Noziz's Posts
Nairaland Forum › Noziz's Profile › Noziz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 35 pages)
kingcalors:i actually want to use it upgrade at my work place |
hi guys pls i need ur advice on this. i am aspiring to further my education(part time). i had already bought uniben direct entry form, then ASUU went on strike and i thoughet it wud take much time. i decided to buy shaka poly form and i was given admission. now ASUU called off strike and wrote d exam and passed. i am left with two admission. i had already paid over 80k for shaka poly fees and uniben has offered me admission. which should i take? |
gypsey:u fit compose lie o ![]() |
JasonScoolari:hehe, sense no go kill u ![]() |
make God no let us marry stupid wife |
this reminds me of the Nigerian movie back then "Diamond Ring" ![]() |
see him face like mumu. y e go put police plate number for Benz ![]() |
Timothy92:"Buhari is thr course". I no know sey buhari don turn discipline wey dem dey study for school ![]() |
empty promises here and there! buhari give more than these promises in 2015. Today wetin we gain? to hell with both parties! in fact na two party system we dey operate ni? so so pdp and apc everywhere ![]() THE TWO PARTIES ARE USELESS!!!!!! |
only me one get 5 accounts wey no dey active ![]() |
"Thanks you jesus for your exposed" my belle o.... ![]() |
most of the zombies northerners are backing this zombie up. As such they prefer to bring him in again cos they reason alike |
the truth is we can't be too careful. na make God they protect us |
internationalman:and they continue bleeping while in the movie industry ![]() |
chai! e dey her face dis girl go love sex |
friendlyadvice:but if she give u breast suck, u no go reject o ![]() |
i think sey na only for african magic this kind thing dey happen |
LET THE PYTHON DANCE BEGIN ![]()
|
i know this wasnt Nigeria ![]() |
tah! this thing na nollywood joor. no be sey d dwarf fine sef ![]() |
this country don turn Zimbabwe, kenya, Uganda and the likes. chai! |
how dis one take help us impeach Buhari now? |
LordOfSamosa:ur name na wickedness ![]() |
[quote author=Silentscreamer post=69561932]See his tall head babe u get bad mouth sha ![]() |
na dis kind place I dey like piss put.... |
when i was much younger, if i see person wey wear glass i dey believe sey na efiko(scholar). |
and the criminal still fresh like dis ![]() |
give her prick ![]() |
please guys for Nigeria Prison Service, i v been unable to apply and i need u guys to help me out on how to go about it so i can apply for FRSC and other govt jobs. the problem is the surname on my primary school certificate is different from other certificates. when i was in primary school, i was using my grandfather's name but when i entered secondary school, my father insisted i use his name and no longer my grandfather's name. please how do i go about correcting this so i can apply for govt jobs? |
mumu poster no know wetin dem dey call strip naked ni? i know see anything na ![]() |
one man was going to sell me a property in Nigeria (Enugu) at first i was interested in the property, we have concluded the price i was about to wire his money to his account, and we were having a disagreement on the first pay Instalment.. And then he said something like i am a pastor and a born again christian i can't cheat you and boom!! immideately i witdraw from buying the property cancelled the transactions. he was surprised, i said to him you should not have told me you are a christian, did you think that would make me trust you more?