₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,742 members, 8,513,474 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:43 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 74 pages)

Politics › Re: Nobody Has Been Appointed As Oloworo-elect- Oba Agbabiaka by Nigerialabalaba: 9:42am On Oct 20, 2021
FakePrinceOfLagos:
I am Ibile to the core

Stop saying what's not

I am royalty. I didn't but it , I earned it.
U impostor. Smh for you. No worry, you go still sabi say wetin you dey do here na illegal. Shiorr
Politics › Re: #EndSARSMemorial Starts With A Car Procession At Lekki Tollgate by Nigerialabalaba: 9:39am On Oct 20, 2021
Nonpartisan1:
They want to celebrate one year of burning Lagos Assets, looting SMEs in Lagos and Keeling of Security agents.

Ofo l'omi efo se
awon enemy of progress. Why dem no come out of dem AC cars make we see dem. We no go allow dem burn down Lasgidi today o.
Politics › Re: EndSARS: Government Has Failed To Resolve Issues, Police Brutality - Saraki by Nigerialabalaba: 9:37am On Oct 20, 2021
FakePrinceOfLagos:
I'm currently at the protest ground
u wey dey alaigbo land now? Shiorrr
Politics › Re: Nobody Has Been Appointed As Oloworo-elect- Oba Agbabiaka by Nigerialabalaba: 9:26am On Oct 20, 2021
FakePrinceOfLagos:
Appoint Tinubu so he would eyes off 2023

He's too old and fragile to lead a nation of over 200million people
Oga impostor and fakeprince, e no funny.

Dis one no be iboland and IPOB terrorists mata wey you dey gbadun and support.
Dis no be funny mata abeg shift go ur iboland as we no want make outsiders like you no chuke mouth. Dis kain tin dey lead to loss of lives and properties and as Osolo don clear himself, no put ur Igbo mouth inside. Aworiland no be igboland abeg.

Kabiyesi don clear d air and while all sons and daughters of Oworonshoki dey await who d kingmakers and LASG go eventually make the Oba, make everyone sempe and let peace and love reign in Oworonshoki land.
Politics › Re: Bereaved Mother Of An #endsars Protesters Who Was Killed By Security Operatives by Nigerialabalaba: 9:15am On Oct 20, 2021
Dymaco:
Who will speak up when they have been threatened not to.

We all know your plans. To silence her by death if she speaks the truth in Nigeria. She is safer in London not in Nigeria.

Kunle Olawunmi, former Navy Commodore, was hurriedly invited and bullied when he said that the presidency is aware of boko haram sponsors.
Obadiah mailafia is dead because he spoke out about the sponsors of boko haram.

Tell me why should the woman be in Nigeria to speak out? Evil government supported by evil people. It will reach everybody one day.
Simple question you dey dodge. I shake my head for you. Those people you call shout so tey today you dey quote dem,albeit to cast aspersions on your nemesis, PMB, wey no allow una lot to continue stealing and killing dis nation. Oga, my question be say, if soja kill you today today, shey ur mama and papa, your family, ur friends go keep quiet because someone threaten dem?
If you no fit answer dat, den ur conscience know say u be liar and truth no dey in you.
All of una wey dey lie get false and pathological perception of reality. Una lot na liars and we no go allow una burn down Lasgidi again o.
Politics › Re: Was There Really A Massacre At The Lekki Tollgate? by Nigerialabalaba: 7:37am On Oct 20, 2021
Aufbauh:
The billion dollar question that has defiled a clear cut answer.
No mind am, God go punish all of una.
D truth be say nobody died and people like him cash out and still dey cash out for d lie. Shiorr.

Simple question, shey soja kill dem and kill all dem family ni? But we no go forget how people like him and IPOB terrorists burn down Lasgidi because dem hate Buhari
Politics › Re: South East Traditional Rulers Demand Release Of Nnamdi Kanu by Nigerialabalaba: 7:18am On Oct 20, 2021
FakeUnity:
Arindin, you dey make noise. Gbenu dake.
na ur saboteur grandpa wey no train your useless papa wey no come train you, his foolish and useless son, be arindin. Una life don cast with hatred and una no go rest until e kill una. I no mention ur maale because I know say ur foolishness na paternal ,not maternal .
Politics › Re: Bereaved Mother Of An #endsars Protesters Who Was Killed By Security Operatives by Nigerialabalaba: 7:16am On Oct 20, 2021
Dymaco:
Perhaps person never threatened your family. It will reach everyone one day. That's sure thing.
so if soja kill you today, your maale and paale go keep quiet because someone threaten dem? As you dey lie so, na so you go reap am. Na becos of Buhari una don use hatred cast una life so tey una don kolo finally. Dem kill you today, shey ur mama and papa go wait for one year or for CNN interviews before dem talk?
Na d question wey I ask you be dat. Shiorr
Politics › Re: Bereaved Mother Of An #endsars Protesters Who Was Killed By Security Operatives by Nigerialabalaba: 7:03am On Oct 20, 2021
Bethcomm:
For any disgusting being that will be calling out a mother that lost a son as fake, please just pray for you or your loved ones not to be a victim of injustice that is being dished out to Nigerians on daily basis by insecurity forces.
Dymaco:
Op if the woman story is true, may you lose your siblings in a terrible accident.
E be like say you just bitter like bitter kola. Ask yourself, if soja kill you now, shey ur mama and papa go wait for one year or for CNN interview? Mtcheww.
Even dat Eromosele boi wey olopa arrest, him mama and friends litter everywhere on social media let alone pesin or 78 pesins wey kpai. Na God go punish all of una wey becos you hate Buhari una warn kill all of us. D strong ibile spell wey cast IPOB terrorists today wey dey make dem kill dem mama, papa, Eze and destroy alaigbo before soja kill dem na hin una go collect las las.
Politics › Re: Ayo Fayose Boards An Okada In Lagos To Avoid Missing His Flight (Photos) by Nigerialabalaba: 5:40am On Oct 20, 2021
XaintJoel20:
At least for once you have faced what an average Nigerian goes through on a daily basis.
traffic dey efry wia wey serious people and serious business dey go on for dis world, no be Naija thingy. E too early to start lamentations biko.
Politics › Re: Nigeria Police Should Arrest & Prosecute Tiwa Savage, Her Lover & Gistlover Now! by Nigerialabalaba(op): 5:37am On Oct 20, 2021
suffering:
Semi-illiterate thread. I’m out.
See pesin wey 'literate ' yet no sabi how to use semi-illiterate for sentence.
Shey any word dey for English sef wey be semi-illiterate, Mr Olodo? NA arrogance and pride go kee you las las.

Olopa should beta enter dis Tiwa Savage mata to teach all of dem sense. Which kain law permit somebody to dey film sex and post am on social media? Which kain law permit gistlover to dey blackmail Tiwa? Which kain law permit Tiwa to dey bounce around like say she don give license to oda yeye people to dey post dem sex video for social media?

Police abeg arrest and prosecute d 3 of dem.
Politics › Re: South East Traditional Rulers Demand Release Of Nnamdi Kanu by Nigerialabalaba: 4:35am On Oct 20, 2021
Adonbilivit o. Btw, I no say e no even mata. My Igbo brodas say dem no get kings. One hia for nairaland say hin king for Agulu na d butt of jokes and derision even among d people wey suppose be hin subjects o
Romance › Re: Is Methotrexate Good For Pregnancy? by Nigerialabalaba: 3:10am On Oct 20, 2021
mamagee3:
[color=deeppink]Doctors in the house, I am doing a research on antimetabolites and pregnancy.

And I wanna know, is methotrexate good for pregnancy?[/color]
abeg go study beta journals not hia abeg.
Politics › Re: Unknown Gunmen Kill Two Traditional Rulers In Imo by Nigerialabalaba: 9:07pm On Oct 19, 2021
stephanie11:
POLITICSNIGERIA.COM



https://politicsnigeria.com/breaking-unknown-gunmen-kill-two-traditional-rulers-in-imo-photos/
Dem don cast. Na burn dem burn Oba of Lagos palace but dey go dia own land, burn and kill dia Ezes. Dem don jam correct ibile spell for Lasgidi. D jazz go only clear wen dem finish destroying their own land and fall to the NA.
Politics › Re: IPOB: Multimillion Naira Market Destroyed With Fire For Opening On Monday Agains by Nigerialabalaba: 9:01pm On Oct 19, 2021
IPOB terrorists don cast! Dey won't stop until dey destroy alaigbo patapata and fall to the ground in the hands of the NA. Dey committed a sacrilege in Lasgidi and now dia own don cast patapata. Dem go use the same hand dey take burn down Lagos take burn their own land more than 1000 times dey do for Lagos. Dey don jam correct ibile spell.
Politics › Nigeria Police Should Arrest & Prosecute Tiwa Savage, Her Lover & Gistlover Now! by Nigerialabalaba(op): 8:47pm On Oct 19, 2021
Dis nonsense should interest olopa because e be like say Tiwa Savage be part of the charade while her supposed lover posted a pornographic content online and gistlover be blackmailer.

D low grade actress wey olopa jail for Ghana for posting her nudity in the presence of her pikin no even do bad as half as these 3 pervs.


Na d same thing the irresponsible Tiwa lover do to Tiwa Savage pikin; deliberately posted the sex video on social media wey fit harm d child today and in the future

Olopa, like Ghanaian olopa, abeg do your job before foolishness and indecency like dia own becomes the order of the day.

Arrest & Prosecute Tiwa Savage, Her despicable Lover and Gistlover now.
Politics › Re: #EndSARS: How My Son Died In My Arms At Lekki Toll Gate - Woman Recalls by Nigerialabalaba: 8:37pm On Oct 19, 2021
SmartPolician:
You need to watch CNN today. This story is on CNN. The woman was crying while sharing the story. That story cannot be made up.
Sir, na dis kain news dey sweet CNN and the western media. Simple question: has dis woman in dis "propaganda " video not being in dis same Lasgidi wey we don dey shout ourselves hoarse dat if dem kill anyone you know, take your evidence go the panel and we go join you to demand for justice.

Food don land for CNN, no be for me. As tins stand today, nobody died for Lekki, not even 78 people wey one alleged drug addict claim soja kill. All of dem na 419 and we no go allow dem burn down Lasgidi again.
Politics › Re: Pandora Papers: Justice Stella Ogene London Property & Offshore Account by Nigerialabalaba: 3:20pm On Oct 19, 2021
From one gofament to another, Delta State sef na con man and con woman state.

Madam Stella and her Uniben DVC husband no wan carry last. EFCC Abeg do your job. John Oghene get music talent and na looted money dem wan fit back him career. Shiorrr

Politics › Re: Amended Charges Against Nnamdi Kanu Filed By FG (Full List) by Nigerialabalaba: 3:07pm On Oct 19, 2021
Mysticwebb:
So this is the most celebrated amended charges that zombies are making noise about? FG and IPOB should not cause an unnecessary bloodshed, do what is just to all parties involved. Do not think that blood letting will continually remain constrained in the East, your love ones may one way or the other get caught up with it either on transit or when it escalate.
Una no sabi government. Dem go still add more later
Politics › Re: #EndSARS: How My Son Died In My Arms At Lekki Toll Gate - Woman Recalls by Nigerialabalaba: 3:03pm On Oct 19, 2021
TripleOh7:
All those who deny the killings, you won't see the end of this year.
you and all d liars and IPOB terrorists wey burn down Lasgidi go meet una own
Politics › Re: #EndSARS: How My Son Died In My Arms At Lekki Toll Gate - Woman Recalls by Nigerialabalaba: 3:02pm On Oct 19, 2021
SmartPolician:
We need more and more people to come forward and share their stories. This is the only we can prove that people were killed that night.

The problem is that nobody can guarantee your safety after testifying against the government. Nigeria is finished but we just pretend that we don't know.
Na lie you wrap up like dis. After 1 year una still dey beg for liars to show dem face? Una sense too much and na hin go kill una . If una tink say una go burn down Lasgidi tomorrow, na lie. If you like lie from today to next year, na beating una go still receive las las
Politics › Re: Yakubu Gowon Celebrates His 87th Birthday Today by Nigerialabalaba: 9:19am On Oct 19, 2021
djevino:
[s][/s]

No sense detected
Try again later
when you reach house ask your papa why two of una no get sense
Politics › Re: APC Convention Under Threat, Aggrieved Party Members Cite Ruling Against Buni by Nigerialabalaba: 9:17am On Oct 19, 2021
Agboriotejoye:
This is a very dumb post
You should delete it
why u no kuku help me delete am as per say you be the official nairaland hoodlum.
Business › Re: Nigerians Criticise CBN’s Reliance On Dangote Refinery To Fix Naira’s Free Fall by Nigerialabalaba: 8:58am On Oct 19, 2021
ramatintin:
since the ban of abokifx has the Naira performed better?your Mumu never do
You and your paale and grandpa wey born two generations of mumu na d mumu of the year. Una no go find beta work do you go dey look for how to thief.
Education › Re: Joy Adesina Graduates From OAU Medical School With 9 Awards by Nigerialabalaba: 8:55am On Oct 19, 2021
Bewiseedet:
When there is money and peace of mind. Tell me why you won't do well
Smh. You dey write like a poor and wretched failure for life. Abeg, nothing like wetin you write so. No pain no gain in life,you beta go work
Politics › Re: Nigeria-China N720 Billion Currency Swap Collapses by Nigerialabalaba: 8:49am On Oct 19, 2021
Agboriotejoye:
What does all that have to do with the currency swap deal?
Is the swap deal based on China getting themselves?
Use your brain
Na because your papa no get brain to train you wella na him make you ,his useless son, come a public forum come dey yab. Useless son and family. Like father like son!I sabi say your maale get sense but na your papa you resemble.
Christianity Etc › Re: Preach Christ, Not Church! by Nigerialabalaba: 8:47am On Oct 19, 2021
Hahaha..... How you fit continue your race nah? Nobody be a floating Christian o
Politics › Re: Yahaya Bello Wins Sun Newspapper's Governor Of The Year by Nigerialabalaba: 8:26am On Oct 19, 2021
grin
Politics › Re: Yakubu Gowon Celebrates His 87th Birthday Today by Nigerialabalaba: 8:03am On Oct 19, 2021
kettykin:
Did he really win a war or starve innocent women and children forcing Biafra to surrender to save lives
You mean d osu people wey d IPOB terrorists forebears deny food during d Nigerian civil war so dey can use it for propaganda same way IPOB lied say shooting dey for Lekki con hide under am take burn down Lasgidi. You too dey decieve una sef yet una no get any respect for human life.

Na d same thing dey happen now wey IPOB terrorists dey use mass hunger of ibo people for propaganda . People no dey go work again, hunger dey wire dem and dem dey repeat the thing your grandpa do the osu people during the Nigeria civil war. An apple doesn't fall far from its tree, una go still kill ibo people and blame others for it. Shiorr.
As you see, Gen. Gowon no dey on life support and still dey Kampe whereas your hate filled grandpa don kpai in bitterness.
Politics › Re: Yakubu Gowon Celebrates His 87th Birthday Today by Nigerialabalaba: 7:56am On Oct 19, 2021
djevino:
Let him go and save his people from ethnic cleansing grin cheesy
Gen Gowon no be property of one community, na national asset. Na you make you pray make you and your papa reach him age.
Politics › Re: Yakubu Gowon Celebrates His 87th Birthday Today by Nigerialabalaba: 7:49am On Oct 19, 2021
kettykin:
I still don't know why this Man is not recognised and respected the way other heads of state are , OBJ , Abdulsalami .seems to carry more respect
He is actually, only way older and above dem in military hierarchy. Those 2 no be him set.

You think say e easy to win a war as a sitting Head of State? As he dey so, he did what no other Head of State alive or dead did, he led and won a war for Nigeria. He is already immortalised and will one day be on a national currency. It's because he still dey alive dem never do am. Gen Gowon na a global icon and national legion.
Education › Re: Joy Adesina Graduates From OAU Medical School With 9 Awards by Nigerialabalaba: 7:44am On Oct 19, 2021
Nice one. She do well. Congratulations to her and the parents.

Dis one na the real slay girl as she slay all the awards for Ife. I no get d end formalities of addressing your own daughter with the title, for the closing remark, dat na the time to give d Daddy line since na ur daughter but trust Politicians, dem go over do am shah

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 74 pages)