Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 74 pages)
adenigga:any lawyer wey wan practice for Nigeria go join NBA. All dis ones IPOB terrorists dey give dem drug money go scam dem. Nobody fit claim and practice law for Nigeria if you no dey on NBA register. Dat Fein, dat na if e even exist, dey scam dem. IPOB terrorists own don cast patapata. Britain wey open arm to receive a fugitive and so tey allow the terrorist dey tell his fellow terrorist to go kill people and burn down Lagos don forfeit dem seat for the table. As tins stand nau, the case of dis terrorist na internal matter. UK consul kor, X- box console ni. Shiorr |
D back head of dat arrested terrorist alone prove say him na IPOB terrorist. |
luizpippo:Yes. If d man no shout, all una unpatriotic prophets of doom for don use forex manipulators like Olumide Oniwinde of Abokiforex drag naira down to N1000 per US dollar and cash out. But God pass una. |
Una no well aswear2gud. https://www.nairaland.com/6825633/ipob-ugm-esn-killings-chosen Shey na APC dis one too? U want to dey use people's lives and blood to ritual abi? If d IPOB terrorists killing no stop, nobody go open dat airport. You tink say airport na keke or motor park? Shiorr |
IPOB terrorists own don cast. Because of hatred , wickedness, envy and d extremely worst form of bitterness, IPOB terrorists burn down Lasgidi dem no know say na dem selves and iboland dem burn. Watch dis video as dia terrorists leader dey order dem to go burn several places and kill several people for Lasgidi and u go sabi say Nnamdi Kanu and IPOB terrorists own don cast patapata https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs If to say we no defend Lasgidi wen dem wan burn am again last week, where ibo people go con stay for Lasgidi? D village people wey dey support the IPOB terrorists eye go soon clear becos e go tey before dat crusade return back to the 'Shigidi land. Shiorr |
Imo communities rue missed windfalls as church moves popular crusade to Lagos. The four-day crusade of the Lord’s Chosen Charismatic Revival Ministry, which had overtime been hosted yearly in January at Umuaguma, Mgbidi, Imo State, will not be held in the town next year as announced by the General Overseer, Pastor Lazarus Muoka, as a result of what is believed to be security concerns in the South-East. GIBSON ACHONU, who visited the regional headquarters in Mgbidi writes on the change of venue and the negative economic impact it will have on the people of the areahttps://punchng.com/killings-imo-communities-rue-missed-windfalls-as-church-moves-popular-crusade-to-lagos/
|
Value2Ethics:Nigerian Army neutralise IPOB Terrorists like dem do to Boko Haram terrorists and Iswap terrorists. Very soon na aerial bombardment go be next. D one NA do the terrorist bandits for Zamfara go be like child's play o by the time wey NA go wipe away the IPOB terrorists wey still dey kill our people. IPOB terrorists own don cast patapata after dem burn down Lasgidi. D evil dem do people for Lasgidi and d correct ibile spell dem collect na hin dey follow dem. Dem don collect correct ibile spell wey follow dem to iboland wey dey make dem destroy iboland and con end up killed by the army. Dis life ehn! IPOB terrorists own don cast! As e dey go so, ehn, IPOB terrorists no go stop until dem destroy iboland finish and collect bullet from NA. |
Calebbold:dem try |
Aygem:Forget it if u no fit name names. In fact if you no call dem names, u be part of the cover up. The name Gistlover name na just cover up for individuals u suppose call out dem names like CBN Governor, Emefiele, did by calling out Olumide Oniwinde, the forex manipulator wey siddon for London dey fix exchange rate arbitrarily, instead of one nonsense Abokiforex to cover dia shenanigans. Dis people no be ghost o. Call dem name make we send dem back home since dem parents no teach dem wella. Shiorr. |
The fervent prayers of the patriotic and righteous ones on the life of my President availeth much. Under his watch as our leader, we go defeat all the enemies inside and outside Nigeria like IPOB terrorists, Boko Haram terrorists, Iswap terrorists. |
Kanixt:Terrorist alert. We no go forget how you burn down Lagos o. This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
IPOB terrorists wey dem own don cast patapata. Wen dem burn down Lasgidi ,dem collect strong ibile spell wey follow dem to iboland and to dia grave after dem finish burning down iboland . Shiorr |
Police should arrest these people before it becomes a norm abeg |
Quiny32323:E too early to dey lament early morning. Nothing like the rubbish you type up dia . U no sabi anything. Dem no be Fulani and nothing like Fulani Oligarchy anywhere. IPOB and the IPOB terrorists leader wey burn down Lasgidi ,a southern state, no be northerners. The terrorists wey dey kill and burn down SE are the same accursed IPOB terrorists from SE. So which one be the finger you dey point to imaginary enemies? Shiorr. This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
Blackfire:Saving no be investment o. If you save money inside current account, you go even dey lose money for cot and akant maintenance. |
Anambra na APC. Lobatan. Nobody should take all dis nairaland dwelling IPOB terrorists seriously, e be like say most of the IPOB terrorists are not from Anambra. By dis time next month, Anambra don become APC in a clean and fair election. Chai! IPOB terrorists own don cast patapata! As una burn down Lasgidi, na so una go dey burn.
|
APC don win Anambra ![]() Yesterday night, on channels Tv I see Andy Uba and the current Deputy Governor dey campaign in a massive rally in Ndijioka LGA and few days ago, I see Soludo too dey campaign, wen e reach PDP turn, dem dey send dem away Abaribe, Obi Pandora and dem PDP wey create the IPOB terrorists don become casualty of the accursed IPOB arsonists terrorists. Meanwhile, we no go forget how IPOB terrorists leader tell hin follow come terrorists to go burn down Lasgidi. AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
Even Seplat still borrow $753m(approx N400 billion) and dey carry net debt of $479.8m gbese( equivalent of N200 billion. So even that N150B wey ucap dey raise, if dem give all the money to transcorp energy, e be like say e never scratch the surface of the kain money dis projects transcorp go consume. I see Seplat gbese and con dey wonder why Seplat dey give interim dividend every quarter. I hope say Seplat shareholders no be alaaru t'on je buredi
|
Jesus wept. cc EFCC SEC, CBN, NFIU. |
GayPontiff:if you like edit from today reach tomorrow, una dey decieve una self. I know dey una league of terrorists and bitter souls from the east wey dey curse the land . You curse the land, the land go curse you too back and your own and your generation own don cast be dat. You go carry dat curse go your biafra and go destroy like IPOB terrorists dey do now. No be me send you say make you no get home training so tey una go curse the land. Na ur cross and curse to carry. Na through the curse the land sama you e dey take weed off some of una by rejecting all your toils and seeds. |
sonofElElyon:Dem go need plenty money to finish those multibillion naira projects o . I dey sense say na dat money ucap dey use style dey help transcorp dey raise and con call am infrastructure fund. E be like say ucap no learn from FBN
|
Welcum:Fake news just to continue to incite with IPOB terrorists propaganda. Cc Seun Myndd44 Lalasticala Rule 8 and 9 broken |
Welcum:No be only him go carry am. Na for you too and all of una and una unborn generations. Even d biafra sef na the curse from the land of Nigeria una go fit pollute the land and e go worse pass Lesotho and Sudan. You don see d curse wey IPOB carry go biafra after burning another person's land? Dem don burn more and killed more people in biafra dan dey did in their terrorist attack on Lasgidi. Ur own too don cast. All of una go see shege! Even d land go reject una dead bodies. As una no get wise parents to guide una say u no fit curse land and go scot free , tell dem say dem lamentations over your badluck never end o. U don carry d one strong curse wey go finish your already accursed life. |
IPOB terrorists on the beat.
|
locodemy:okay sir. |
sonofElElyon:dat is why we suppose find out wetin dey shelle. Abi all those covid-19 huge contracts don end for livestock ni or abi competitors don dey enter dem space? I dey talk dis because I notice say even Honeywell flour revenue dropped slightly too but dem own no drop big like dis livestock. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
locodemy:Who Heineken epp. Las 3 month to September, 2020 eps na 7.4 while 3 month to September for 2021 don drop to 2.75, no be approx 60% drop be dat? Abeg look wella Oga Loco-motive ![]()
|
locodemy:Livestock dey give me consign o . Look d Q3 ,2020 and compare to Q3, 2021, d eps drop by more dan 50%. E be like say na Covid-19 helep dem las year o. And if company revenue dey drop from q to q, we suppose find out wetin dey shelle before we siddon look. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
He still dey with EFCC since October 23. Good one by EFCC. |
Hopeba:na ur popsy wey no train you, his most unfortunate son, be cow. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 74 pages)

Abaribe, Obi Pandora and dem PDP wey create the IPOB terrorists don become casualty of the accursed IPOB arsonists terrorists. 