Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 74 pages)
King44:pesin wey siddon use fake news take burn down your house no be ur friend, Mr Hypocrite. Na one question I still dey ask since morning, if soja kill you today, shey ur mama and papa go wait for one year to see your dead body or hala say soja kill dem son? Dats why we go defend Lasgidi from arsonists and IPOB terrorists so dem no go burn down Lagos again. #DefendLagos |
NwaliE01:For dis one wey I bold, you correct and I dey with you. Na those enemies of progress wey dem head no correct to sabi say if you say soja kill someone since las year, you use am take burn down Lasgidi and we still never see one evidence say pesin kpai, we go dey foolish to siddon wait for arsonists and IPOB terrorists to burn down Lagos again dis year. #DefendLagos |
King44:Nonsense! Everything na politics to una children of hate. U no even imagine say I fit be among the genuine victim of those you and your fellow arsonists and IPOB terrorists burn him shop last year. Una own don cast as una punish us because una hate Buhari, na so God go punish all of una. #DefendLagos |
NwaliE01:Una wey dey support d arsonists and IPOB terrorists wey burn down Lasgidi last year be the sadist No. 1. Una hate Buhari so tey decide to burn down Lagos to punish Buhari. Na God go punish all of una. If na to end bad governance, I dey support am but to siddon watch una burn down Lasgidi again? Lailai! |
Sirpaul:Na u and your papa go collect N10k and two paints of rice. You tink say we go allow una burn down Lasgidi again dis year? Lailai. For one whole year, we dey beg una make you give us evidence say pesin kpai for Lekki, una arsonists and terrorists no get just one evidence, you dey hia dey plan another arson, you tink say we go allow una burn down Lasgidi again? |
Bigchristo:You no get sense, if you get sense u no go dey yab me and lie like dis. No be after una burn down Lasgidi last year we see for YouTube wia una dey tell umuchineke dem dem to go infiltrate d protesters, burn down Lasgidi and free prisoners for Ikoyi prison. Una own don cast. Una think say we go allow una burn down Lasgidi again? Lailai o #DefendLagos |
Akinsete19:See oniranu oniyeye!! Una create fake news to kill people and burn down Lasgidi, we waited and waited to find one single pesin wey kpai, it's one whole year, we no get evidence and you want to burn down Lagos again, you tink say we go allow una? You be enemy of progress and na dat your hatred for Buhari go kill una. #DefendLagos |
XXXXTENTACION:U don hia say anywhere burn down so far? Even d arsonists and terrorists own don cast. We go defend Lasgidi from arsonists and IPOB terrorists like you o. Una use hatred for Buhari take create fake news to take burn down Lasgidi last year, E no go happen again. #DefendLagos |
Akinsete19:Na u get mental problem wey u need go treat overseas. For una eye, u tink say efrybody be aneva chop like you. Nowhere for d world wey government go give arsonists and terrorists like you free reign o. #DefendLagos |
Akinsete19:u no get home training. Abeg carry your hatred for Buhari wey una want take burn down Lasgidi again to your grave jor. |
Nonsense. CNN wey no send one reporter to cover the protest las year and con siddon for Atlanta dey fabricate their usual fake news. No single one among dem wey dey profit from the fake news even bother to ask why no single family don come out say dem lose someone. Or abi soja kill dem and kill all dem family ni? CNN ko Shigidi ni. Shiorr. #DefendLagos |
Akinsete19:You wey no get home training so tey you come online con dey yab people , you get sense so. Me I no yab you first, na you no get sense to no say you fit yarn but no yab. Shiorr. |
Akinsete19:You wey no get sense to demand for justice for people wey una use fake news to kill them and burn their business no worse pass trash? Una go get sense las las. Una own don cast patapata! #DefendLagos |
Agbegbaorogboye:oniyeye Omo irankiran. If you die today, you be saara! As you and your useless papa no get brain to sabi say if dem kill you today, hin no need to wait for one whole year to find the dead body of you, his most useless son. |
Story for d gods. As e no get sense to mind hin business today, hin own don cast. We no go allow arsonists and IPOB terrorists to burn down Lasgidi again. #DefendLagos |
Stankovic22:Ori e ti gbale. Army fire you and all of una no get one single pesin wey kpai and no family for one whole year say hin family member kpai for Lekki. E ma tan arayin eyin o ni yeye! Shiorr. Una own don cast patapata as sense no dey una head to find evidence but wan burn down Lasgidi again. E ti pofo!! |
Dymaco:a say a get dat part wey you dey repeat but my question be say if soja kill you now now, shey ur mama and papa go wait for one year or for CNN interviews before dem talk? |
Maxymilliano:All of una arsonists and IPOB terrorists wey tink say una go fit burn down Lasgidi again today don fail. All of una own don cast. #DefendLagos. It's one year of still no family or dead body of your d fake news una use take burn down Lasgidi last year and it's shame on you all wey dey tink say una go fit burn down Lasgidi again. Lailai! Even if police no take d hoodlums away, we go do am. We go defend Lasgidi from arsonists and IPOB terrorists like you . |
FakePrinceOfLagos:Impostor of Lagos Princes, no be for Lasgidi you go run down and burn again. Na your alaigbo you go burn las las as ur own don cast patapata. |
UselessBuharist:una arsonists and terrorists own don cast today. As u dey say people die yet nobody for dem family come out, na so e go be for u wen soja kill you today, your family no go look for you. |
DJ Runaway,more like it. Dem own don cast patapata #defendLagos. Na so dem go dey run until dem enter gutter. Shiorr. Becos of dia hatred for Buhari dem use fake news and terrorists take burn down Lasgidi. No be only her spread d fake news dem use take burn down Lasgidi, e get one failed actress too, Omoni Oboli, wey put petrol dat time with her tweet, she tweet her own fake news say dead body full everywhere for Lekki , yet still today today, not even one pesin kpai. We go dey call all of dem out for working hand in hand with the IPOB terrorists group dat burn down Lasgidi . #DefendLagos
|
nakotee:Na fake. As fake as dia tweet of 38 people killed before dem delete am. Useless organisation dat only report negative news about Nigeria. Fake news empire of the world. No wonder Donald Trump dey trash dem all d time. |
Stankovic22:yeye media wey no fit say truth. Una tink say we go allow una burn down Lasgidi again . For one whole year, una never get one single person or d family of just one pesin wey die for Lekki but want to dey profit with ad traffic from the lie being peddled so terrorists can burn down Lasgidi again. Shey if army kill pesin, army kill all dem family and friends ni? For once,I stand with police for dis one. Yeye media wey no get sense to say the truth. #DefendLagos |
iwaeda:u no sabi anything. Prostitutes na Keffi to Dodan barracks be dem territory. D aaba boys na to dey service even d beggars , agbero and conductors and some irresponsible drivers. No be dem burn down Lasgidi I dey tell u. I agree we get craze for Lasgidi but no be to dey burn down Lasgidi like IPOB terrorists did last year as dem follow d order of that dia terrorist leader. |
UselessBuharist:u mean una drug pushers ![]() |
iwaeda:Na ur papa wey no train you, his useless son, dey foolish. Since u dey form say you sabi Lasgidi, make I expose you say u be outsider. from the underbridge near P&T wey if you dey descend from TMB reach Kam Salem, since Fashola time, dem don clear and beautify am and if you waka from end of Keffi SW Ikoyi reach to underbridge to Kam Salem, d major tin dia na BRT and if you turn left, na park wey for hin back some aboki still dey sell ram dey dia. U no sabi Lasgidi but dey form. Dose boys wey dey do agbero for d park no go burn down Lasgidi because Lasgidi na dia pot of soup. Na people like you, awon koniran, and IPOB terrorists burn down Lasgidi and una own don cast aswear2gud. |
SmartGadgetz:Na ur grandpa wey born hin useless son, your papa wey come born a useless son like you to make two useless generations of failure and bitter souls,make you go fvck. Shiorr. #defendLagos |
HonNL:Na so una plenty. #defendLagos
|
We no go allow anyone burn down Lasgidi today o |
[quote author=valoky22 post=106897700][/quote]Na ur papa wey no train you, his most useless son, na hin mental. |
iwaeda:Na ur papa wey no train you, his useless son, say e no good to come online dey yab people, na hin dey silly. Since u no sabi Lasgidi, nobody dey under Obalende bridge and nobody wey dey eat for street go burn same buses and shops wey dey pay dem. It own don cast. Shiorr |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 74 pages)




