₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,413 members, 8,450,234 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 01:49 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland ForumNigerialabalaba's ProfileNigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 74 pages)

PoliticsRe: Amaechi #3.7 Rail Scandal:Rivers White Paper Indictment For N112 Billion Fraud by Nigerialabalaba: 4:58pm On Apr 02, 2022
Agbegbaorogboye:
Na wa o

See Media attack left, right, center just because he's believed to be the favoured one
u be sumol boy. na Amaechi open pandora box and PDP don already put fire on top d matter before Presidency con open Amaechi yansh. Maybe if Amaechi no open hin mouth to blame Presidency for not giving money to Momoh & Sons, d Presidency no go release d FEC meetings details.

APC presidential ticket na for d ACN bloc and dat one don settle for Jagaban. nPDP bloc wey Amaechi belong to don collect APC chairman.
Amaechi no be threat shishi so if u like continue dey decieve urself, na u sabi o
EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba: 4:50pm On Apr 02, 2022
Mosopzy23:
I don't think you need to be a teacher see the flaws in the uploaded result.
Infact, I don't think you get it.
A student who emerges as the one of the top 3 shouldn't be below the 5th , in terms of position. It doesn't just add up.
.
u no be teacher, u no experience dis kain tin since u no go top highly competitive schools and e don show say d tin too complex for una to understand.

I no go waste my time dey teach u again. u no dey teachable and u fit continu dey type wetin u no understand.

I don tell una sumol boys and girls wey tink say una go school and so una tink say una fit put mouth on wetin una no understand, dis one pass ur understanding,na experience u dey see so.
U no be teacher, a take God beg u, go siddon joor.
PoliticsRe: Why Haters Won't Give Credit To Tinubu For $537m New US Consulate In Eko Atlanti by Nigerialabalaba: 4:43pm On Apr 02, 2022
slimfit1:
Young man I am yoruba Imo has nothing to do with this Lagos has been a special city before Tinubu. You need to educate yourself. Lagos is not developing faster than expected. Since Fashola left Lagos has been on stand still. You see all that is happening now is council mini-projects. However, even Fashola's performance
first, u no be Yoruba, second, u no sabi Lagos third, u be either one of dos liars wey dey decieve people say Lagos dey one special status wen we dey suffer for bomb blast, dirts etc for Lagos pre-1999 or u too sumol dat time.
finally, face ur candidate make Jagaban supporters face Jagaban. All una lie to dimimish Jagaban giant strides becos of jealousy no make sense. e no go stop jagaban to become president next year o.
PoliticsRe: Amaechi #3.7 Rail Scandal:Rivers White Paper Indictment For N112 Billion Fraud by Nigerialabalaba: 2:48pm On Apr 02, 2022
Jesu wept shocked
Sebi Amaechi say hin no like money, if dis man Amaechi con like money nko?

EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba: 2:19pm On Apr 02, 2022
We4all:
You nailed it! If you check the class average, you will understand that her position is possible.
Most of dem tink say if u sabi do maths and write English, u fit teach be dat.
Teacher work pass those basic tins.
D funny tin be say, right from my primary school I sabi say dis kain result is possible.
I dey use am motivate myself for my top class dat time because if u tink say u dey top one subject and go relax, na 10th position u go land straight!

Dis na as far back as 1980-82 o wey I dey primary school. All we boys wey we dey drag class position dat time because of dis position system all dey d top professions today and we all dey do fine. Na d only disadvantage of d class position system u see so.
EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba: 2:11pm On Apr 02, 2022
ExudeLoveToAll:
With the data given above it's not possible.

You can't be having less than 3rd in most subject ranking and then come 19th overall in same class. Where is the computational basis coming from?

You assumption only holds when the participants in class are also ra ked hight than the said student in subject ranking else assumption is flawed.
u no be teacher abeg. That class position is possible. Dat na why people dey mock una wey tink say una sabi because una go school. Dis na wetin I sabi right from primary school o even before I go teach for school.
EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba: 2:09pm On Apr 02, 2022
sinkhole:
The least the girl got in all her subjects is 94 and they are just 25 in class (I hope I'm correct), how come she is 19th, not even 6th?
Her average score, which is 98, suppose to be used to position her in the class, is it not?
Dat fit mean say d class na top set class. To avoid dis confusion, na becos of dat dem seperate subject position from class position.
You fit collect first and second position for all your subjects but fit still be last for class position o
EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba: 2:03pm On Apr 02, 2022
ivolt:
Check again, each subject had a class average.
Statistically, at least half of the class scored below average and half above.

This pupil was well above average in all subjects. This means the least position
she could have taken is 12th.

So, it is impossible for her to be 19th in a class of 25 unless they use other undocumented
criteria for assigning class position.
E fit possible oga. U no be teacher abeg.

For Class position, if 5 pupil tie for 1st position, d next position na 6th position but if 5 pupils tie for subject scores, the 6th pupil still be 2nd.

U dey look at d numbers but u no understand position system for schools because u no be teacher..Na becos of dis position system make some countries stop class position system.
U no be teacher so no argue wetin u know sabi
EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba: 1:58pm On Apr 02, 2022
advanceDNA:
You are not looking at the result ....

She ddnt come less than third in all the individual result computation..

she can’t suddenly jump to 19th when her average is 2nd
I look am. tie for grades for subject dey different from class position.

I don teach for school before o so I sabi dis tins wella. If u and another pupil tie for grades, e no change ur position for dat subject but for class position, u go use different approach.

I no say d teacher no fit make mistake but dis position dey possible
CrimeRe: Chinyere Magella Ogudoro & Brother Burnt Alive By Husband,Benjamin Ogudoro by Nigerialabalaba: 1:55pm On Apr 02, 2022
dis one don turn to Sango- doro
EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba: 1:51pm On Apr 02, 2022
ivolt:
Not true.
The class average exposed the teacher as being incompetent or mathematically challenged.

Perhaps, the position is not strictly based on academics.
no be so. no be say d tisha no fit make mistake but 18 pupils fit don tie for 1st and 2nd position.
EducationRe: See The Results My Neighbor's Daughter Got From School by Nigerialabalaba:
advanceDNA:
how can her position in all subject not be less than 3rd and she now came in 19th


I suspect the teacher is practicing witchcraft.
haha...e fit possible to be 19th if too much too much pupils tie for d 1st and 2nd positions.
I remember something like dis for my primary school wey we no get 3rd position because two pupils tie for 2nd position.

For Class position, if 5 pupil tie for 1st position, d next position na 6th position but if 5 pupils tie for subject scores, the 6th pupil still be 2nd.

una no be teacher abeg. thumbs up to all our teachers wey sabi dem onions
PoliticsRe: Qualified To Serve: Amaechi Prepares Presidential Declaration - Thisday by Nigerialabalaba: 1:37pm On Apr 02, 2022
for jokes, make una text AMAECHI to 419 grin
PoliticsRe: Qualified To Serve: Amaechi Prepares Presidential Declaration - Thisday by Nigerialabalaba: 1:30pm On Apr 02, 2022
apc presidential ticket dey go for ACN bloc of apc, no be nPDP faction wey don produce Adamu wink
PoliticsRe: Amaechi Wanted To Give N3.7bn Rail Contract To A Father, Mother & Child by Nigerialabalaba: 1:28pm On Apr 02, 2022
soojar:
Ameachi is the one that wanted to score cheap point with the public by bringing up this 'yahoo yahoo' presentation. And he has been carpeted by the revelation of the full details of the proposal.

That proposal was just avenue to 'move' money, but I guess he wan chop alone that's why the FEC rejected it (na so dem dey move money everyday for naija).

But in a normal environment, who if not a mad man will approve such project presented by Ameachi? a project to be done by

1. 2 year old company handle security surveillance
2. A company that has NEVER done anything like that before
3. A company when asked by the presenter of the memo "what's the brand name of the equipment to be used" he replied "I don't know yet"
4. A company that was asked to break down the components of the surveillance and explain which part does what, the presenter replied "I don't know, this is just a prototype" shocked And we should hand over 3.7 billion (N900 million in 4 places!) to such company

Kai! the fear of God no dey this country.
By now efcc suppose arrest d bpp officials wey approve dis proposal by Momoh & Son enterprise. Dem don recieve bribe like disgraced Mrs Taiga wey PI&d bribe for d pi&d scandal.
PoliticsRe: Amaechi Wanted To Give N3.7bn Rail Contract To A Father, Mother & Child by Nigerialabalaba: 1:16pm On Apr 02, 2022
Alphafeezay:
National security contracts or services are exempted from the law.
dis administration don say anything about national security dem no go dey use briefcase contractors like Momoh & Sons but go dey do government to government deals like FG dey do with siemens, weapons, jets , trains , etc.
Dis one na case of attempted fraud by Amaechi, some bpp officers, the directors of d momoh & sons enterprise.
PoliticsRe: 2023: Osinbajo, Not FEC, Stood Down Amaechi’s Security Memo - New Telegraph by Nigerialabalaba: 11:15pm On Apr 01, 2022
" the Bureau of Public Procurement (BPP), had reviewed the process of procurement and given a certificate of no objection for the contract, "


Dis case go still reach efcc las las. Even d yeye bureau wey collect bribe to approve dat 419 proposal and d toddler company directors gbogbo must join Amaechi to answer query from efcc.

Dis one na d kain 419 contract dem give Tompolo dat time during GEJ. D job wey dem suppose give police rail division or set up new unit like ndlea from police to tackle train, dem dey use am won defraud fg. I support osibanjo on dis rejection of d company amaechi put forward.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 7:30pm On Apr 01, 2022
naturalflow:
Them say all butterfly don run comot from naija,but we get one labalaba for here we no gree run,just dey pest us with his political views.
My Hon. Mr Solo Makinde, as u no like as I remind OGG say make him face d stock business we get hia,make hin k.i.s.s to people wey hin tink daboh am, talk less & maturely dey tackle anyone wey dey vex am or yarn but no mention hin name so e no go dey bore us hia dey elongate tread anyhow so tey OGG turenchi long dey push beta contents far far back, make u kuku kee me nau.

PoliticsRe: Police Re-Arrest Glory Okolie Weeks After Release From Suleja Prison by Nigerialabalaba: 9:54am On Apr 01, 2022
AchalugoNwa:
[/s]
[s]trash trash trash
d people wey ipob terrorists use her spy spy kill and chop go get justice weda una ipob terrorists and ipob terrorists supporters like am or not. shiorr
PoliticsRe: Police Re-Arrest Glory Okolie Weeks After Release From Suleja Prison by Nigerialabalaba:
DrGoodman:
I don't reply ppl who don't have sense.
all of una ipob terrorists no get sense. Una go collect las las. Una own don cast.
U kill police and chop dem and tink say una and una yeye informant go go scot free. Shiorr

PoliticsRe: Police Re-Arrest Glory Okolie Weeks After Release From Suleja Prison by Nigerialabalaba:
DrGoodman:
She's a southerner, what do you expect.
and all d people wey d ipob cannibal terrorists use her spy information take kill and chop nko?

All our policemen wey ipob terrorists behead, kill and chop dem and do dem video nko? Dem no get family,abi?
Shiorr.

A sure say u no even read d report sef to take know say sahara no get or make sense.. Shey na because she go collect money dem arrest am or dem track her so tey see say she still dey do her spy spy.

She neva see sometin. If dis na Russia or China, she no go see daylight again.

PoliticsRe: Atiku Wanted A Logo Because Jagaban Has A Logo And He Felt Intimidated... by Nigerialabalaba:
no be logo na lego. shiorr.make hin use wetin e do for 8 years as vp to obj take campaign joor.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba:
All dis turenchi for sumol shaking dem give u OGG, walahi u get time. If pesin Daboh u , u Tarka am and still do u. Now u dey do like my sisters wen dem dey fight or sumol boy wey just dey deal with SM dynamics.

if u do ur tin and dem follow ur advice come lose money like for Carvatin, Ib , gsk, veritas etc, dem go vex but u go use maturity handle am. Dat DD apply no dey work shishi aswear2gud especially wen dat werey bear come market. Na dat time nsempa dey para.

Me I no be Pharisees wey dey like ur episco-rebuttal.

Wen next u do like dis,I go join dem drag u o.
Ha! na only u waka come .Abeg joor.

E pain you shah.

PoliticsRe: ₦223 Billion Lagos Consulate Will Be World’s Largest – US by Nigerialabalaba: 5:02pm On Mar 31, 2022
Eko wenjele,Eko aromisa legbegbe.
Eko Lasgidi the centre of excellence.
Abeg go on soun joor! Nothing do you Lasgidi.
Anybody wey no want beta for Lasgidi ehn, God and thunder sabi hin house address
PoliticsRe: Olu Of Warri Visits Abiodun, Predicts Oil Discovery In Ogun by Nigerialabalaba: 11:43am On Mar 31, 2022
southsouthking:
U've been blabbing and spewing gibberish.
#Shuuuut the fuvk up.
Las las u go kee urself o
PoliticsRe: Olu Of Warri Visits Abiodun, Predicts Oil Discovery In Ogun by Nigerialabalaba: 11:42am On Mar 31, 2022
do4luv14:
sorry bro, they just had an history that's all,

the Itsekiris are from the old Benin Kingdom
Same way Benin come from Ile Ife wink Itsekiri and Benin Royalty traced back to Ile Ife.
PoliticsRe: Breaking!!! Nnewi South Local Government Headquarters Burnt Down by Nigerialabalaba: 9:21am On Mar 31, 2022
Dem own don cast finish. Sebi dem burn Amuwo Odofin LGA and afterwards, dem neva stop burning iboland after Lasgidi people cast spell on dem.
D spell no go clear until dem go 6ft below d ground. Jatijati terrorist wey dem own don cast patapata.Shiorr
PoliticsRe: Olu Of Warri Visits Abiodun, Predicts Oil Discovery In Ogun by Nigerialabalaba: 9:00am On Mar 31, 2022
Esama:
Please be careful of what you type on social media the issue of Yoruba and we Benin it's a power contentions btw the traditional rulers we know where we are from.
abegi!! Except u come from Bini royalty, no put ur mouth. Oranmiyan b d first Oba of Bini, Oranmiyan na Yoruba and hin come from Ile Ife and d current ile ibinu oba sef say hin na descendant of oranmiyan. Dat na why d head of d past oba dey rest for ile ife.

U wey be d commoner,proletariat and serfs fit come from anywhere but Bini Royalty na Yoruba.
If u no come from Bini royalty, u no be Bini prince or princes, u no be descendant of oranmiyan, u fit no be Yoruba and abegi nobody dey drag wia u come from o but for Bini royalty dem be Yoruba.

Itsekiri na Yoruba like Ilaje, Awori, etc be Yoruba.

All dis tins dey for Yoruba oral tradition ,even d Yoruba wey own accra today, dem family house still dey Ile Ife.
Like Ooni said, u fit say anythin,e no concern us but our history wey capture our ancestors,no outsider go edit or revise am.

PoliticsRe: Olu Of Warri Visits Abiodun, Predicts Oil Discovery In Ogun by Nigerialabalaba: 8:08am On Mar 31, 2022
Iyaebe:
Tsola Tsola abeg Keep shut
Iya,abeg why u say make hin no talk ?
PoliticsRe: Olu Of Warri Visits Abiodun, Predicts Oil Discovery In Ogun by Nigerialabalaba:
He explained that his visit was to identify with the Yoruba people, as Warri people regard themselves as
part of the Yoruba stock.


Olu na d true son of hin ancestors wey no forget where Itsekiri people come from.
E no be like some people wey be Yoruba for Night but for day go dey decieve demselves.

Like Ooni once said to reply some people wey wan revise history wey Yoruba don capture thru centuries old evidences ,physical tradition of burying heads of dia sons ruling elsewhere in Ile Ife and plenty oral traditions ,if u like deny ur Yoruba root like some people dey deny well-documented Bini Royalty Yoruba root thru Oranmiyan, Yoruba people no go send or go force u to join Yoruba but we no go allow una revise our history and culture wey honour our all ancestors . Dat one na 419.

God bless Iwereland of Itsekiri,
God bless Yorubaland,
God bless Nigeria

TravelRe: Nairalander Meets Only Surviving Twin Saved By Mary Slessor Over 100 Years Ago by Nigerialabalaba: 12:45pm On Mar 30, 2022
WibusJaga:
cheesy

Quite interesting.

But of a truth, if not for the coming of the white man & their influence on blacks, blackman would have still been killing twins & hunting rabbits & Squirrels naked in the bush. grin
U no sabi anything,na black man open d eyes of d white man u dey call master. Na white man dey do all dos nonsense.
My Yoruba people no dey chop human and walk unclothed but I hia say for some place like iboland and ur place, dem dey chop people and walk unclothed for before before

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 74 pages)