.
https://www.channelstv.com/2022/03/19/electoral-act-deletion-of-section-84-12-a-great-error-says-falana/amp/

Politics › Re: Peter Obi At Soludo’s Swearing In (photo) by Nigerialabalaba: 9:29pm On Mar 19, 2022
AsampeteNwaanyi:
[s][/s]
Shut up
just look at how you're disgracing yourself
Hahahahahaha
bloody inconsequential minority attachee by force
Hehehehe
mynd44 lalasticlala seun
rule 2
Politics › Re: Tinubu To Sharia Council: Create Awareness Towards Producing A Muslim President by Nigerialabalaba:
Vickyvice:
Desperation and useless entitlement mentality wan kill this one. A Muslim can succeed a Muslim, same way a Xtian can't success a Xtian, this same man who abandoned his people when they were allacked and chased to Cotonou is coming to ask for their support. Useless old man. You will not smell that seat
na 419 and (i before others) ibo sense dey worry u aswear2gud.

efry aspirant go rally hin base and dat no be crime

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 74 pages)