₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,742 members, 8,513,474 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:43 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 74 pages)

Politics › Re: Ooni Ogunwusi: Igboho's Travail Avoidable If He Had Listened To Good Advice by Nigerialabalaba:
Lanretoye:
Smh for our dear yoruba land,let the leaders continue to leave the race for their unborn children to run...may God see igboho through this
Na dia e go dey! Sebi una dey hail am wen e dey scale the fence of Yoruba palaces and dey yab the leaders. Go read about Yoruba history and tell me which one dey disrespect kings. Kings o!! shocked If na the old days, by now war go done start between his community and the community of the Kings he insulted o.

Na becos of modernity go dey make an ordinary floor member wey PDP prop up go wake up one day come dey run his mouth anyhow. Yorubaland no be iboland o were kings no dey and anyone fit wake up and behave like Nnamdi Kanu and go scot free o.



https://www.youtube.com/watch?v=91Ll-0ySrTA
Politics › Re: Ooni Ogunwusi: Igboho's Travail Avoidable If He Had Listened To Good Advice by Nigerialabalaba: 12:23am On Oct 26, 2021
inderhappy:
Isn't it better to just be typing nigeriablablablabla than all these huh? He is now a terrorist because he chose to speak up huh.....aaaah!!!!! Even the god's most be tired of you people.
Shey u want to speak up. Call your papa and mama or everyone old enough to be your papa and mama, come insult and threaten dem like Igboho did to Yoruba leaders including Pastor Adeboye. Come back and tell us wether dem go pray for you or jam u original ibile spell. Shiorr.


Igboho wey even scale fence enter the palace of Ewi of Ado-Ekiti just because d Oba no support his secession madness. Igboho na omo ale Yoruba. No true Yoruba go open mouth insult the King or breach a sacred place like the King palace. Dem don cast am strong ibile spell wey go teach am dat training him papa and mama no give am.

The moment I see am dey do houseboy for FFK and he dey work for PDP, na dat moment I sabi say e no get sense.

Make him go scale the prison in Dahomeyland. Shiorr.

Politics › Re: Ooni Ogunwusi: Igboho's Travail Avoidable If He Had Listened To Good Advice by Nigerialabalaba:
Amotolongbo:
People like Fani Kayode and Alaafin Koiki
Abeg no drag Iku Babayeye into PDP's Igboho crazy seccession madness.
https://www.vanguardngr.com/2021/09/alaafin-urges-nigerians-to-shun-calls-for-nations-disintegration/amp/

Na d fight against criminal herdsmen Alaafin and other Kings support am for, no be secession.

When he started his secession madness, everybody choke and con dey wonder how the fight against criminal herdsmen become secession huh So tey d Yoruba kings call am to order but he tink say him dey iboland where one rude terrorist boy called Nnamdi Kanu dey insult all dem elders and go scot free.


Imagine dis small PDP boy like Igboho , wey be FFK's houseboy o, dey threaten a whole Alake wey old enough to be him papa and wey be retired senior army officer o. Igboho don cast patapata like IPOB terrorists wey dey use dia hands dey destroy dem land. Igboho no be omoluabi at all. Nobody go bail am out o . Na all the Yoruba people wey fit help am he don insult dia kings .


Na God even help us sef, if not, Igboho go don hide for Germany now dey incite Yoruba youths to dey kill dem prominent leaders and members of other tribes like dat Chief IPOB terrorist dey do ibo people today.
Politics › Re: Ooni Ogunwusi: Igboho's Travail Avoidable If He Had Listened To Good Advice by Nigerialabalaba: 11:33pm On Oct 25, 2021
Oonirisa, may ur reign be long sir.
Igboho na alagbara ma mo ero hoodlum of PDP and was so foolish so tey he dey take advice from Ffk dem. Imagine someone wey FFK dey mentor? Dat one get sense so?
Him own don cast . Those monarchs don swear for am. Na him be d first pesin wey I go first hear say dey threaten the kings say if dem no support am, he go sack dem shocked Omo ale jatijati! Shiorr

Politics › Re: Edo PDP Suspends Obaseki, Shaibu’s Loyalists by Nigerialabalaba:
Dem dey play same trick Obaseki do Comrade na.

Sebi Obaseki use less than 10 members of the ward of Oshiomhole take remove Oshiomhole wey be APC national chairman elected by thousands of delegates at APC national convention , na 18 people pere dem use scatter his leg for PDP too.
Cunny man die, cunny man bury am.Shiorr .
Politics › Re: FG Is Right.Nnamdi Kanu & IPOB Terrorists Attacked Lagos ,Oba of Lagos Palace by Nigerialabalaba(op): 9:40pm On Oct 25, 2021
IPOB terrorists own don cast. Na IPOB terrorists dey behind all these hate speech and the terrorist attack on Lasgidi.




Read wetin the terrorist leader say before.:

https://www.nairaland.com/3854640/igbo-man-attends-church-pastored
A video of Nnamdi Kanu reportedly preaching ‘hate’ during his radio shows before now, have been dug out. The IPOB leader who was visibly angry in the video, said “Yoruba people are worse than Boko Haram, Any Igbo Person who attends any Church Pastored by a Yoruba Man is an slowpoke”.

This video has sparked lots of controversy on social media, as some people are calling him out for this;

Politics › Re: FG Is Right.Nnamdi Kanu & IPOB Terrorists Attacked Lagos ,Oba of Lagos Palace by Nigerialabalaba(op): 9:33pm On Oct 25, 2021
powerkey:
Yorubanzas at it again....

You're here ranting but Igbo's have even built a house on your father's and grandfather's grave.


Idiots everywhere.


Ipob impregnated your wife too.

IPOB sent Tinubu the frog to hospital.
Oga you ou no get shame .Even the terrorists no say dem no do am and the Chief terrorist never retract those hateful words .

And as you dey see so, dem own don cast. Dem go show all of una shege! Dem own don cast with strong ibile.
Politics › Re: FG Is Right.Nnamdi Kanu & IPOB Terrorists Attacked Lagos ,Oba of Lagos Palace by Nigerialabalaba(op): 9:06pm On Oct 25, 2021
Na IPOB terrorists attack Ikoyi prison and but for Nigerian Army, IPOB terrorists for don put us under serious terror for Lasgidi.

Today, as dem own don cast, na iboland dem succeed to free prisoners wey dey destroy iboland today.

FG dey right.

Politics › Re: FG Is Right.Nnamdi Kanu & IPOB Terrorists Attacked Lagos ,Oba of Lagos Palace by Nigerialabalaba(op): 8:59pm On Oct 25, 2021
Kanu and IPOB terrorists burn our BRT buses and attack Oba of Lagos palace

Politics › FG Is Right.Nnamdi Kanu & IPOB Terrorists Attacked Lagos ,Oba of Lagos Palace by Nigerialabalaba(op): 8:56pm On Oct 25, 2021
Na Lagos IPOB terrorist group first tested dem modus operandi of arson, destruction and attacking prisons to set criminals free. Na those prisoners IPOB recruit for terrorism.

As dem cast original ibile spell on dem ,right nau, na 100 times of the destruction dem do for Lasgidi dey happen for dem own land. Dem no go stop until dey destroy dem land 1000 times worse dem do for Lasgidi.

kanu ordered IPOB to burn down Lasgidi on a live Radio knowing fully well that the fake Lekki Massacre was a Hoax because he and IPOB had deliberately helped to distribute the fake news on Social Media in order to create an excuse to murder Police and attack lagos

Thank Jesus Christ say FG don arrest kanu. IPOB terrorists don cast.

AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests

1hr 35Mins
Destroy every bridge and kill all Police

1hr 46 mins
burn down tinubu’s hotel

1 hr 42 min
Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport

1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons

1hr 47 min tinubu must go down

1hr 52 min
kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted

Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag.

Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children

1 hr 56 min
block every road kill Sabotuers

2hr.00 min
Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines

2.hr09 min
Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire.

2.hr 15 min
[b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police.

2hr 18 mins
Describes again how to make Molotov Cocktail bombs

2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja?

2 hr 22 min
ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed

2hr 24min build bombs and lay them by the roadside

2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew

2hr 56min
kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders

3 hr 09 mins

burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started

Every Police Station must go down
destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria


https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs
Foreign Affairs › Re: Can This Happen In Naija? Iranian Governor Slap In The Face During Public Speech by Nigerialabalaba: 8:07pm On Oct 25, 2021
Yes nau . As una no dey like copy beta tins overseas con do for naija, go slap one governor make we see. Shiorr
Politics › Re: President Buhari Hosts President Tayyip Erdoğan Of Turkey (Photos) by Nigerialabalaba: 4:41pm On Oct 20, 2021
Cholls:
my brother all I sense is Buhari and Erdogan picture together would be encouraging Islamic expansion...
Na lie Abeg carry dis kind beer parlour talk comot. When Angela Merkel came, you no say she wan Christianize Nigeria . Even Turkey, Erdogan still dey struggle to fully Islamise o.
Turkey is full of all those places in the bible and still preserved till today. All of una no sabi anything, even Syria own its own orthodox church dat is still very influential till date in the Christian world. It's more of Turkey building strategic alliances with a powerful country like Nigeria. Remember that Erdogan is backing one of the strong factions in Libya. Both of them are experienced and matured Presidents.
Politics › Re: Unilorin Mock Sunday Igboho In Exam Question by Nigerialabalaba: 4:30pm On Oct 20, 2021
FakePrinceOfLagos:
[s]Chei my fellow Yoruba people diaris god o [/s]
Impostor of Lagos Princes.
Politics › Re: President Buhari Hosts President Tayyip Erdoğan Of Turkey (Photos) by Nigerialabalaba: 4:22pm On Oct 20, 2021
Wow!!! Dis Erdogan na big fish in international gbosgbas. People like Erdogan na dependable ally o.
Politics › Re: Unilorin Mock Sunday Igboho In Exam Question by Nigerialabalaba: 4:17pm On Oct 20, 2021
Hahaha...Dem translate hin surname Adeyemo to "crown fit child " grin
Politics › Re: EndSARS Memorial: Tear Gas Fired At Hoodlums, Not Protesters, Says Lagos CP by Nigerialabalaba: 4:11pm On Oct 20, 2021
Benmob:
u are a fool of all century useless being
Yu see nau? Your own don cast patapata aswear2gud
Politics › Re: EndSARS Memorial: Tear Gas Fired At Hoodlums, Not Protesters, Says Lagos CP by Nigerialabalaba: 4:08pm On Oct 20, 2021
Benmob:
back to sender to ur generation unborn, bastard fool, stupid useless, idiot with ur parent for forever, na only u fit insult person parent
Na u dey insult at first. I no yab you until you yab me first. Lesson be say, yarn no yab but if you yab I go remind you say na ur papa wey no train you his most useless son, cause am.
Oni ranu!
#DefendLagos
Politics › Re: EndSARS Memorial: Tear Gas Fired At Hoodlums, Not Protesters, Says Lagos CP by Nigerialabalaba: 3:54pm On Oct 20, 2021
Bigchristo:
Getat Oloribruku I am not an Igbo man but your hatred for Igbo won’t let you see it, this is exact reasons why I left Nigeria some of una not get sense for that country
U left Nigeria because you no get beta family hia. We sabi people like you wey dey console una self. Since you no even count wen you dey hia, e no even mata if you stay dia and die dia, na d good family wey you no get for Nigeria cos am no be Nigeria. Shiorr
Politics › Re: EndSARS Memorial: Tear Gas Fired At Hoodlums, Not Protesters, Says Lagos CP by Nigerialabalaba: 3:34pm On Oct 20, 2021
Benmob:
na for ur house u want defend they write rubbish,pple are protesting of d future and ur for children future u are here fooling ur self
Na you dey write rubbish. You can't build something on nothing and dis con artists, arsonists and IPOB terrorists are destroyers.

Burning up Lagos is not fighting for any future. It is destroying the past and the future.
We go defend Lasgidi from arsonists and IPOB terrorists did time around.

#DefendLagos
Politics › Re: EndSARS Memorial: Tear Gas Fired At Hoodlums, Not Protesters, Says Lagos CP by Nigerialabalaba: 3:25pm On Oct 20, 2021
Benmob:
so na ipob control hoodlum in Lagos because most of pple were carry those act of burning were Yorubas,that how u guys accuse igbos of attacking oba palace but later video of d attack came out but it was is community that attack d palace they were even enjoying in his
Swimming Pool happily see wetin oba dey enjoy
You dey lie and d truth no dey in you.
Na who tell him supporter to go burn down Lasgidi again? Even d IPOB terrorists are not as brazen as some of una. Dem chief terrorist wey send dem no deny am and even dey praise dem for burning down Lasgidi.

We go defend Lasgidi from arsonists and IPOB terrorists today.
Politics › Re: EndSARS Memorial: Tear Gas Fired At Hoodlums, Not Protesters, Says Lagos CP by Nigerialabalaba: 3:21pm On Oct 20, 2021
Memphitz357:
It's either you are extremely daft or extremely foolish or a mixture of both.
Since ur papa no get brain to train you, his most useless son, not to come online dey yab people,I go remind you say na ur useless papa dey both extemely daft and foolish.
I no go mention your maale because I know say your foolishness dey paternal.

If you no get sense to sabi say your own don cast patapata, a go tell you. Shiorr
Politics › Re: Nigeria Police Should Arrest & Prosecute Tiwa Savage, Her Lover & Gistlover Now! by Nigerialabalaba(op): 3:04pm On Oct 20, 2021
Musrataman:
Ashamo people exposing their naughtiness.
Cursed illiterate educated
Na u arsonists and IPOB terrorists con go school? Shiorr!
You wey no get sense to decipher say your own don cast patapata.
Politics › Re: Nigeria Police Should Arrest & Prosecute Tiwa Savage, Her Lover & Gistlover Now! by Nigerialabalaba(op): 3:00pm On Oct 20, 2021
Musrataman:
Las las you're a madman on your post she na your sister na
Back to sender. Na you no get sense to respect yourself. If you wan yarn, yarn no yab but if you yab, na paternal problem you got from your foolish papa you dey display be dat.

#DefendLagos
Politics › Re: EndSARS Memorial: Tear Gas Fired At Hoodlums, Not Protesters, Says Lagos CP by Nigerialabalaba:
King44:
if Buhari is on the right tract my it be well with him is children and family but if he is not on the right track may he and his blind supporters be unfortunate and may he and his supporter's generation will meet their untimely death amen
You wey hin own don cast dey say prayers?shiorr.

I no say na because of Buhari una burn down Lasgidi las year and I know say God go punish all of una.

Wetin consign me and your hatred for Buhari. Oni ranu!

#DefendLagos

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 74 pages)