Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 74 pages)
anayolity:Make I no lie, na 3 dem be. Na fear of God (spiritual),love for my parents (family)and Nigeria (duty, honour and patriotism). |
Dshocker:for where? Sahara desert nau
|
Nonsense. Na lie. Terrorist wey burn down Lasgidi? Lailai! Sebi na sahareporters carry am sef. Who no sabi say Sowore and the terrorist are unpatriotic elements sef. Shiorr If you dey confuse, we for Lasgidi no dey confuse. If dem even grant am bail, the terrorist go jump bail again. The case na criminal case no be political case o. AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
Nigeria Police suppose don arrest all these people including Tiwa for unlicensed pornography business . Shiorr. Nigeria Police, arrest all of dem Abeg. |
The kind solidarity wey my people dey show Asiwaju Tinubu confam say him na true leader. From the old to the young, Asiwaju is well loved by us.
|
Agboriotejoye:You go dey form too know yet na lie, na sense to steal full una head . Shey u no go school ni? Inventory list of dis kind na legal document. No nonsense ambiguous title for tins wey dey valuable in value and quantity. Na people like una go dey bobo people with grammar so una go fit go behind all of us to go thieve the items. If na you be Eniola Akinkuotu, una no well at all and dat yeye Punch newspaper na rubbish . Shiorr |
locodemy:Una welldone o. Dat civil service stock still dey go down until dem bring dem quarterly results come for NSE. Anyone wey buy dis dip, na dip- shit hin buy. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
dapolaw:See as you dey disgrace yourself. Dis one look like he candy crush wey you dey play? Abeg no include everyone among all of una wey dem swear for not to get anything right. Shiorr |
Gumi and Miyetti no burn down Lasgidi. OnyeFely:Oga wia u dey wen IPOB terrorists dey burn down Lasgidi ? AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
Gumi and Miyetti no burn down Lasgidi. |
Mintum:E no funny . Na d petty yeye Punch newspaper and d yeye reporter Eniola Akinkuotu wey write like awon blogger dey play ludo with ur head. Each of dem na exhibit and na d right thing EFCC do to write down everything valuable dem collect from Stealer Diezani Madueke. Shey u go fit see dis kain nonsense shallow title for serious newspaper like Premium Times, The Guardian, UK but yeye Punch newspaper no be serious newspaper and dat na why the government no dey take dem serious. Dem full everywhere with bloggers like Eniola Akinkuotu so na shallow report dem go dey get. Shebi an editor see dis kain nonsense poor title yet allow dem to publish am for dat dia yeye newspaper. Dat is why anybody wey dey buy yeye newspaper like Punch newspaper dey waste hin money. Shiorr |
warripekin:You see your life so? OP don confuse you becos you tink say na akant balance you fit sabi livelihoods. Abegi leave Nairaland , go school abegi, na ur time and life you dey waste so for nairaland. We be 206m, how many people get akant? No even reach 25% of the population. Some people get 10 bank accounts and even more, if you get average of N200k for 10 accounts, dat one na poor man? Shiorr |
OP, na nonsense abeg. D tin u dey do fit confuse you sef. Na people wey tink say becos dem go school dem fit confuse people wey no go school dey do wetin you dey do so. No be cash be the only way to hold value and assets o. And account balance dey move up and down. Some people sef wey dem add don kpai! Some people wey you think say dem no get cash balance wey dey higher no be say dem no get. Some people get asset for real estate, shares, IP, agric assets etc.[quote][/quote]I sabi one old Fulani man wey hin cows alone put his assets in cow around N200m but he no get up to N50K balance for account. No be everybody like bank. |
IPOB na scam and terrorists organisation. |
Penguin2:I no remember wen FG negotiated with Shekau, abi you dey confuse IPOB terrorists for Boko Haram? |
Make FG kuku dialogue with every terrorist and criminal for Naija be dat nau. Dialogue kor, analogue ni. A full blown terrorist wey burn Lagos must face judgement unless FG want another crackhead like him to wake up one day and start to dey burn down cities. Here na the reminder of how he told his followers to go burn down Lasgidi AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
Bornbiafra:Na Nigerians dey hia not foreigners. Cc Seun Myndd44 Lalasticala. Abeg come and help us remove this bitter soul and IPOB terrorist so he can port in his barren online country . |
Irresponsible Nigerian media dey catch cruise with una brains |
Na only US treasury fit mint and issue the USD whether physical or electronic. |
|
osuolale95:no buy am o. If you wan buy any Nigerian used car at all, carry a trusted mechanic wey go tell you d koko. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
meccuno:Olori pelebe. Na to quote and cancel ur trash. I no dey read trash, o ji shaaro. |
Janicex:Make FG kuku free every criminal for Naija be dat nau. Release lor, recede no. A full blown terrorist wey born Lagos must face judgement unless FG want another crackhead like him to wake up one day and start to dey burn down cities. Here na the reminder of how he told his followers to go burn down Lasgidi AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
meccuno:Omo oloripelebe |
meccuno:Trash for lawmakers. Shiorr. I no go read nonsense. Na copy and cancel fit jobless busy bodies like una. |
meccuno:Olori efolo! I no even read am because I no say na trash you go type with that ori efolo. I just copy am and cancel am. |
tungamaje:U know sabi ibarapa people if you tink say na PDP hoodlum like Igboho dem need to defend demselves. Wakili no be ur problem, na politicians like PDP's Igboho wey go do everything to cause problems for the SW because of APC 2023 chances. Wakili can speak Yoruba even better than you, e don spend more years for Yorubaland more than you don spend on earth. And for dat same Ibarapa, we get a very thriving Milk collection cooperative dia. Dis cooperative dey very active and lucrative and na hin Peak milk makers dey use collect milk. Since 2011, our Yoruba women dey collect the milk from the law abiding and peaceful Fulani cow owners and the business dey go on smoothly, na d pastoralists, the farmers and women create the cooperative together and dem dey live in peace until politicians like Igboho enter d equation. Now dem don remove am, peace don come. Na dat program Igboho and PDP wan scatter like say we no sabi. We no go allow una turn Yoruba to battlefield because of 2023. About dis same time last year, dia was a failed jail break attempt for Ikoyi, shey dat one na Wakili too? I know say FG go speak to dem d language dem understand. Just no add ibarapa people to una political scheming
|
Kabirudeen25:Ibo man, my buroda (a sarcastic title we Yoruba use to address dumbos wey dey reason like you ), as you no sabi my pun wen I use am address you because I sabi say u no be Yoruba , make I tell you wetin you no get: I sabi say u no be Yoruba and Yorubaland no be like your iboland wey ur lose canon IPOB terrorists leader don turn to barren land. For Yorubaland, we get leaders and we dey respect dem. Bibiire o se f'owo ra. Igboho philosophy is from una side and we don cast am like we cast you IPOB terrorists wen una burn down Lasgidi. |
Kabirudeen25:PDP man my buroda. Bibiire o se f'owo ra (Dem no dey use money buy nobility). I no sabi weda u be Yoruba or where you come from but if u be Yoruba you go sabi say Igboho don cross d line wen e start to dey insult kings. No omoluabi does that. Sebi he dey in hiding for some months and later land for Dahomey prison wen e dey wan use fake Benin republic passport japa go Germany, ,everything like 6 months now, abeg why be say all of us Yoruba neva die from Fulani wey una dey shout upandan? Abi the Fulani dat time don Finish d same time wey him dey prison ni ? Igboho and d people wey him dey fight dey same league of political hoodlums. Why be say suddenly everything Dey calm as soon as dem go burst dem but before dem burst am, na everyday we go dey hear say Fulani herdsmen don kill everyone. Na dem dem and we no go tolerate a maniac who lack manners to destroy our Yoruba youths d way that IPOB terrorists mentally unstable leader do for ibo youths and iboland. Igboho, the PDP houseboy of FFK no fit lead Yoruba. U no go insult my King and think say I go forgive you. I still dey tell una say for Yorubaland no be abebelube like Igboho dey lead. Igboho na PDP and PDP na Igboho. Na d Igboho wey scale fence enter the palace of Ewi of Ekiti ,na the same Igboho say him go invade Ake Palace. Dat one na Yoruba for your eye abi d Obas na Fulani ni? Imagine Igboho to dey threaten to invade Ake Palace to sack the King of another subset of Yoruba he doesn't belong to. He wants to start another civil war in Yorubaland again? Omo ale jatijati!. Everything na PDP idea to scatter SW for PDP 2023 nothing more. But Eledumare destroy dia evil plans.
|
Illumined9933:Ooni no become ooni by collecting filthy money from filthy politicians to come scatter Yorubaland. Pa Awo and others wey build the foundation for the SW wen una grandpa and grandma still dey village dey farm cassava and kolanut sabi d amount of work dem do to get independence. Dem no dey go around dey insult kings and scale fence like omo ti koniran. Igboho na PDP and PDP na Igboho. Na criminal herdsmen all of us support make e dey fight but because e go collect money from PDP politicians to scatter APC base before 2023 elections, he woke up one day come shift from fighting herdsmen to be calling for secession. Abeg wia we Yoruba people gather say we want to comot for Nigeria? And if we want to comot for Nigeria, na PDP man Igboho we go come say to be our leader? Shiorr. Na PDP dey use una head. |
Prosperous111:yes for internet IPOB terrorists wey dem own don cast patapata. Sebi una dey laugh and entertain una sef as you dey read say Tucano jets dey bomb Zamfara and Sokoto. The next place na iboland if una still tink say na play FG dey with terrorists and bandits . As Nigeria dey so, nobody fit break away. U see as dem pick the IPOB terrorists leader like a common criminal and Igboho dey Benin prison dey drink garri yet nothing dey happen, na so e go happen for anyone wey dey mess up. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 74 pages)
, funny country.
, make I tell you wetin you no get: I sabi say u no be Yoruba and Yorubaland no be like your iboland wey ur lose canon IPOB terrorists leader don turn to barren land. For Yorubaland, we get leaders and we dey respect dem. Bibiire o se f'owo ra. Igboho philosophy is from una side and we don cast am like we cast you IPOB terrorists wen una burn down Lasgidi.